Zukoslim's Posts
Nairaland Forum › Zukoslim's Profile › Zukoslim's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
spongeback: Yeah with chopsticksu cn tel me d truth..i promise,no NL Reader wil c it bt only me..watz ur favourite brand? |
spongeback: Thank God I don't drinkhmmmm wow..u neva told me dat b4,i guess u eat water? |
Hmmmm anti tecnocrat full 4 here oo..there is a xayin dat,cheap tinz are nt gud n gud tinz are nt cheap..bt tecno is rily provin oda wise.. |
harbdullah: Admission list!!!!!where are yu nw...ahhhevry1 is eagerly waitin |
All of una wey dy support ASUU,i pity una cuz ASUU go do una strong tin..F.G has gvn ASUU their demandz(wic i blieve is d benefit of d studnt,100bn 2 renovate,build new structures etc)bt ASUU presido dey find moni 4 him pocket..una neva c anytin..if i b GEJ, i go jus tell all lecturez 2 resume work,failure 2 do xo,u resign or sack leta,moreova there ar 40% unemployed graduate out there ready 2 take their job,even xome wit masterz..abi wetin d lecture dem get wey odaz no get,abi u won talk profexor,mtcheww enta comp sci dept in sum skulz n c professor teachin u outdated programmes,wen technology is improving,dem no dy improve rada,xame curriculum year in yr out,abeg, d earlier una beg faggi abi wetin b him name again 2 cal off n resume,d beta 4 evrybody,i don 4get my matric number o,i don even 4get my dept n faculty,n i pray b4 dem kal of d strike,make i no 4get my skul |
bheegsam: I will visit nairaland.com and create a thread about it in sexuality section*lobatan*wat is he talkin abt
|
Una wey dey c light na full current or low current una dy c,cuz na low current nepa don learn 2 dey bring now adayz.. |
Preshnenye: I wil jst rush and plug my phone blcos is my companion.hmmmm na xo u love ur fone reach..eyaaa..xorry 2 ask.wat wud u kal ur b.f |
candace16: I live in a place where der is 24hr light.c diz gal o..u tink xay i no knw wer u dey live..abi u wnt make i write ur adrs 4 NL.. |
runzlord: Hi everyone,hmmmm 1st tin na 2 shouuut upppp nepaaaaa,..jump up n down..den tell mama nkechi dem don bring light...o..,papa chioma,light don com o..bello u get light...cynthia run go plug ur b.b ooo. |
[quote athor=Djkels]D day english was murdered[/quote]lolz..gosh..i rily wished i murdered d english,cuz ama b killin evryfin wit no gun in ma handz..lolz..as 2 ur *****,dat wz d day a b!tch gave birth 2 d son of a B..lolz..u nt ma type,..u tink u av swag,hw stupid u are,xorry boi av got Clazz.. |
Professor D.:i waz told silent iz d best answer 2 foolz lyk u,neva argue wit a fool,cuz he wud c is xperience n degrade u,guess datz wat u ar doin nw,wat beta way 2 enjoy myxef n watch u make a fool of urxef..FOOLISH BOI.. |
Professor D.:abeg o..c me c professor DUMMY..na ur type dey form wetin dem no b.u wey neva c 4 wallz of uni..mtcheew professor ko, oppresor ni.. |
Professor D.:.. Lolz..u get g.f..?lolz...or d one u imagine u av...oya u wey cute upload make we c d uglinez..lolz..monkey lyk u |
Professor D.:hahahaha..me n you wu haz a low xef esteem,boi u ar stil kid,stop rantin,itz only a kid dat talkz hw u do,abt d uglines,lwkmd,ur 10 no reach me 4 beauty,xo park well dey imagine woman,punk lyk u |
Professor D.:i bet xay if u even c diz type,dem na fit fall 4 u..u luk urxef 4 mirror? |
Professor D.:y do u lyk dreamin..ehn..na reality b diz o..diz ur description scarce,xcept in dreamland or u wnt mami water...u leave topic dey talk anoda tin..mtcheeww |
D world iz a free world,n sum pple do lyk 2 do crazy finx..anyway i dnt tink itz bad showin off ur cleavage,itz d way n manner u do it dat mataz...wu saw genevive at ammva 2013..she waz showin of her cleavage in a dres.wit no bra underneath..u cud make out her nipple..i fink dat wz bad,.bt if u do it in a gud attractive manner,ntin iz bad wit dat... |
kokoye: offering in church .....?remember xay God dey watch u 4 plasma screen o..kai..na xo u stingy reach.. kokoye: offering in church .....?remember xay God dey watch u 4 plasma screen o..kai..na xo u stingy reach.. kokoye: offering in church .....?remember xay God dey watch u 4 plasma screen o..kai..na xo u stingy reach.. |


