Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,010 members, 7,956,749 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 06:07 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold (1359 Views)
soldToyota Corolla Bank Type And Corolla Sport Available 600k And 980k / Reg 2003 Acura Auto Ac 550k 08035157879 :-kings Auto / sold soldRegistered Toyota Camry Orobo With AC 550k (2) (3) (4)
SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Kayharry(m): 9:10pm On Sep 16, 2014 |
Ac working alloy fabric seat neat body neat interior very sharp auto gear buy and drive 07035036313
|
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Kayharry(m): 11:21pm On Sep 16, 2014 |
Sharp
|
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by born2boink(m): 3:48am On Sep 17, 2014 |
You dey waka for road snap this picture, walahi nairaland don turn to joke, e bi like say me self go waka for road snap pictures of car wey dem put for road side with the inscription "Car for Sales on it" come post ham for nairaland. Moderators should not in the first place allow things like this, open the engine and let them also see the interior, even the VIN is important but moderator no sabbi anything, make I go sleep jooh 1 Like |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Kayharry(m): 8:10am On Sep 17, 2014 |
born2fuck: You dey waka for road snap this picture, walahi nairaland don turn to joke, e bi like say me self go waka for road snap pictures of car wey dem put for road side with the inscription "Car for Sales on it" come post ham for nairaland.you sabi too much |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Emekayoung(m): 8:13am On Sep 17, 2014 |
Na dis car u wan sell for 550k,hw much come be used 2001 model?? |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Kayharry(m): 8:16am On Sep 17, 2014 |
Emekayoung: Na dis car u wan sell for 550k,hw much come be used 2001 model??keep ur opinion in ur head no put virus on this page. |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by born2boink(m): 8:17am On Sep 17, 2014 |
Kayharry: you sabi too muchpost engine make we better tinz ja re,no dey talk like cockroach |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Kayharry(m): 8:18am On Sep 17, 2014 |
born2fuck: post engine make we better tinz ja re,no dey talk like cockroachonly crocoach go sabi crocoach voice |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Emekayoung(m): 8:24am On Sep 17, 2014 |
Kayharry: only crocoach go sabi crocoach voice |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by born2boink(m): 8:30am On Sep 17, 2014 |
Kayharry: only crocoach go sabi crocoach voiceI beg go open your car engine post the picture, make better man pay the money. If your car no get engine tell us |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by born2boink(m): 8:32am On Sep 17, 2014 |
Now! You are talking |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Kayharry(m): 8:32am On Sep 17, 2014 |
born2fuck: I beg go open your car engine post the picture, make better man pay the money. If your car no get engine tell usscroll up u go see engine . |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Kayharry(m): 6:35pm On Sep 17, 2014 |
Kayharry: scroll up u go see engine .dey |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by pufframmy1: 10:50pm On Sep 17, 2014 |
300 |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Kayharry(m): 11:01pm On Sep 17, 2014 |
300 baba |
Re: SoldToyota Corolla with Ac 550k Sold by Kayharry(m): 11:20pm On Sep 25, 2014 |
Kayharry: Ac working alloy fabric seat neat body neat interior very sharp auto gear buy and drivewhite |
(1) (Reply)
. / 2004 Honda Accord,full Option With Navigation...780k Only / Clean Toyota Hiace Bus(1999 Model) For Sale
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |