Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,747 members, 7,824,148 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 12:42 AM

D Xpen6iv - Adamma lyrics - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / D Xpen6iv - Adamma lyrics (456 Views)

Muno : Never Regret Instrumental Remake / Skales Shake Body Instrumental Remake / Humble Smith Osinachi ft phyno Instrumental Remake (2) (3) (4)

(1) (Reply)

D Xpen6iv - Adamma lyrics by ettaetta(m): 12:31pm On Aug 16, 2016
chorus
Tell me wetin i go do Adamma

Cos i really love you so so much

But your mama say i no good for you

Your papa say i no good for you

You captured my heart and i just cant let you go

Na you dey bring me joy

Na you the make me smile

Just cant let you go your love dey coolu mi temper

Na you dey bring me joy

Na you the make me smile

Just cant let you go your love dey coolu mi temper


Verse 1

Without you girl I'm nothing but with you I'm up to something,
Girl you be my ginger the person wey dey boost my moral 2x..

Your love don break my defence i wan make you my last bustop but wetin i want nobi wetin i go get

Your love don hold me for work i wan make you my last bustop but wetin i want nobi wetin i go get

Chorus
Tell me wetin i go do Adamma

Cos i really love you so so much

But your mama say i no good for you

Your papa say i no good for you

You captured my heart and i just cant let you go

Na you dey bring me joy

Na you the make me smile

Just cant let you go your love dey coolu mi temper

Na you dey bring me joy

Na you the make me smile

Just cant let you go your love dey coolu mi temper
Verse 2
See The truth be say i think about you everyday and i just cant walk away
See the koko be say i dey miss you everyday and i just cant walk away

Your love don break my defence i wan make you my last bustop but wetin i want nobi wetin i go get
Your love don hold me for work i wan make you my last bustop but wetin i want nobi wetin i go get

Chorus
Tell me wetin i go do Adamma
Cos i really love you so so much
But your mama say i no good for you
Your papa say i no good for you
You captured my heart and i just cant let you go
Na you dey bring me joy
Na you the make me smile
Just cant let you go your love dey coolu mi temper
Na you dey bring me joy
Na you the make me smile
Just cant let you go your love dey coolu mi temper

(1) (Reply)

New T.I. & Young Thug – Bobby Womack / Studio Session Tips: Beginners Guide On Hw To Select An Audio Recording Interfac / Download Nigeria Hiphop South Africa Music East Africa Music And Usa Music

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.