|
spora (m)
|
Report has it this morning that 2face Idibia was robbed again yesterday and his customized Jeep taken away. The incident occurred at about 10.30p m. yesterday around Anthony Village opposite GTB Bank. He was coming from one of his wives’ house when he was attacked by robbers and his driver was taken along with the vehicle. He bi like say he get one pact we dey between 2face and robbers. Abi na only hin be musician wey dey Naija? Haba
|
|
|
|
|
|
aisha2 (f)
|
They should have shot his d, k to keep him from unsafe sex.
|
|
|
|
|
|
spora (m)
|
Haba, Hajia. The poor guy was just coming no be say he dey do the thing for that time bo. Abi. He no got take responsiblities for all hin pikin wey dey scatter for Lagos again?
|
|
|
|
|
|
eleshin (m)
|
may GOD save him from the wrath of his enemy!
|
|
|
|
|
|
Bblak (f)
|
Na wa o.  2face and robbers sha.May God continue to protect him 
|
|
|
|
|
|
adeboo (f)
|
Oga o. They should not kill him sha thats all we know.
|
|
|
|
|
|
tilewill (m)
|
Ah, ah does it mean the guy is so unlucky! l think it's high time he got more closer to God. 
|
|
|
|
|
|
busygirl (f)
|
seriously, he needs deliverance. . .That's all i can say!
|
|
|
|
|
|
Warfy Boy (m)
|
dt guy is bekomin mo popula wit his arm robbers stuff
|
|
|
|
|
|
Emad (f)
|
This Dude should invest in his security What is this behaving like an area boy, the thieves know that he is loaded of course they will attack him.  this is the third time. i think the next time they will kill him He should do something about his security. and come out of that Festac, find a place in VGC or Lekki why is he the only one they are attacking ? there must be a hole or a mole in his security .
|
|
|
|
|
|
yong babe (f)
|
This Dude should invest in his security What is this behaving like an area boy, the thieves know that he is loaded of course they will attack him.  this is the third time. i think the next time they will kill him He should do something about his security. and come out of that Festac, find a place in VGC or Lekki why is he the only one they are attacking ? there must be a hole or a mole in his security .there must be a hole or a mole in his security  does he even have security??
|
|
|
|
|
|
darmy$ (f)
|
the story is still related to a woman, kai tuface 
|
|
|
|
|
|
|
|
yong babe (f)
|
when a man is surrounded bny so many women it is only natural that scandals trouble should also trail him. no offence to ma fellow ladies but it is true. i wont be surprised if this turns out to be connected to his want to be wives.
|
|
|
|
|
|
|
|
Omoogun
|
I guess the guy need to get out of this hell country called Nigeria and relax for 2-3 years before coming back home he needs vacation, i hope they are not going to cut his man hood third time maybe he was set up by one of his other sugar mama.
|
|
|
|
|
|
Bosiano (f)
|
Tuface baba, kilo se fun won, i guess u make an album for armed robbers that are pursuing your wealth, even trying to take u out of grace to grass.
Plead to them to leave your life for a rest, so that u would enjoy what u've laboured for.
If possible desist from using big cars, and start using BINTU a.k.a IJAPA old model without OYE, they will think your pepper no rest again. believe me they will stop chasing your wealth.
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
na wah o 
|
|
|
|
|
|
waterworks (f)
|
NAIRALANDERS You KNOW WETIN DEY DEY CAL;LL THIS? NA OLOKUN!! hehehe person don swear for that small boy. God i hope its not the case sha. i really really like him. 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
KAI these men sef make them no kill am for me o because if i no hear him song i no dey fit relax atimes o tu baba no lele abi na because im say nothing dey happen? make him release another album titled "SOMETHING DEY APPEN''. 
|
|
|
|
|
|
whateva (f)
|
my advice for 2face make he follow p-square go meet their mama so she go see the vision of who he offend that one go quick and better pass. THAT WOMAN DEY SEE ANYTHING BOTH SPIRITUALLY AND PHYSICALLY I NOR FIT LAUGH FINISH
|
|
|
|
|
|
Emad (f)
|
THAT WOMAN DEY SEE ANYTHING BOTH SPIRITUALLY AND PHYSICALLY I NOR FIT LAUGH FINISH
Oh please spare us the crap, e dey see weti who no fit see , let those boiz not just annoy me as i have started liking them
|
|
|
|
|
|
Modups! (f)
|
@ spora where do u get these kain jist from?
|
|
|
|
|
|
whateva (f)
|
@Emad me i nor know say u dey see every ooo, can you help me talk to my late friend and ask him how is life over there? if you nor fit then leave them P mama alone she dey see every.
|
|
|
|
|
|
Emad (f)
|
@Emad me i nor know say u dey see every ooo, can you help me talk to my late friend and ask him how is life over there? if you nor fit then leave them P mama alone she dey see every.
Abeg Jare leave that talk  may i know just vex they don't have to brandish this SEEING issue all over the net , rubbish
|
|
|
|
|
|
whateva (f)
|
@emad wetin this one dey talk self ?
|
|
|
|
|
|
R-Dynamite (f)
|
What has 2face done to these touts??? Envy is evil, Baba.
|
|
|
|
|
|
|
|
A_K_O (m)
|
Na who the guy vex sef?
Thank God na his jeep not his LIFE that he lost.
|
|
|
|
|
|
R-Dynamite (f)
|
I wonder if the Police won't be able to find a "CUSTOMIZED" jeep. Waiting to hear the outcome.
|
|
|
|
|
|
bastrin
|
hey, This guy is just making up all these things and sleeping with all this gals to make himself more famous. Plenty guys sleep with plenty gals and have plenty kids everywhere is he the first abi Will he be the last? He should not worry when the real robbers will attack I pray his life will not be involved. Please guys should beg him to stop all this acting this is not Holly wood nor bolly wood. He wants Nolly wood to act a film or him we know. But my warning is for him to be careful because the real guys will not waste time but kill him. If you think this will not happen, lets watch n see. Meanwhile now that he is still alive he should continue to scatter his offsprings as long as the gals continue to be foolish. Who no go chop if them give am?  "Bro chop but make you de clean mouth. Nothing do you"
|
|
|
|
|
|
vassilli (m)
|
Make una free 2baba o na only him 1 knw the scores e gats settle wit those men when in little john no go calm dwn e fit b say e don chop for 1 chairman honey pot! Now something don happen! and if him no take time sth go continue to happen u knw this self acclaimed music stars can b randy!
|
|
|
|
|
|