Wetin Concern

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: July 24, 2008, 06:50 AM
223028 members and 126523 Topics
Latest Member: nkeiru777
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Forum Games (Moderator: eldee)  |  Wetin Concern
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Wetin Concern  (Read 2324 views)
aloib (f)
Wetin Concern
« on: December 10, 2005, 05:49 PM »

i`m so bored!!!!!!!!
ok  u start a sentence with wetin concern......... like two incompatible things)

like wetin concern stevie wonders with drivers licence
       wetin concern molue with seat belt
wendytilda (f)
Re: Wetin Concern
« #1 on: December 10, 2005, 06:04 PM »

wetin concern u with pesin we no like u_ _ _ _ _ _ _!
Wetin concern mad man with clean cloth_ _ _ _ _  _ !
Wetin concern Okada man for Naija with  Driving slowly&carefully _ _ _ _ _ !
wendytilda (f)
Re: Wetin Concern
« #2 on: December 10, 2005, 06:12 PM »

wetin concern devil with me "God pikin" !
aloib (f)
Re: Wetin Concern
« #3 on: December 10, 2005, 06:17 PM »

wetin concern ogbono soup with chopsticks?
kenflavor (m)
Re: Wetin Concern
« #4 on: December 10, 2005, 06:40 PM »

wetin concern AGBERO with overload?
aloib (f)
Re: Wetin Concern
« #5 on: December 10, 2005, 06:47 PM »

wetin concer deaf man with mp3 player
kenflavor (m)
Re: Wetin Concern
« #6 on: December 10, 2005, 06:52 PM »

wetin concern police man with biebie
aloib (f)
Re: Wetin Concern
« #7 on: December 10, 2005, 07:04 PM »

wetin concern rasterferian with comb
da808cutie (f)
Re: Wetin Concern
« #8 on: December 10, 2005, 07:58 PM »

sorry but this gives too much meaning to plagiarism!
layi (m)
Re: Wetin Concern
« #9 on: December 10, 2005, 08:18 PM »

wetin concern nddy with courtesy
hike man
Re: Wetin Concern
« #10 on: December 10, 2005, 09:44 PM »

ummmmmmmmmmmm  Huh Huh Huh
nana (f)
Re: Wetin Concern
« #11 on: December 11, 2005, 12:43 AM »

Wetin concern Agbero wit' overload Cheesy
trae_z (m)
Re: Wetin Concern
« #12 on: December 15, 2005, 03:37 PM »

wetin concern TRAE with discussing romance/love/sex topics on nairaland
hot-angel (f)
Re: Wetin Concern
« #13 on: December 16, 2005, 11:38 PM »

Wetin concern satan and bible?
goodguy (m)
Re: Wetin Concern
« #14 on: December 17, 2005, 09:52 PM »

wetin concern water with toothpick?
buckeye (m)
Re: Wetin Concern
« #15 on: December 18, 2005, 02:34 AM »

wetin concern bycycle with petrol?
vichel (m)
Re: Wetin Concern
« #16 on: December 19, 2005, 09:28 PM »

Wetin concern me with Ugly Grin Grin
layi (m)
Re: Wetin Concern
« #17 on: December 20, 2005, 01:09 PM »

wetin concern layi with poverty
goodguy (m)
Re: Wetin Concern
« #18 on: December 20, 2005, 01:11 PM »

wetin concern goodguy with Z4M4EVA
prettyH (f)
Re: Wetin Concern
« #19 on: December 21, 2005, 03:40 AM »

wetin concern HMB and sufferhead
hot-angel (f)
Re: Wetin Concern
« #20 on: December 21, 2005, 04:26 AM »

wetin coinsian cell phone and printer?
layi (m)
Re: Wetin Concern
« #21 on: December 21, 2005, 01:28 PM »

How do u print out pictures taken with a cell phone?

Wetin concern Obasanjo with Beauty.
goodguy (m)
Re: Wetin Concern
« #22 on: December 21, 2005, 02:20 PM »

wetin concern mouse with TV
layi (m)
Re: Wetin Concern
« #23 on: December 21, 2005, 03:03 PM »

Slot a tv card into your PC and it becomes a tv wit mouse as d control.

wetin concern cellphone with weather
Seun (m)
Re: Wetin Concern
« #24 on: December 21, 2005, 04:00 PM »

Wetin concern Nigerians with equipment maintenance?
layi (m)
Re: Wetin Concern
« #25 on: December 21, 2005, 04:12 PM »

Wetin concern Nigerian politicians with accountability ?
IAH (f)
Re: Wetin Concern
« #26 on: December 21, 2005, 07:43 PM »

Wetin concern fat girl with modelling?
hot-angel (f)
Re: Wetin Concern
« #27 on: December 21, 2005, 08:03 PM »

Some thing ooo IAH. Plus size modelling.

wetin consain Kellly osbourn with britney spears.
layi (m)
Re: Wetin Concern
« #28 on: December 21, 2005, 08:09 PM »

Wetin concern 'molue' with orderliness.
hot-angel (f)
Re: Wetin Concern
« #29 on: December 21, 2005, 08:18 PM »

wetin consain W.bush with american soldiers.
goodguy (m)
Re: Wetin Concern
« #30 on: December 21, 2005, 08:30 PM »

wetin concern okada with traffic jam
hot-angel (f)
Re: Wetin Concern
« #31 on: December 21, 2005, 08:32 PM »

wetin consain Fat joe with 50 cent.
 What Does Your Name Mean -  What Makes You Unhappy Today?  What's On Your Mind?  Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Jobs (2) Career Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.