Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,106 members, 7,849,450 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 09:50 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live (32204 Views)
Chelsea Vs Tottenham Hotspur (2 - 2) On 14th August 2022 / Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 1) On 4th December 2019 / Arsenal Vs Tottenham Hotspur (2 - 2) On 1st September 2019 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (14) (Reply) (Go Down)
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by jamesfield: 9:55pm On Oct 19, 2022 |
xynerise: Abiiiiii, my brother. I dey always beg dem too 12 Likes 1 Share |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:55pm On Oct 19, 2022 |
Must Dey blow offside Haba |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Fuckingmallam45(m): 9:55pm On Oct 19, 2022 |
Kyase:Abeg wetin Fred take today? I won take am see 4 Likes |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Fuckingmallam45(m): 9:56pm On Oct 19, 2022 |
seunny4lif:Ahhh, den keepers dey vex now oo |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:56pm On Oct 19, 2022 |
Fuckingmallam45:Na Martinez give am one roll But Fred is always good against spurs sha 14 Likes 1 Share |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Fuckingmallam45(m): 9:57pm On Oct 19, 2022 |
Kyase:Okay, d guy get their history for hand ba? |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by GratefulSoul27(m): 9:57pm On Oct 19, 2022 |
Angelfrost: Howfa 1 Like |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Confirmedzombie: 9:58pm On Oct 19, 2022 |
I salute Man utd today. Very impressive performance today. To All united fans I say BRAVO 46 Likes 2 Shares |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by jamesfield: 9:58pm On Oct 19, 2022 |
Fuckingmallam45: Haba! No be say Fred bad like that na. But wetin I notice be say him dey perform beta if him dey for pitch with Rashford 1 Like 1 Share |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Cladez(m): 9:58pm On Oct 19, 2022 |
Make Chelsea just dey ready to chop beating come Saturday. 12 Likes 1 Share
|
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:58pm On Oct 19, 2022 |
Fuckingmallam45: How person go be so consistent if e no dey high bros |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by fergie001: 9:59pm On Oct 19, 2022 |
Kyase:I no know wetin enter Fred and Shaw head today ooooo 1 Like 2 Shares |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 9:59pm On Oct 19, 2022 |
Elanga to make it 3:0 |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by TeeGentle(m): 9:59pm On Oct 19, 2022 |
Cladez:Àbi na |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:00pm On Oct 19, 2022 |
fergie001:Weed from South America 1 Like |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by seunny4lif(m): 10:00pm On Oct 19, 2022 |
Fuckingmallam45:Na witches and wizards matter 1 Like |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by seunny4lif(m): 10:00pm On Oct 19, 2022 |
fergie001:Weeeeeeddssss 1 Like |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:01pm On Oct 19, 2022 |
I no Dey comfortable as Casemiro no Dey that midfield again |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by CBR100: 10:01pm On Oct 19, 2022 |
He be lyk say dis coach and CR7 get underground quarrel 10 Likes 1 Share |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by crystalpapers(m): 10:02pm On Oct 19, 2022 |
I don dey hold Chelsea yansh down to flog on Sunday. I go turn potter to quarter guild on Sunday. |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by donforeign: 10:02pm On Oct 19, 2022 |
Totenham no come play match. Right from the 1st minute, dey came to be spectators.. yeye team |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by jamesfield: 10:02pm On Oct 19, 2022 |
Kyase: My heart dey shake too |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by iykofias(m): 10:03pm On Oct 19, 2022 |
Cr7 is not happy with the win 1 Like |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:04pm On Oct 19, 2022 |
1 Like |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by yellowgarri2(m): 10:04pm On Oct 19, 2022 |
Badadvisor:we have done it boss. GGMU 2 Likes |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by CBR100: 10:04pm On Oct 19, 2022 |
iykofias: The coach no suppose keep am (since he knows he has no plans for him) 4 Likes |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by FLYFIRE(m): 10:04pm On Oct 19, 2022 |
Cry baby-goat storms out of the stadium for not being part of the win 11 Likes 1 Share |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Mikishow(m): 10:05pm On Oct 19, 2022 |
Kyase:ok |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Kyase(m): 10:05pm On Oct 19, 2022 |
donforeign:i no see angelfrost, fira09 and richmand again oooo Abeg where dfrost and yemi 2 Likes |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by Menclothing: 10:05pm On Oct 19, 2022 |
Winners 6k only payment on delivery
|
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by fergie001: 10:06pm On Oct 19, 2022 |
seunny4lif: Kyase:Better One..... 1 Like |
Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (2 - 0 ) - Live by FLYFIRE(m): 10:06pm On Oct 19, 2022 |
Confirmedzombie:Una don start. No worry, make una dey come first. Win one lose four 1 Like 1 Share |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (14) (Reply)
Manchester United Vs Sevilla Europa League (2 - 2) On 13th April 2023 / Liverpool Vs PSG: UCL (3 - 2) On 18th September 2018 / Atletico Madrid Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 19th October 2021
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |