Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by eddie7: 2:06pm On Oct 26, 2022 |
Naija goal |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 2:06pm On Oct 26, 2022 |
ExBachelor: So Colombia keeper is only 15. I comot eyes In Jesus name. God punish devil egbon adugbo |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by prinsam30: 2:07pm On Oct 26, 2022 |
aswear this keeper no sabi keep anything jor |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by prinsam30: 2:07pm On Oct 26, 2022 |
chai see simple PK |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by femo86(m): 2:08pm On Oct 26, 2022 |
prinsam30: aswear this keeper no sabi keep anything jor if e easy, why u no join NFL |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by ExBachelor: 2:08pm On Oct 26, 2022 |
Our saviour (goalkeeper) just dey jump upandan like frog wey dey inside hot water I take this back |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by prinsam30: 2:08pm On Oct 26, 2022 |
yes we ar almost there |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by chigoziri2403(m): 2:08pm On Oct 26, 2022 |
Advantage Nigeria |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by eddie7: 2:08pm On Oct 26, 2022 |
Saved
Advantage Nigeria |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 2:08pm On Oct 26, 2022 |
prinsam30: aswear this keeper no sabi keep anything jor e don save 1 o |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Nerdified: 2:09pm On Oct 26, 2022 |
Our keeper oh |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by ExBachelor: 2:09pm On Oct 26, 2022 |
|
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by phemmyfour: 2:09pm On Oct 26, 2022 |
prinsam30: aswear this keeper no sabi keep anything jor wetin you say again |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by BOYLOVABLE1(m): 2:09pm On Oct 26, 2022 |
|
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by eddie7: 2:09pm On Oct 26, 2022 |
ExBachelor: Our saviour (goalkeeper) just dey jump upandan like frog wey dey inside hot water She just JUMPED &:saved one |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by prinsam30: 2:09pm On Oct 26, 2022 |
yes yes we ar almost there oooo, Comon guys |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 2:09pm On Oct 26, 2022 |
This girl nor dey brush |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Baloranking(m): 2:10pm On Oct 26, 2022 |
Make Una Dey drop updates na
What’s the scores on the penalty |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by sweetman2022: 2:10pm On Oct 26, 2022 |
Atleast we won this match with penalties. |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by prinsam30: 2:10pm On Oct 26, 2022 |
make she catch this one game over |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by phemmyfour: 2:10pm On Oct 26, 2022 |
Wobbling and fumbling to the final |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by kosssy: 2:10pm On Oct 26, 2022 |
This is absolute rubbish |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by prinsam30: 2:10pm On Oct 26, 2022 |
sweetman2022: Atleast we won this match with penalties. game still on |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Wkaay(m): 2:11pm On Oct 26, 2022 |
Update please |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by kosssy: 2:11pm On Oct 26, 2022 |
Just kicking football around |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Rico96(m): 2:11pm On Oct 26, 2022 |
Won.... final Nigeria u17 |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by prinsam30: 2:11pm On Oct 26, 2022 |
one more goal we ar there |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by youngbabaj(m): 2:11pm On Oct 26, 2022 |
I don refresh page tire 1 Like |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by eddie7: 2:11pm On Oct 26, 2022 |
Almost there & ............ |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by YousefNiyi: 2:11pm On Oct 26, 2022 |
These naija girls carry for back oo |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Atticusxsz(m): 2:11pm On Oct 26, 2022 |
Nig 4 - 3 Colombia 1 Like |
|