Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,908 members, 7,835,031 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 01:35 AM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (889) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1388851 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (886) (887) (888) (889) (890) (891) (892) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by Ayomax(m): 10:50pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:


Ayo, work dey tomorrow, abeg go sleep! Shuuu! E no de tire una?? O ga oo!
no mind me jawe. I dey watch gooda ultimate search grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 10:51pm On Oct 20, 2014
oyeludef:
but u forgot to thank me
i will thank you if the person has gotten answer, #gbam
Re: NYSC 2014 Batch C House by mosbiod(m): 10:51pm On Oct 20, 2014
sometimes I wonder if people on this thread sleep at all......kudos to you anyways, i wish i can catch all the fun going on here cool
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:51pm On Oct 20, 2014
fweshblacboai2:
now I knw ma foes on here,buh wait is dis HAWDI.....what happened to previous moniker,oooh I c even SEUN noticed that u ve been flirting wif omolizzy since 706BC
Am still ur boai cos moniker aint block.....*tongue out*


Loool! Obvious something, what happened to your moniker weh no get "2", abeg sleep!!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:52pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:


Loool! Nothing serious bro, that's just my view. Most of ya all still coolheaded though, my Dania30 especially grin
no biggie..
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 10:52pm On Oct 20, 2014
undecided
MrJAY012:


If na the definition of "refined" for your Malay school be that, na so e be then
grin
MrJAY012:


If na the definition of "refined" for your Malay school be that, na so e be then
Re: NYSC 2014 Batch C House by SirElaw(m): 10:52pm On Oct 20, 2014
CoCoLav:



Lol. You won't understand. I need to sort out some ish before going into lockdown. 4th seems too near right now
tongue
"Seems"...you probably just need to get started with whatever you want to do and the 2 weeks to 4th will be enough.
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:53pm On Oct 20, 2014
Cutehector4u:
dnt mind him dania

Loool! Dania na my person, she no fit gbege me..she safe sabi say na true I talk, abi na Dania30 *runs off*
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 10:53pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:


Loool! Nothing serious bro, that's just my view. Most of ya all still coolheaded though, my Dania30 especially grin
Indeed!!! That should make me feel better undecided

2 Likes

Re: NYSC 2014 Batch C House by SirElaw(m): 10:53pm On Oct 20, 2014
Ayomax:
no mind me jawe. I dey watch gooda ultimate search grin
shey the thing still dey make sense
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:54pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:


Lmfao!!!!! Bro, calm down, I'm talking from what I've encountered with your peeps ni, trust me!!
that is not enough for u to generalize about my alma mater,u don't come on social forum to say what u like without considering the sensibility of others

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:54pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:


Loool! Dania na my person, she no fit gbege me..she safe sabi say na true I talk, abi na Dania30 *runs off*
bros abeg whch school u bin grad frm? No vex
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 10:55pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:


Loool! Dania na my person, she no fit gbege me..she safe sabi say na true I talk, abi na Dania30 *runs off*
Like seriously If no be sey na hawdi eye I tk dy rizn u ehn,,,make I rest sha #whatever!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 10:55pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:


Ouch!!
wetin do you shocked
MrJAY012:


Ouch!!
wetin do you
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 10:56pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:



Loool! Obvious something, what happened to your moniker weh no get "2", abeg sleep!!
loool....simple something...went wif ma fone *ntoi*
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:56pm On Oct 20, 2014
Ayomax:
no mind me jawe. I dey watch gooda ultimate search grin

Loool! Peeps still watch that thing?! Na you be the first person weh go talk say hin de watch am since them start sha. Happy watching then
Re: NYSC 2014 Batch C House by Ayomax(m): 10:57pm On Oct 20, 2014
SirElaw:
shey the thing still dey make sense
them dey try. Atleast to me it's better than big brother
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:57pm On Oct 20, 2014
dania30:

Indeed!!! That should make me feel better undecided

Lool! Not like you felt bad na
Re: NYSC 2014 Batch C House by rimijoshua(m): 10:58pm On Oct 20, 2014
sodiqyinka:
Advice you? U no know say na Yobe sure pass ?? grin grin
..na kebbi I de see naw sef..I hear sey plantain full there
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:59pm On Oct 20, 2014
osemu8:
that is not enough for u to generalize about my alma mater,u don't come on social forum to say what u like without considering the sensibility of others

Guy chill, which level na?! What happened to "personal opinion"? Abeg! I meant no harm, I stated this clear, wasn't expecting anybody to be this defensive, clear yourself, commot, if I still no gree, ignore me, na my palava be that, no con carry am put for head, abeg!
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:00pm On Oct 20, 2014
Cutehector4u:
bros abeg whch school u bin grad frm? No vex

LAUTECH undecided
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:00pm On Oct 20, 2014
dania30:

Like seriously If no be sey na hawdi eye I tk dy rizn u ehn,,,make I rest sha #whatever!

Lool! Oya no vex dear.

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by SirElaw(m): 11:01pm On Oct 20, 2014
Ayomax:
them dey try. Atleast to me it's better than big brother
GUS better than BB...I can give you 5 reasons why you feel that way and 20 reasons why it's far from the truth.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:01pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:


LAUTECH undecided
na ladoja akintola polytechnic ? Abeg no vex...
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:02pm On Oct 20, 2014
fweshblacboai2:
loool....simple something...went wif ma fone *ntoi*

undecided you no con sabi your password abi username de ni again?? undecided
Re: NYSC 2014 Batch C House by SirElaw(m): 11:03pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:


Lool! Oya no vex dear.
I swear na you be don for here...you no dey taya?
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:04pm On Oct 20, 2014
Cutehector4u:
na ladoja akintola polytechnic ? Abeg no vex...

Lool! That was dry man! Try harder next time. Byeee!!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:04pm On Oct 20, 2014
MrJAY012:


Guy chill, which level na?! What happened to "personal opinion"? Abeg! I meant no harm, I stated this clear, wasn't expecting anybody to be this defensive, clear yourself, commot, if I still no gree, ignore me, na my palava be that, no con carry am put for head, abeg!
noted,learn to make wise use of ur personal opinion
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:04pm On Oct 20, 2014
Imajin person wey bin school for polytechnic dey get mind yab person university..., and stil dey wil hav the guts to fight for recognition? Dem forget say dr is a huge diff btw B.sc and H.nd...

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:05pm On Oct 20, 2014
SirElaw:

I swear na you be don for here...you no dey taya?

How sir?? I'm just a newbie sir...I'm even confused now
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 11:05pm On Oct 20, 2014
Cutehector4u:
na ladoja akintola polytechnic ? Abeg no vex...
wat do you mean ladokites in da house u no see wetin i see ni, orisirisi
Re: NYSC 2014 Batch C House by rimijoshua(m): 11:05pm On Oct 20, 2014
Usherseun:
Introduce ursef to d fullest
joshua...we dey go sambisa forest nd adamawa togeda...I beg mak we all enta skool go flex small jare

(1) (2) (3) ... (886) (887) (888) (889) (890) (891) (892) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.