Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,995 members, 7,810,771 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 03:06 PM

5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! - NYSC (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! (29451 Views)

Corper Wearing Skirt At NYSC Camp Causes Stir (Photos, Video) / Sexual Promiscuity By Married Women At NYSC Camps / Should Hijabs Be Allowed In NYSC Camps? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Rapmoney(m): 7:43pm On Feb 04, 2015
ddjay:


6) They like to bath outside even when clean bathrooms are provided,even with toilets available dey will piss anywhere and shit inside bush,they will not even hide,they no send any1 seeing them. Their girls sef follow

Na jealousy dey do ugrin
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by AriDsexy(f): 7:45pm On Feb 04, 2015
Warri guy no know d meaning of ice cream na sapele water and edible worm dem know. grin
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Rapmoney(m): 7:46pm On Feb 04, 2015
ceeceeco:
Warri i hail o! Federal university of petroleum resources effurun i hail o!

U correct! Area hail u too!
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by 46arcadez(m): 7:47pm On Feb 04, 2015
@OP, ur no 2 ehh; I made sure that I was the last man standing to be verified, I neva liked wearing white and white. I started wearing white on friday.

2 Likes

Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Rapmoney(m): 7:47pm On Feb 04, 2015
AriDsexy:
Warri guy no know d meaning of ice cream na sapele water and edible worm dem know. grin

Talk the truth make devil shame. I know say u like usgrin
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Rapmoney(m): 7:50pm On Feb 04, 2015
46arcadez:
@OP, ur no 2 ehh; I made sure that I was the last man standing to be verified, I neva liked wearing white and white. I started wearing white on friday.

U be bad guy wink
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by genchukky(m): 7:50pm On Feb 04, 2015
Shout out to all the old warri,from enerhen to effurun down to jakpa and ekpan,all the way to polokor,from alaka to alegbo not forgetting marokor and mechanic village,maduku,cinema site and iyara I see you,eboh and okere moving to ekurede itsekiri and urhobo plus bendel estate,kosini and upper and lower ereduwa,we love you all..............i Rep my city grin grin

5 Likes 1 Share

Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by flameH(m): 7:51pm On Feb 04, 2015
Warri guys lik to follo for everything. Acting oO, cultural dance ooO, football ooO, matching ooO, etc ooO. And evry space of their meal ticket must be signed(dunno if their parents go vex sey them no chop d free camp food for a day)

1 Like

Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Rapmoney(m): 7:52pm On Feb 04, 2015
booqee:
boring as hell
E be like say Warri boys beat u for campgrin
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by BigBossMan(m): 7:52pm On Feb 04, 2015
Oh boy see as you describe my experience for nysc camp! I agree with you completely.
E get one waffi boy wey we jam body for camp. We stay the same room together oh boy we rule that room, hostel and our different platoon.
We nor stay queue one second! Na we dey set rules
We still dey in touch till today.
I be b - side dude but my wife and pals na correc waffi people
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Nobody: 7:54pm On Feb 04, 2015
Rapmoney:


Shuo! U nor know the matter? Me sef na Warfi na.

Kelechi you this fool must u Shw ur stupidity alwyz
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by HeavenlyBang(m): 7:54pm On Feb 04, 2015
Warfi ah dey hail o. We no dey thief but for anyplace wey we enter sumtin go miss.
Na the mata na.
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by LadyX(f): 7:54pm On Feb 04, 2015
Warri people, you're so popular.
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Odisco2(m): 7:55pm On Feb 04, 2015
Omo boy! my guys tire for me for camp o. Even our commandant Eh, He dey hail. Before I comot from that camp Eh, common simple English I nor speak. He get one babe wey I run enter for there Na, dey omote fear fear as I dey nark her Correct warri pidgin wey nor stain. EVEN for corpers' lodge wey I dey with like this Eh, I nor dey dull as babes dey run enter my caban. I hail o all the Bros in the house. I rep Batch B 2014 KT
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by bynat(f): 7:58pm On Feb 04, 2015
;Dyes I had one then called Aigbemona. angry
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by flameH(m): 7:58pm On Feb 04, 2015
Afta camp you & Warri Boy friendship is over. because they are not ready to spend their #50 to visit you for jst friendship. Them lik OshooO free scara
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by kuzee(m): 8:01pm On Feb 04, 2015
genchukky:
Shout out to all the old warri,from enerhen to effurun down to jakpa and ekpan,all the way to polokor,from alaka to alegbo not forgetting marokor and mechanic village,maduku,cinema site and iyara I see you,eboh and okere moving to ekurede itsekiri and urhobo plus bendel estate,kosini and upper and lower ereduwa,we love you all..............i Rep my city grin grin
so wher yu lock up run go.. Na alegbo I de stay o
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by basty: 8:02pm On Feb 04, 2015
Seun has missed out allowing this kind of stuff on Nairaland. A reason Seen is not using G-wagon 2015.
Nairaland is not coordinated, posing rubbish. Linda Ikeji is more educating and entertaining. I am hating Nairaland by days, disgusting and bored.
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Faibuhari: 8:02pm On Feb 04, 2015
Rapmoney:


Area!!! How far na?
guy we spread like virus here ooo, all dis one tin one tin wey dey hapn here eh, hw u rezn d tin, hope na bros J u dey for I'm side

1 Like

Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Dragonking: 8:03pm On Feb 04, 2015
OP, you forget say we waffi guys like woman well well and women dey love us too...yes na fact be that...even for my working place, see how girls dey dey troop dey come my corner cos of our humour and never dull moment...guys go dey wonder whether na jazz I dey use..

Area!!!!!! I hail oooooo!!!!!!.
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Faibuhari: 8:06pm On Feb 04, 2015
Odisco2:
Omo boy! my guys tire for me for camp o. Even our commandant Eh, He dey hail. Before I comot from that camp Eh, common simple English I nor speak. He get one babe wey I run enter for there Na, dey omote fear fear as I dey nark her Correct warri pidgin wey nor stain. EVEN for corpers' lodge wey I dey with like this Eh, I nor dey dull as babes dey run enter my caban. I hail o all the Bros in the house. I rep Batch B 2014 KT
guy hw ur sde na, tins dey run ur man for here but I still dey hold my sef bcaus if bros Joe no com back na kasala go burst ooo
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Dragonking: 8:07pm On Feb 04, 2015
basty:
Seun has missed out allowing this kind of stuff on Nairaland. A reason Seen is not using G-wagon 2015.
Nairaland is not coordinated, posing rubbish. Linda Ikeji is more educating and entertaining. I am hating Nairaland by days, disgusting and bored.

My friend sharrraaaappp diiaaa...no let bad belle wound you...Seun dey hammer im money here while you dey there dey criticize with ur broke azz. grin
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Faibuhari: 8:09pm On Feb 04, 2015
basty:
Seun has missed out allowing this kind of stuff on Nairaland. A reason Seen is not using G-wagon 2015.
Nairaland is not coordinated, posing rubbish. Linda Ikeji is more educating and entertaining. I am hating Nairaland by days, disgusting and bored.
who be dis urekpe guy wey dey show hinself here, guy enter nkoro abeg, we no dey luk uche face.

2 Likes

Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Faibuhari: 8:11pm On Feb 04, 2015
LadyX:
.
u juX dey wake, u wan spread mat here, I siddon for corner nw dey reason ur mata here
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Faibuhari: 8:13pm On Feb 04, 2015
flameH:
Afta camp you & Warri Boy friendship is over. because they are not ready to spend their #50 to visit you for jst friendship. Them lik OshooO free scara
guy lock up abeg, men still dey reason ur mata but u know say na bar dem tke dey hala na, if u still do smal recharge noting go still do you oo.
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Ejovwoke(m): 8:15pm On Feb 04, 2015
We nor dey carry last!!!
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by LadyX(f): 8:15pm On Feb 04, 2015
basty:
Seun has missed out allowing this kind of stuff on Nairaland. A reason Seen is not using G-wagon 2015.
Nairaland is not coordinated, posing rubbish. Linda Ikeji is more educating and entertaining. I am hating Nairaland by days, disgusting and bored.

Bros no one forced you to be on nairaland.
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by doopsy(f): 8:15pm On Feb 04, 2015
@op very true. ..they are always jolly. ..they move in groups and are never a dull moment. ..even the babes...if alero no sleep , you fit sleep. ..na kakakaka you go dey hear, all the gist of a century in one night... cheesy
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by Faibuhari: 8:17pm On Feb 04, 2015
dipopooo:
(6) Warri boyz no dey knw book
make una see dis Charles Soludo wey sabi book but e dey NL 24/7, guy dem dey chop book for ya side abi na people wey read naim skul dey recognise no be pple wey pass dem dy hail
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by LadyX(f): 8:19pm On Feb 04, 2015
Faibuhari:
u juX dey wake, u wan spread mat here, I siddon for corner nw dey reason ur mata here
grin I wanted to comment, but my pidgin is limited. Oya squeeze for me.
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by saintruky(m): 8:21pm On Feb 04, 2015
ddjay:


6) They like to bath outside even when clean bathrooms are provided,even with toilets available dey will piss anywhere and shit inside bush,they will not even hide,they no send any1 seeing them. Their girls sef follow

bros u no lie for dis one at all... jungle shitting make sense. we no send no body... pissing na normal. i join for d matter sef lolz
Re: 5 Characters Of Warri Guys At NYSC Camps!!! by AriDsexy(f): 8:26pm On Feb 04, 2015
Rapmoney:


Talk the truth make devil shame. I know say u like usgrin

Its not about liking u guys joor,I'm a Warri babe.



D fake one sha cos I don't like Warri.

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Senate Approves Increment Of Nysc Allowances. / Sokoto State Increases Allowance Of Corpers / Adebowale Gasali Azeez: Missing Kebbi Corper (Photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.