09marshall's Posts
Nairaland Forum › 09marshall's Profile › 09marshall's Posts
1 (of 1 pages)
Shows the man has respect for tradition unlike the lifeless one from Daura |
at list now we no y the naira is weak against d dollar. plus serap abi wetin dem cal demselves shld kip kuayet der, abi wil dey not also b guilty if an investigation is don on their own recruitment process? now dat someone else has takin up d responsibility of unvailing d truth dem want com sik attention. abgi, al i c is attention sikas. kprahhhhhhh. in d words of terry g tho. |
shachris02:d truth is dat even wen u catch a geh red handed y she is shovin it in she go stil tel u say no b d ful length don enta finish. i rest my case. |
ObiOmaMu:here is my submission, its a two way thing either of wch d grl is guilty: one its either d guy av finished banging her or two d guy av bin banging her bfor wch is y she felt comfortable avin wrapa on in anoda guyz ous without the fear of the guyz babe comin to c her dat wey. i fear women sha, my brosis in the house just dont take it from ur babe wen she tels u dat a guy is just her frnd and dey r somehow cloz cos i don blow person wife to b dat way bfor bak in sch and wen d guy called d babe even give me d phone to talk to d guy thereby creating d imoression dat notin but casual frnship was al der was. |
1 (of 1 pages)
