Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,841 members, 7,810,240 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 01:35 AM

Intelligent Akpos - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Intelligent Akpos (1516 Views)

Come In,if You Are Intelligent / Akpos And Family / The Akpos Adventure - Post Only Akpos Story Here. Enjoy! (2) (3) (4)

(1)

Intelligent Akpos by larride(m): 9:21pm On Aug 14, 2012
In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following:
.
.
.
1)He who fights n run away?
Akpos: e don surrender be dat na, na fear catch am.
2)A rolling stone?
Akpos: No fit just dey roll, na person push am.
3) He who lives in a glass house?
Akpos: Na rich politician e go be.
4)A stitch in time?
Akpos: dey prevent further tear tear.
5) Birds of d same feather?
Akpos: Na d same mama born them.
6) One good turn?
Akpos: Na correct power steering fit do am.
7) A bird in hand?
Akpos: Wetin e wan be again if no be
barbeque. Dem plenty for chicken republic.
cool Half bread is better than?
Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar.
9) A journey of a thousand miles?
Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje?
10) He who laughs last?
Akpos: Get brain problem. Make dem
examine am becos na begining of madness be dat.
11) A patient dog?
Akpos: Na hunger go kill am.
12) All work and no play?
Akpos: Na bank job be dat bros.
13) Once beaten?
Akpos: Na revenge go follow b dat.
14) A fool at forty?
Akpos: U never see Naija own, ours starts @ 50.
15) Who is Nigerian first female president?
Akpos: Na Jonathan na.

Will akpos pass the exam ?? grin grin grin grin grin grin
Re: Intelligent Akpos by toygod2: 10:35pm On Aug 14, 2012
shut up................copied and pasted
Re: Intelligent Akpos by larride(m): 7:53am On Aug 15, 2012
toygod2: shut up................copied and pasted


Shut up, go copy your own, mulumbu tongue tongue tongue tongue tongue

(1)

My Girlfriend Has A Hand In My Mum's Kidnap / See The Exotic Ride Of This Couple On Their Wedding Day(photo) / Cant Stop Laughing, Just See How A Guy Seperates Two Lad

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.