Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,215,912 members, 8,027,797 topics. Date: Friday, 13 December 2024 at 10:19 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / A Man With Class (9250 Views)
b / Nigerian Man With Sense / Man With A Very Big Cock (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: A Man With Class by Migines(m): 11:14am On Jan 19, 2008 |
Lol |
Re: A Man With Class by saucekid(m): 11:16am On Jan 19, 2008 |
lol? na lolipop i know |
Re: A Man With Class by ituen(m): 11:35am On Jan 19, 2008 |
Saucekid, u too dey fear. wetin be *no be me type am* anyway, wen last u lick N5 lolipop |
Re: A Man With Class by saucekid(m): 11:40am On Jan 19, 2008 |
na true na my keyboard dey use voice promptfor my mind N5 lolipop?. . . . . . . .ha . . . . .gone are the days |
Re: A Man With Class by ituen(m): 11:58am On Jan 19, 2008 |
Common close ur mouth there See ur mouth like "gone are those days" No be after Y2k dem born u? |
Re: A Man With Class by ifyalways(f): 12:00pm On Jan 19, 2008 |
lolipop well any man good with licking lolipop is then an expert in sucking. |
Re: A Man With Class by saucekid(m): 12:04pm On Jan 19, 2008 |
singing p2 *if you do me i do you* *suck me i suck you* |
Re: A Man With Class by ifyalways(f): 12:10pm On Jan 19, 2008 |
so ? |
Re: A Man With Class by ituen(m): 12:13pm On Jan 19, 2008 |
Ify, can u locate som1 in cote de' ivoire for me? Pls U can get me on YIM if u need specifics |
Re: A Man With Class by ifyalways(f): 12:15pm On Jan 19, 2008 |
i take that too to be a joke,right if the person is in abidjan maybe i can be of help but if its outside abidajn,forget it. |
Re: A Man With Class by saucekid(m): 12:19pm On Jan 19, 2008 |
ituen! ituen!! ituen!! u wan use stylee scope ify abi? u come dey say make she help you locate person |
Re: A Man With Class by ifyalways(f): 12:33pm On Jan 19, 2008 |
abi ooooo sauce. you sef see am i know when i become compass,map abi na atlas sef ok ituen pass the message to the general and it would get to me. this one na 2008 scopeing styleeeeeeeeeee |
Re: A Man With Class by ituen(m): 12:39pm On Jan 19, 2008 |
If u see am as scoping, chykin, razzling etc na 2008 we dey oh @ify The person shld be in abidjan. I'll let u know later wen i get the full details. |
Re: A Man With Class by saucekid(m): 12:40pm On Jan 19, 2008 |
you still dey continue abi? |
Re: A Man With Class by ifyalways(f): 12:43pm On Jan 19, 2008 |
ok ituen. sauce when wud you ever learn to keep your mouth where it belongs ? |
Re: A Man With Class by ituen(m): 12:48pm On Jan 19, 2008 |
We will go to alaba market to buy a valve for his mouth 3/4 " thick |
Re: A Man With Class by saucekid(m): 12:57pm On Jan 19, 2008 |
but first try it on you |
Re: A Man With Class by ituen(m): 1:01pm On Jan 19, 2008 |
but was specifically designed for u |
Re: A Man With Class by Migines(m): 1:53pm On Jan 19, 2008 |
Love in tokyo. |
Re: A Man With Class by ifyalways(f): 2:04pm On Jan 19, 2008 |
i saw it too. it smells in the air. |
Re: A Man With Class by saucekid(m): 3:21pm On Jan 19, 2008 |
it smells like shyte |
Re: A Man With Class by tufe(m): 5:00pm On Jan 22, 2008 |
ituen, try wise na |
Re: A Man With Class by ituen(m): 6:33pm On Jan 22, 2008 |
under which kain format |
Re: A Man With Class by tufe(m): 6:38pm On Jan 22, 2008 |
u still dey ask. omo you really need to go wise |
Re: A Man With Class by saucekid(m): 9:26pm On Jan 22, 2008 |
as if you wise |
Re: A Man With Class by ituen(m): 9:46am On Jan 23, 2008 |
Dats the problem with kids, Sauce |
Re: A Man With Class by clemcykul(f): 10:28am On Jan 23, 2008 |
u think so lectures iteun |
Re: A Man With Class by ituen(m): 12:47pm On Jan 23, 2008 |
I dont think. I KNOW! |
Re: A Man With Class by clemcykul(f): 2:45pm On Jan 23, 2008 |
yeah i know u dont think and have never thought, u think u know but u dont realize dat u dont know what u think u know |
Re: A Man With Class by ituen(m): 3:10pm On Jan 23, 2008 |
Clap for urself My money wey i use pay ur school fees no dey waste |
Re: A Man With Class by Lolabbey: 3:25pm On Jan 23, 2008 |
sure d man na typical african man,i gbadun am anyway |
Re: A Man With Class by clemcykul(f): 3:46pm On Jan 23, 2008 |
*claps for self* next tyme say i know and think! have a pleasant evening full of thoughts lola how u doing? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Daily IQ Test: Good For Job Interview Aptitude Tests / Student Who Got 0% In Exam But Didn’t Answer Any Question Wrong. / Funny African Pictures - Memes And Quotes
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |