Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,842 members, 7,820,934 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:51 AM

Mumu - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Mumu (1468 Views)

Mumu Akpors / Greatest Mumu Ever!!! / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Mumu by tytylayor: 6:12pm On Feb 13, 2008
fill in d blank spaces



These 3 guys ____, _________, _________ went to angle 90 bus stop in Auchi to get a bus to Benin. They decided to go take a couple of drinks since the bus is still waiting 4 more passegers, they took one bottle each and return to the bus but the bus was yet to fill up, they took one more bottle each and another each. On their way back to the bus stop, they saw the bus was already leaving, they started chasing the bus, 2 of the guys ______, ________ finally got into the bus. the one _______, left behind started laughing so hard that everyone was surprised why he was laughing so hard. Another driver asked him why was he laughing. he said, the 2 guys in that bus was not traveling, i'm the one traveling but unfortunately they got into the bus.
Re: Mumu by Busta(f): 6:17pm On Feb 13, 2008
These 3 guys __Ode__, _Mumu_, __Mugun__
grin grin grin
Re: Mumu by tytylayor: 6:19pm On Feb 13, 2008
lol
Re: Mumu by Lolabbey: 6:26pm On Feb 13, 2008
d mumuest fellow i hav eva heard of
Re: Mumu by tufe(m): 6:34pm On Feb 13, 2008
tyty, are u in benin?
Re: Mumu by tytylayor: 6:38pm On Feb 13, 2008
am in lag na yummie
Re: Mumu by tufe(m): 6:52pm On Feb 13, 2008
aiight, waz just wondering why u used auchi and benin. anyway, it dont matter.

whats popping with ya? wink
Re: Mumu by nightnurse(f): 7:07pm On Feb 13, 2008
tufe u no dey take eye see woman?

@poster,
nice joke
Re: Mumu by tufe(m): 7:26pm On Feb 13, 2008
u nko, u no dey take eye see man.

where ituen dey sef?
Re: Mumu by ituen(m): 10:05am On Feb 14, 2008
Wetin happen

@Nighnurse
I remember last week, i was with tufe's fone. I tried dialling lola and wat showed on the screen was "mumu1'. I was embarassed abt that incident.

As i say make i call TyTy, na "mumu2" come dey show.

Maybe na the fone get fault grin grin grin oh cos me i no know for them 3

runs as fast as his jet can carry him
Re: Mumu by Lolabbey: 10:09am On Feb 14, 2008
ituen will u agree wth me if i say u ar sick grin grin grin

or probably your eyes were deaf and dumb. grin grin

tak yaa time,na u com be mumuest num 3 grin grin

nity hw ws yaa night
Re: Mumu by ituen(m): 10:12am On Feb 14, 2008
LOla,

as i tell you, i do bad tin?

Tell ur hubby to change that "trium" im still dey use
Re: Mumu by ayusman16(m): 10:14am On Feb 14, 2008
Ituen, make u no try dial ur own ooo. i no go tell u dat i saw mumu mumu mumu when i tried last nyt
Re: Mumu by tytylayor: 10:24am On Feb 14, 2008
yummie mi no mind nitie joh me n my iyale we dey kampe wit u,
hw r u today?

@ituen
u sure say ur eyes wrk well well dat time abi na nitie number and tessy num u dialled?, u better redial d num well  grin
Re: Mumu by Lolabbey: 10:27am On Feb 14, 2008
definitely
Re: Mumu by ituen(m): 11:32am On Feb 14, 2008
una no hear me say na Tufe fone i use?

maybe dat time una be im girlfriends dat na why

Ask am, maybe im don change am
Re: Mumu by Lolabbey: 11:35am On Feb 14, 2008
i dnt trust u shocked
Re: Mumu by Lohlarh(f): 11:41am On Feb 14, 2008
@poster nice joke, but why u no come write d names now? tufe, ituen, folly?(just guessin) grin

@Lola, how re u girlfriend, wetin u do for ituen wey he dey lash u like dis?

Anyway take kia oremi grin
Re: Mumu by Lolabbey: 11:45am On Feb 14, 2008
no mind d pikin ,i no get him tyme.

ore hw u dey now
Re: Mumu by Lohlarh(f): 12:18pm On Feb 14, 2008
Ore i dey o, na money i dey find to pay school fee o
Re: Mumu by Lolabbey: 12:20pm On Feb 14, 2008
hmm ore na so ooo,

lets YIM and discus beta

omolola234@yahoo.com

giv me urs and lets get chating tongue
Re: Mumu by success123(m): 12:21pm On Feb 14, 2008
i saw that
Re: Mumu by tytylayor: 12:23pm On Feb 14, 2008
Lohlarh:

@poster nice joke, but why u no come write d names now? tufe, ituen, folly?(just guessin) grin

@Lola, how re u girlfriend, wetin u do for ituen wey he dey lash u like this?

Anyway take kia oremi grin

Lohlarh u can mention ituen, folly etc, but no mention my yummie o  wink
Re: Mumu by Lohlarh(f): 12:30pm On Feb 14, 2008
success wetin u see?

Ore i don add u, we re home and good
Re: Mumu by tytylayor: 2:11pm On Feb 14, 2008
wao!

Re: Mumu by Lolabbey: 2:19pm On Feb 14, 2008
na wetin wan blind suces him dey see,

lorlharr incase u'v not heard tufe na d man oooo

so ore mi,pls try giv him d respct u will giv ur frnds huby grin cheesy
Re: Mumu by ThugLife1(m): 2:23pm On Feb 14, 2008
lol
Re: Mumu by dream21: 2:28pm On Feb 14, 2008
lorlah do u by any chance a member of kobra with this same i.d.
Re: Mumu by dream21: 2:37pm On Feb 14, 2008
lorlah,
u b kobraie?
Re: Mumu by Lolabbey: 2:43pm On Feb 14, 2008
HMM lorlhar whre u dey?

kobra ke?

i dey wait ooo

and dreamer u got lots of xplainatn 2 mak shocked shocked.

tel me d exact kobra u ar tokin abt,she na internet kobra abi fraternity kobra shocked shocked
Re: Mumu by dream21: 2:51pm On Feb 14, 2008
i mean KOBRA wap.
well if u dont know it then no probs.
Re: Mumu by Lolabbey: 2:55pm On Feb 14, 2008
its ok dat y i asked if its internet kobra.

we are good,relax grin grin grin

(1) (2) (Reply)

Alcohoroscopes - Which One Are You? / Best Lawyer Story Of The Year / My First Time (1994)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.