Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,131 members, 7,818,395 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 02:21 PM

Guiness Book Of Record - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Guiness Book Of Record (7419 Views)

A Nairalander Breaks Guiness World Record (photo) / Jega In Guiness Book Of Record / I Want My Family Name Be On Guiness Book Of Record,guess Wat I Want To Do. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Guiness Book Of Record by success123(m): 5:55pm On Feb 14, 2008
i don see love way pass love, God in heaven are u seeing what is happening in NRLD
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 6:02pm On Feb 14, 2008
u neva see love sef

just wait and see
Re: Guiness Book Of Record by saucekid(m): 9:34pm On Feb 14, 2008
until him eye comot
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 8:58am On Feb 15, 2008
exactly,till d eyes are deaf and dumb grin cheesy
Re: Guiness Book Of Record by success123(m): 9:17am On Feb 15, 2008
make una com see talk ohhhhhhhhhhhhhhhhhhh, eyes they deaf and dumb
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 9:19am On Feb 15, 2008
u neva hear anythng till ur hears get crippled shocked shocked grin grin
Re: Guiness Book Of Record by success123(m): 9:23am On Feb 15, 2008
this is pure madness, hears getting cripled, in shot the world has gone mad
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 9:26am On Feb 15, 2008
and u join in d madnes,

no wory d madnes go stop if cock begin dey grow teeth grin grin
Re: Guiness Book Of Record by success123(m): 9:28am On Feb 15, 2008
when rapture sound
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 9:30am On Feb 15, 2008
till cock begin dey sweat
Re: Guiness Book Of Record by efuah(f): 9:44am On Feb 15, 2008
toast toast lipsrsealed lipsrsealed make i leave!
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 9:45am On Feb 15, 2008
whre u dey go cool cool
Re: Guiness Book Of Record by success123(m): 9:46am On Feb 15, 2008
him they go mechanic workshop
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 9:49am On Feb 15, 2008
him be mechanic abi he wan go cary him car? cheesy
Re: Guiness Book Of Record by Ninjabyte(m): 9:50am On Feb 15, 2008
WTF is going on here. This na Guiness Book of Rascals or Gulder Book of Rubbish. E no just make sense. Carry names come nack for thread. Wetin dat one mean? Wetin dey do?

Abeg if una wan yarn beta, yarn beta, no dey waste people precious time
Re: Guiness Book Of Record by efuah(f): 9:50am On Feb 15, 2008
Lolabbey:

whre u dey go cool cool
to report to ur hus. . .  lipsrsealed

success123:

him they go mechanic workshop
i aint him. . . gat sight probs?
Re: Guiness Book Of Record by success123(m): 9:55am On Feb 15, 2008
what are u saying ninja, stop rushing ur self u reall need too take things easy that we can understand u,




alright now tell us in slow motion what on earth u are talking about
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 9:55am On Feb 15, 2008
ohh ninja ,

e pain u sey ur name no dey dere abi?

no worry next 3yrs ur name go dey bt work harder sha.

hmm,suces efuah don talk oo

efuah wetin u wan tel my hubby sey i do cool cool cool
Re: Guiness Book Of Record by Nobody: 9:56am On Feb 15, 2008
Why are people hating on my Baby
Re: Guiness Book Of Record by success123(m): 9:56am On Feb 15, 2008
lol
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 9:58am On Feb 15, 2008
success123:

what are u saying ninja, stop rushing your self u reall need too take things easy that we can understand u,




alright now tell us in slow motion what on earth u are talking about

aisha who be ur baby again tongue tongue
Re: Guiness Book Of Record by efuah(f): 10:00am On Feb 15, 2008
Ninjabyte. .  . lol, na which persun force u hia tongue

Lola. . . sey u dey somebody him frying pan wey him dey toast u well well. . abi u dey enjoy lipsrsealed
Re: Guiness Book Of Record by efuah(f): 10:03am On Feb 15, 2008
in fact am off now. . .to somebody's house!
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 10:05am On Feb 15, 2008
hmm efuah mind yaa sef ooo,

b4 u dey tok wetin ur eyes no see

which house u dey go again?

u beta bcreful b4 dem shout thief 4 yaa head cool cool
Re: Guiness Book Of Record by Ninjabyte(m): 10:06am On Feb 15, 2008
@ Success
No be ur fault wey u no understand wetin i dey talk. Sey d bottle of udeme and cigaweed wey u shak yesterday as per se u no get val na .im come make u dey tink in slow mo. I'll rewind it for u very soon.

@Lola
Oh crap, why would i like my name to be in a list that just doesnt make any sense. Go check the real Guinness Book and see why its called a book of records. Pain is d last thin on my mind right now.

@Efuah
U dont wanna know
Re: Guiness Book Of Record by efuah(f): 10:11am On Feb 15, 2008
Lola just wait n see tongue

Ninja i want to know undecided
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 10:12am On Feb 15, 2008
hmm,

i knw sey u no go gree,it will be a shame if u agree in public sey he pain u,

efuah i dey wait sha grin
Re: Guiness Book Of Record by efuah(f): 10:15am On Feb 15, 2008
Berra! wait n see grin grin grin
Re: Guiness Book Of Record by success123(m): 10:17am On Feb 15, 2008
nija, thank for letting everyone too know that u are loser, a loser can never be in the guiness book of record
Re: Guiness Book Of Record by Nobody: 10:17am On Feb 15, 2008
Lolabbey:

aisha who be your baby again tongue tongue
My Folly Banana. You delibrately exempted his name is it a vendettta or something
Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey: 10:20am On Feb 15, 2008
ohhh aisha so sorry abt dat,

bt sure ur baby na great guy .

no worry next time grin grin
Re: Guiness Book Of Record by Nobody: 10:25am On Feb 15, 2008
I am really angry oh, why would you single out my baby, In fact remove my name and put his own

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

#funny #quotes Top 20 Funniest Quotes / The Day I Will Never Forget In My Life And Why I Quit Weed / What Do You Want With My Life?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.