Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,580 members, 7,823,518 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 11:12 AM

Wetin U Go Do? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wetin U Go Do? (709 Views)

If This Happen To U On Your Wedding Night Wetin U Go Do? / Your Babe Dey Mention Ur Best Friend Name While Romancing Her Wetin U Go Do? / Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin U Go Do? by Bacteriocin(m): 6:19am On Jan 16, 2013
You find your fiancee go her area, as you reach there your phone off and you come try call her for business center wey be say na guy like you get am. As you type the number, send am, you see ''sweet heart'' display for the phone. If na you wetin you go do?
Re: Wetin U Go Do? by seunfly: 6:51am On Jan 16, 2013
Wetin go come happen? Na only u dey kolobi d girl.
Can u say na only her dey ur life too, even if na only her sef, se u get agreement se na only u go dey kolobi her, even if you get agreement sef you don marry?
Re: Wetin U Go Do? by hrmkz: 6:58am On Jan 16, 2013
Call her and pretend am d onwer of phone, engage her in long conversation and ask her to come out to meet a surprise!

1 Like

Re: Wetin U Go Do? by djeezy(m): 7:00am On Jan 16, 2013
I'll go ahead with the call, finding out how she responds to the call. Then I can discern if she's cheating or not. Mere seeing the number stored as sweet heart is not sufficient substratum for any evidence. He could've gotten the number from anywhere.

1 Like

Re: Wetin U Go Do? by Bacteriocin(m): 7:19am On Jan 16, 2013
seunfly: Wetin go come happen? Na only u dey kolobi d girl.
Can u say na only her dey ur life too, even if na only her sef, se u get agreement se na only u go dey kolobi her, even if you get agreement sef you don marry?
Someone you intend marrying?
Re: Wetin U Go Do? by Bacteriocin(m): 7:27am On Jan 16, 2013
hrmkz: Call her and pretend am d onwer of phone, engage her in long conversation and ask her to come out to meet a surprise!
She will recognise your voice on phone

(1) (Reply)

February 13th Is "Break Up With Your Ex" Day / How Do You Know Your Boyfriend/girlfriend Love You? / Im Dating A Younger Igbo Man Amd Im An American Women. He Claims To Love Me But

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.