Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,410 members, 7,815,914 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 08:55 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Am Back (9000 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply) (Go Down)
Re: Am Back by gilgee(m): 5:37pm On Apr 01, 2008 |
**Farts in the face of finey** That is concentrated CO2. You are in for a deep shit. |
Re: Am Back by delib: 5:51pm On Apr 01, 2008 |
laffs and strolls out |
Re: Am Back by Nobody: 6:02pm On Apr 01, 2008 |
delib:good for u @gilgee farting in all threads, the tin no dey tire u? |
Re: Am Back by tessybaby(f): 6:56pm On Apr 01, 2008 |
fineyabber: U are not current my dear the dollar is nothing to make noise about it is fast depreciating so say u are pound loaded |
Re: Am Back by tessybaby(f): 6:57pm On Apr 01, 2008 |
olulu: what on earth are u talking about? |
Re: Am Back by gilgee(m): 7:09pm On Apr 01, 2008 |
What you are trying to understand. |
Re: Am Back by jaymobb(m): 7:14pm On Apr 01, 2008 |
she sef no sabi |
Re: Am Back by delib: 7:20pm On Apr 01, 2008 |
really? |
Re: Am Back by fineyabber: 8:05pm On Apr 01, 2008 |
@Gilgee cow-dung, you de night shift today? Na wa o. This ur bricklayer job sef. U bera resign. such odd hours. Abi na becos of the free internet wey de your oga office? @Tessy Love, Forget that Pound stuff. I'll make Iteun look like a low wrung primary school cleaner. Trust me girl. I mean dollar loaded and very itchy to spend. Dollars that cannot be depleted. Wat says u? Can i win ur heart? the rest of you: |
Re: Am Back by Nobody: 8:14pm On Apr 01, 2008 |
e be like say ur magas don drop abi? dollar man, you wan come spend am on top another man wife? |
Re: Am Back by fineyabber: 8:24pm On Apr 01, 2008 |
Gerrout Webdezzi. This tread is for Tessy and I alone. All conspirators, impersonators abi wetin dem de call people wey de where they no belong self. Anyhow all of you leave us alone! For all you know, we fit start show any moment |
Re: Am Back by saucekid(m): 8:37pm On Apr 01, 2008 |
no comments |
Re: Am Back by fineyabber: 8:39pm On Apr 01, 2008 |
Thank you Landlord |
Re: Am Back by SamMilla1(m): 10:51pm On Apr 01, 2008 |
*bored* looking for soldiers to recruit |
Re: Am Back by tessybaby(f): 9:15am On Apr 02, 2008 |
very sam miller we don't have soldiers here go to somewhere else @fineyabber no call ituen name for this matter ooooo |
Re: Am Back by clemcykul(f): 9:17am On Apr 02, 2008 |
hmmm |
Re: Am Back by jaymobb(m): 9:23am On Apr 02, 2008 |
make una leave fineyabber im just dey find mugus and magas wey im go scam tessybaby na fake dollar im dey use pose o |
Re: Am Back by clemcykul(f): 9:39am On Apr 02, 2008 |
u dey mind persn wey never chop since de free easter food wey he chop? leave am make he dey fantasy about spiritual dollars |
Re: Am Back by ayusman16(m): 9:50am On Apr 02, 2008 |
True talk! Infact, na d food wey i wan take feed my dog; him rush chop dis morning! |
Re: Am Back by jaymobb(m): 10:00am On Apr 02, 2008 |
no wonda |
Re: Am Back by fineyabber: 10:06am On Apr 02, 2008 |
ayusman16: wow, You wicked o Anusman! Na food wey you wan give your dog clemcy na im you wan give me? Haba! Hate reach like that? @jaymobb, you just de find my mouth and e too hot for you. I no get time for scumb[i]er[/i]gs! Tessy how are you this beautiful wednesday morning? The sky is bright, the attitude is right and my dollars are still tight! Forgive me for mentioning Iteun. One step at a time dearie |
Re: Am Back by ayusman16(m): 10:20am On Apr 02, 2008 |
@Finebarber abi na blabber, Na so u desperate to be disvirgined reach? First na Nightnurse (She ignored u), now Tessy (She is ignoring u). Maybe next na Mimi-Oko (She would then ignorest u). Wetin u go come do? |
Re: Am Back by jaymobb(m): 10:22am On Apr 02, 2008 |
sit down there dey deceive ursef no b only hot mouth d won wey dem fry nko u bera mind ur sef |
Re: Am Back by fineyabber: 10:27am On Apr 02, 2008 |
hisses for ten miutes non-stop Cow dung(@jaymug) |
Re: Am Back by clemcykul(f): 10:30am On Apr 02, 2008 |
fineyabber: now am convinced ure a kid. am clemcykul beat it! |
Re: Am Back by fineyabber: 10:31am On Apr 02, 2008 |
Convince me then |
Re: Am Back by ayusman16(m): 10:36am On Apr 02, 2008 |
He is a yaro-boy and wont understand what 'beat it' is! |
Re: Am Back by fineyabber: 10:43am On Apr 02, 2008 |
Hi Anusman! Sup bro. Thank Sango you are here. Was getting bored bantering wyt these guys. Learnt you slept btw two chics yesterday. Take am easy o. So, whats it gon be boy? Guns? Bikinis or bananas? |
Re: Am Back by ayusman16(m): 10:49am On Apr 02, 2008 |
Two chicks ke? Drilled 6 of em bro! Damn! how could u av underestimated my prowess? |
Re: Am Back by jaymobb(m): 10:53am On Apr 02, 2008 |
warns fine barber for the last time if u knw say them born u well cross this line again |
Re: Am Back by fineyabber: 11:04am On Apr 02, 2008 |
eating pop-corn and groundnut, he walks in again, 3 piece Versece suit in place, despite the groundnut ***********inside the room: Jaymobb: Oga fineyabber, abeg give me small groundnut make i chop Fineyabber: You grovelling donkey! A seed of groundnut buys you and your attire! why should i waste it on you? Jaymobb: Sir please. I know that. My parents named me a mugu cos i always beg. But pls i beg you, i have not eaten for days. Just some groundnuts sir and God will bless you and scatter all your enemies for me.(refering to Clemcydawg, Anusman and orimolade. Gilgee?) the kind hearted Fineyebber generously dips his hand into his groundnut pack and graciously offers Jaymugu 12 groundnuts. |
Re: Am Back by clemcykul(f): 11:07am On Apr 02, 2008 |
wat a generous fineidiot |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply)
Guinea Brocade / Happy Birthday Vivie01 / Funny African Pictures - Memes And Quotes
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |