Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,454 members, 7,830,259 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 06:46 PM

I Want Nightnurse - Jokes Etc (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Want Nightnurse (10440 Views)

Love Letter To Nightnurse / Best Of Jokes From Nightnurse! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (Reply) (Go Down)

Re: I Want Nightnurse by princesa(f): 3:38pm On Jun 26, 2008
dumb grin people come to their wedding
Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 4:37pm On Jun 26, 2008
see abuses dey flow
Re: I Want Nightnurse by holythug(m): 8:55pm On Jun 26, 2008
. . . & dumb ass couples die of dumbness,


. . . . . . . . . end of story
Re: I Want Nightnurse by holythug(m): 8:56pm On Jun 26, 2008
no mind jaymobb, d guy na public nuisance, fashola as a new home for pple like him grin
Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 8:57pm On Jun 26, 2008
hehe, fahola don build special homes for the nuisance. errm,
Re: I Want Nightnurse by holythug(m): 8:59pm On Jun 26, 2008
pple like him. . .yapa for dia
Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 9:01pm On Jun 26, 2008
no be the same jaymob wey dey claim sey him dey for seun's admin.? cool
Re: I Want Nightnurse by holythug(m): 9:08pm On Jun 26, 2008
to hell, as if i care
Re: I Want Nightnurse by holythug(m): 9:08pm On Jun 26, 2008
u knw weda na dia ward name b dat
Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 9:13pm On Jun 26, 2008
holythug:

u knw weda na dia ward name b that



ward name ko, local governemnt name ni!
Re: I Want Nightnurse by clemcykul(f): 9:14am On Jun 27, 2008
i love dumbinoes grin
Re: I Want Nightnurse by ThePope(m): 11:52am On Jun 27, 2008
. . . and what happened to the dumb ass kids?
Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 2:28pm On Jun 27, 2008
dem don migrate
Re: I Want Nightnurse by clemcykul(f): 5:27pm On Jun 27, 2008
theyve migrated back to the jungle where theyre from
Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 7:14pm On Jun 27, 2008
;d
Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 7:21pm On Jun 27, 2008
wetin dey ;d you?
Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 7:26pm On Jun 27, 2008
abeg try front grin
Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 7:28pm On Jun 27, 2008
of where or who? grin
Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 7:39pm On Jun 27, 2008
princess bakasi peninsula grin
Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 7:47pm On Jun 27, 2008
sorry . . .
ibk dey okay for me,i no get big eyes
Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 7:53pm On Jun 27, 2008
i bet she go dey happy to hear u say this grin
Re: I Want Nightnurse by ThePope(m): 7:55pm On Jun 27, 2008
since this guy saw Ibk, he's life has really changed.
Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 7:57pm On Jun 27, 2008
na the tin wey God can do
Re: I Want Nightnurse by ThePope(m): 8:04pm On Jun 27, 2008
see, saucekid turned pastor cool
Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 8:05pm On Jun 27, 2008
hehe, love in the air.
keep praying sauce maybe god could do  even more grin
Re: I Want Nightnurse by jaymobb(m): 12:29pm On Jun 28, 2008
sauce oya pray, small hope stil dey o
Re: I Want Nightnurse by clemcykul(f): 12:47pm On Jun 28, 2008
TOT his case was hopeless
Re: I Want Nightnurse by kpokpoti(m): 1:14pm On Jun 28, 2008
][/color][/color][color=#990000][color=#990000][/color]
[/quote]you are a full you think say internet na for your nyash i dey [quote]
i am always on line see your mouth like always on line idiot you dey on line now yeye yerb me if you fit if i no go finish your life with strokes
Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 1:37pm On Jun 28, 2008
wen love enta ya life,you must turn pastor na grin
Re: I Want Nightnurse by princesa(f): 7:11pm On Jun 28, 2008
studio43:

princess bakasi peninsula grin

hope u werent referring to me
Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 7:42pm On Jun 28, 2008
princesa:

hope u werent referring to me



hehehehe
Re: I Want Nightnurse by jaymobb(m): 11:25pm On Jun 28, 2008
who let this one out of yaba left angry cheesy

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (Reply)

The Best Way To Commit Suicide (photo) / Download Basketmouth Comedy Videos For Free / Join Whatsapp Group For Jokes And Funny Pictures

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.