Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,744 members, 7,817,054 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 01:24 AM

Wetin You Go Do Am? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin You Go Do Am? (1123 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If Na You, Wetin You Go Do? / If Na You Nko? Wetin You Go Do (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin You Go Do Am? by Detonatorrex(m): 5:35pm On Jun 01, 2013
Dem say Boko don poison BEANS
and I don
buy half bag keep for house. shocked So,
from
the one wen I cook, I give my DOG
(bingo) make e first taste am,grin
45minutes later bingo still dey
waka,cool
den I eat ma own. After I eat finish,
my gateman run come tell me
say bingo
don die shocked shocked, I run quick quick enta
house
dey turn 4litres of palm oil for belle, undecided
as I
come out my gateman come dey
tell me
say the driver wey kill bingo wan
come
beg me.. If na you, weytin you go
do the gateman? angry
Re: Wetin You Go Do Am? by frederal(m): 5:42pm On Jun 01, 2013
Good!
Re: Wetin You Go Do Am? by Sanboy25: 5:47pm On Jun 01, 2013

Thanks for the laughter. grin
Re: Wetin You Go Do Am? by Detonatorrex(m): 5:49pm On Jun 01, 2013
Sanboy25:
Thanks for the laughter. grin
na wetin you go tell the gateman? grin
Re: Wetin You Go Do Am? by Sanboy25: 5:56pm On Jun 01, 2013
Detonator-rex:
na wetin you go tell the gateman? grin

Nothing, he didn't know the story of the poisoned beans and the bog being a guinea-pig...
It's the man fault for assuming that he died because of the poisoned beans...
Re: Wetin You Go Do Am? by daviide: 6:08pm On Jun 01, 2013
I'll pay him for dat month nd sack him ..I don't wanto knw anything
Re: Wetin You Go Do Am? by buyles(f): 6:46pm On Jun 01, 2013
I go takare of my self 1st for all d oil way i don drink den..... Honestly i no kno wetin i go do d gateman, cos no be em fault
Re: Wetin You Go Do Am? by Detonatorrex(m): 7:29pm On Jun 01, 2013
Sanboy25:

Nothing, he didn't know the story of the poisoned beans and the bog being a guinea-pig...
It's the man fault for assuming that he died because of the poisoned beans...
buyles: I go takare of my self 1st for all d oil way i don drink den..... Honestly i no kno wetin i go do d gateman, cos no be em fault
lol..true anyway

(1) (Reply)

Yoruba Name & Their Funny / Patience Jonathan On Mandela's Death / Photo Of The Day: Child Of God

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.