₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,015 members, 8,448,246 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 04:21 AM

Toggle theme

Offtopic! - Nairaland General (108) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralOfftopic! (92075 Views)

1 2 3 ... 105 106 107 108 109 110 111 ... 119 (Go Down)

Re: Offtopic! by studio43(m): 10:34pm On Sep 13, 2008
yea,
how is it goin with you babe?
it i say i nor miss u , then na lie i dey yarn lol
long time no see right? shocked grin
Re: Offtopic! by Nobody: 10:36pm On Sep 13, 2008
yeah long time
am cooool am cooool
just finished chopping actually grin
i dey make jollof rice
make i dash u you go catch am for lagos? grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 10:40pm On Sep 13, 2008
u wish sey u fit cook jollof rice shey?
well, i hope u nor cook poison give me chop grin grin
well, make i nor lie u dey hungry right now but to cook be problem, and its pretty late to start running around.
bachelorhood ehn, na serious issue grin
Re: Offtopic! by Nobody: 10:44pm On Sep 13, 2008
cheii, i sabi how to cook well well na cool
poison ke cool
Re: Offtopic! by studio43(m): 10:47pm On Sep 13, 2008
ok o,,
so what have u been doin all dis while?
we've been on vacation right? grin
Re: Offtopic! by Nobody: 10:48pm On Sep 13, 2008
vacation ke? nah av been, i dunno, i dunno sha cheesy
Re: Offtopic! by studio43(m): 10:56pm On Sep 13, 2008
yeah vacation of keeping distance wink tongue
i like it though cuz it gave me chance to have good night sleeps cool
so whats the jollof rice u are cooking right now meant for, are u having a midnight party? grin
Re: Offtopic! by Nobody: 11:00pm On Sep 13, 2008
lool cheesy
i just made it because i felt like eating jollof rice, part ke shocked grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 11:06pm On Sep 13, 2008
who dey do the cooking, u or yo momma? cuz i noticed u nor fit cook wink cool
hhmm, na only the one wey go do you u cook ni? angry
Re: Offtopic! by Nobody: 11:08pm On Sep 13, 2008
i no fit cook ehn? who told you that fib? lipsrsealed tongue cool
Re: Offtopic! by studio43(m): 11:14pm On Sep 13, 2008
u don forget the other day wey u sey make i teach u how u fit prepare moi moi , ni? undecided
u don dey use style deny abi?
Re: Offtopic! by Nobody: 11:14pm On Sep 13, 2008
kai, sure say that one be me? i no sabi wetin u dey talk jare tongue
Re: Offtopic! by studio43(m): 11:17pm On Sep 13, 2008
i know sey u go deny am angry
oya the rice don jino ni?
Re: Offtopic! by Nobody: 11:20pm On Sep 13, 2008
deny of course, when it never happened cool

i sabi cook well well na, i like to chop, sure say i go cook food good enough for enjoyment na grin

yummy grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 11:23pm On Sep 13, 2008
ibkaye:
i dey sure say i fit try cook food good enough for enjoyment na grin

grin
well said grin grin
Re: Offtopic! by Nobody: 11:25pm On Sep 13, 2008
419! shocked

oga modifier! shocked
Re: Offtopic! by studio43(m): 11:28pm On Sep 13, 2008
hehehe, see am
dreamer grin
Re: Offtopic! by tufe(m): 11:29pm On Sep 13, 2008
close that teeth
Re: Offtopic! by Nobody: 11:30pm On Sep 13, 2008
kai, am good naw cool
Re: Offtopic! by studio43(m): 11:35pm On Sep 13, 2008
@tufe,
my guy leave that teeth like that abeg,
thats the evidence of how bad igbo claro be jare, jk wink



@ibkaye,
who sey u nor good? kiss
Re: Offtopic! by Nobody: 11:37pm On Sep 13, 2008
nobory grin cool
Re: Offtopic! by tufe(m): 11:38pm On Sep 13, 2008
ok, as u talk claro, my mind rest. make i go blaze small sef.
Re: Offtopic! by studio43(m): 11:42pm On Sep 13, 2008
!tufe,

nothing do you jare, me sef just dey kpalemo one parcel already , and im fine grin



@ibkaye,
u are the best among the rest, but i wont explain grin
Re: Offtopic! by Nobody: 11:44pm On Sep 13, 2008
see my food is goood grin cool
Re: Offtopic! by studio43(m): 11:50pm On Sep 13, 2008
not yet confirmed, oya lemme have a taste grin
Re: Offtopic! by tufe(m): 11:52pm On Sep 13, 2008
where the food dey
Re: Offtopic! by studio43(m): 11:57pm On Sep 13, 2008
de babe dey very stingy angry
im sure she go don hide am under bed cuz of your presence cheesy
Re: Offtopic! by tufe(m): 12:01am On Sep 14, 2008
imagine, what a wicked thing
Re: Offtopic! by studio43(m): 12:10am On Sep 14, 2008
hhhmm, her own don pass CLEMCYKUL and gabryyl's OWN SEF
Re: Offtopic! by tufe(m): 12:14am On Sep 14, 2008
i go deal wid am latter. right now, i wan go meet God for heaven. sleep don dey carry me go wink

goodnyte sir
Re: Offtopic! by studio43(m): 12:18am On Sep 14, 2008
anyhow my boy, hehe
we go everlly the block wink
Re: Offtopic! by tufe(m): 12:21am On Sep 14, 2008
ok oh, great great great grand papa cool

1 2 3 ... 105 106 107 108 109 110 111 ... 119

OfftopicAsk Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPICOfftopic Chat About Nursing-Related Studies234

Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90'sWe Saw This Python On Our Way Back From Church After WeedingMen Catch Sea Cow In Kebbi While Fishing, Take It To Their Monarch's Palace