Offtopic! - Nairaland General (109) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91520 Views)
1 2 3 ... 106 107 108 109 110 111 112 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:25am On Sep 14, 2008 |
finally u don seperate yourself from the men ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 12:26am On Sep 14, 2008 |
see ur mouth, u just wish, dont u |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:31am On Sep 14, 2008 |
dont i what? u just admit i be your great father na |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 12:33am On Sep 14, 2008 |
then na grave u suppose dey be that na ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:38am On Sep 14, 2008 |
my been your great father sef don tire me so tey i feel like resigning so that i go hand over the crown to you make u continue from grave, how about that ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 12:41am On Sep 14, 2008 |
thunder fire u dia ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:43am On Sep 14, 2008 |
![]() why u dey cry na? |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 12:44am On Sep 14, 2008 |
onions na him coz am ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:49am On Sep 14, 2008 |
onions wey u go carry enter grave shey? dont worry i go provide am first thing moro morning. ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 12:54am On Sep 14, 2008 |
this na morning already. kai, i get church to go. abeg studio, allow me make i sleep na ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:58am On Sep 14, 2008 |
chineke mi e , i be like gay like you? shhooo, which one be allow u as if i dey tie u down |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 1:00am On Sep 14, 2008 |
no post again. shiki na |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 1:07am On Sep 14, 2008 |
no sleep for u dis morning, u must stay here, its a command |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 1:23am On Sep 14, 2008 |
thunder fire u dia |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 1:47am On Sep 14, 2008 |
get out, na so your mates dey show power? |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 5:46am On Sep 14, 2008 |
Wow! I have been gone for only a few hours and this thread has passed by 2 pages. Pwetty good. . . . . ![]() tufe, I can never forget you and you know that well bro. |
| Re: Offtopic! by cbase: 12:01pm On Sep 14, 2008 |
Gab, so u still dey sleep-walk. chai! |
| Re: Offtopic! by Jeovy(m): 12:06pm On Sep 14, 2008 |
gabrywyl:this is sweet ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 12:23pm On Sep 14, 2008 |
yeah, it is. u no know say me and gab dey share a clandestine relationship |
| Re: Offtopic! by spenchuks(m): 12:34pm On Sep 14, 2008 |
so una wan tell us say una be USU |
| Re: Offtopic! by cbase: 12:40pm On Sep 14, 2008 |
oya Tufe come answer |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 1:42pm On Sep 14, 2008 |
i no know wetin be USU ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 2:17pm On Sep 14, 2008 |
USU na bat, oya answer ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 2:34am On Sep 15, 2008 |
ok ressurected |
| Re: Offtopic! by idupaul: 2:35am On Sep 15, 2008 |
cool, so whats a diplomats daughter doing in iraq |
| Re: Offtopic! by Nobody: 2:36am On Sep 15, 2008 |
diplomats daughter? ![]() iraq is my home, I was born and raised there ![]() |
| Re: Offtopic! by idupaul: 2:39am On Sep 15, 2008 |
pls get serious? so what do u discuss on ur blog |
| Re: Offtopic! by Nobody: 2:40am On Sep 15, 2008 |
i am serious ![]() my blog? don't really discuss, just write things ![]() |
| Re: Offtopic! by idupaul: 2:41am On Sep 15, 2008 |
ibkaye:i know u just write and dats what i meant ( ok give me the addy ) |
| Re: Offtopic! by Nobody: 2:45am On Sep 15, 2008 |
can't you see the link? ![]() |
| Re: Offtopic! by idupaul: 2:52am On Sep 15, 2008 |
its not linkin at all. the addy dat turns up in the browser aint correct |
| Re: Offtopic! by Nobody: 2:53am On Sep 15, 2008 |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding







