₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,721 members, 8,441,923 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 10:41 AM

Toggle theme

Why??? - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhy??? (1070 Views)

1 Reply (Go Down)

Why??? by Nobody: 2:19pm On Jun 26, 2013
1:why e be say na wowor babes dey form pass?
2:why e be say na babes for naija wey get k-leg na dem prefer to wear tight jeans trousers?
3:why e be say babes love blackberry so much?
4:why e be say for naija na sugar daddies and boyfriends dey subscribe blackberry for babes?
why babes no fit use their own money subscribe their BB?
eh why?
5:why e be say na babes wey their legs be like mosquito own dey always wan wear bum shorts dey exhibit their broom stick legs for public?
6:why e be say most sugar daddies for naija get big belle?
na wetin dey inside the belle sef?
7:why is it naija babes love money pass naija police
eh why?
8:why e be say when i dey stroll for street na so babes go jus dey faint when dem see me?
abi na because i too handsome? cool
9:why e be say these days na for inside toilet naija babes dey snap their pictures and why dem always dey fond of uploading such pics for facebook?
10:why e be say na those naija babes wey their yansh flat pass slippers na dem dey always wear jeans wey tight for yansh?
11:why e be say naija babes always dey wan play naija guys mugu?
eh why?
12:why e be say anytime u carry a Warri babe out she must always demand for small stout with shawama?
13:why e be say my next door neighbour wey dey jobless is deeply in love with Tonto Dike?
14:why e be say na only yellow pawpaw babes be mammy water?
15:why e be say my best friend im girlfriend wey he love so much she store im number for her phone as mugu 1000?
16:why e be say when a babe with big yansh waka pass a bobo wey dey inside im car the bobo go take style dey assess the babe rear attack for im car"s side mirror?
eh why?
Re: Why??? by Nobody: 2:21pm On Jun 26, 2013
grin
Re: Why??? by carzola(m): 2:43pm On Jun 26, 2013
Why are u putin ur family name to shame? Was it a crime for your mother to give birth to u and u grow up to be usless to society why? You deserve capital punishment.
Re: Why??? by Nobody: 2:44pm On Jun 26, 2013
my broda.. na d predicament wey most naija guyz find demselve in O grin grin
Re: Why??? by Popowaa: 2:58pm On Jun 26, 2013
Why do u like creating threads just after u get high?
Re: Why??? by Nobody: 3:00pm On Jun 26, 2013
Popowaa: Why do u like creating threads just after u get high?
menn ur name sound like person wey give very smelly fart from im yansh shocked
Re: Why??? by Enegod(m): 3:55pm On Jun 26, 2013
lefulefu: menn ur name sound like person wey give very smelly fart from im yansh shocked
https://yoursmiles.org/ksmile/green/laughtingoutloud.png
Re: Why??? by ahmmyreal(m): 6:12pm On Jun 26, 2013
lefulefu: menn ur name sound like person wey give very smelly fart from im yansh shocked
Enegod: https://yoursmiles.org/ksmile/green/laughtingoutloud.png
rotf.. i af die
Re: Why??? by Serendipity: 8:12pm On Jun 26, 2013
Dimwit
Re: Why??? by ikekings(m): 12:16am On Jun 27, 2013
lefulefu: menn ur name sound like person wey give very smelly fart from im yansh shocked
Lmao!!! **falls from bed**.. grin grin grin
Re: Why??? by Godson201333(m): 1:24pm On Jun 27, 2013
why your name be lefulefu abi ,why ur mama born you?
Re: Why??? by jakeng(m): 1:29pm On Jun 27, 2013
Lol
Re: Why??? by Nobody: 6:45pm On Jul 02, 2013
Godson201333: why your name be lefulefu abi ,why ur mama born you?
abegi stop hatin on my name menn cheesy.na the name wey my papa give me and i go always dey very proud of my name.make i let u know say my name na the original authentic african name cool
Re: Why??? by Nobody: 6:49pm On Jul 02, 2013
Serendipity: Dimwit
u wey ur neck be like giraffe own dey curse me abi? cool
Re: Why??? by Nobody: 10:49am On Mar 15, 2021
lefulefu:
u wey ur neck be like giraffe own dey curse me abi? cool
lol bro I was laughing at your response and love your post.
1 Reply

234

Difference Btwn American Nairaland Comments And Nigerian's NL Comments.Is It Lawful For A Parent To Arrest A Guy Who Impregnated Thier DaughterHelp-my Gf(ex) Jst Told Me She's Nolonger Interested In R 12mnth Old Relationshp