Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,636 members, 7,813,103 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 07:04 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / I Miss School (591 Views)
I miss school / Lies You Ever Told Your Parents To Miss School / Sch And What I Miss (2) (3) (4)
I Miss School by whyx06(m): 10:32pm On Sep 08, 2013 |
AM MISSING SCHOOOOOL!! wow cant blive itz nw 68dayz counting..I miss MAINGATE!! (All dose security men wey dey search bus evn when itz empty!!)I miss campus SHUTTLE DRIVERS!! Town gboro town gboro (Dem nor deyeva get change!!) I miss SPORTS COMPLEX!! (Prayer ground for xtian, 24/7) I miss GT BANK!!! (D only bank wey students go queue all d day,and go withdraw wit extension&charger!!!) I miss 1st BANK!! (Alwayzonline!!!!) I miss UBA BANK!! (Withdraw and poo com4tably!!!) I miss Skye bank ATM stand at sub dats gives this melodious music all day and night(its means no worry for d rest of ur day Skye bank problem free hakuna matata) I miss LIBRARY!! (While u dey concentrate on urbooks and odas go find wife and husband ) I miss ODLT1!!! (I reserve my comments!!!) I miss ODLT2!!! ( Hmmmm, God wil save u guys) I miss aud 1 and aud 2 where the olofofo reads. Misssss AWO HALL!!!! (D only hostel wey get fm!!!Donly hostel wey get spiderman!!Concotion rice and beans 24/7)I miss Hot link ice cream!!kaychip,iya ila alamala newbuker I miss JUNE 12!!! (Wea d natnalanthem is #im_loyal_sir) I miss AWO boys (Alwayz deyDo ARO for u when dem c gal wt babe) I miss FAJ hall (Swagger por) I miss Forks and Fingers!!! (D only restaurant wey customer go line up befor u eat!!!) I miss sports hall and der staircases ,I miss etf nd oja tuntun I miss maintenance hostel!(Widow palace)I miss moremi bigs gals(oloso packagin) someone knw that!I, miss ANGLOMOZ!!!(Romance is reaaadddyyyyyyy yy!!!) I miss moz mirror where u check urself even Wen u r late for class. I miss my roommates ,aroma of Popcorn all over,wrisky n ko I miss night class!!! (Guyz toastin, galz greein, thieves thiefing,90% sleeping) I miss all dem babes,secret admirers, loved ones, and my close friend/pals/fakefrnds,Still wonderin what dey ar doing with d calendar, e sure say no more public holiday,xmas holiday nd new year break!!!) I miss aluta,( when there is no light) no students union to fight on students behalf. . . I really miss sκοοι |
Re: I Miss School by taiocol: 10:39pm On Sep 08, 2013 |
u neva start 2 miss |
Re: I Miss School by whyx06(m): 10:47pm On Sep 08, 2013 |
taiocol: u neva start 2 missTill ωhen |
Re: I Miss School by taiocol: 11:01pm On Sep 08, 2013 |
whyx06:ASUU call off strike |
Re: I Miss School by Nobody: 1:31am On Dec 28, 2013 |
Smh!!! |
(1) (Reply)
FG, Global Partners To Boost Nigeria’s Education With $500m / 2013/2014 Tasued Aspirant Let Hook Up. / Any Guru In D House? (quantitative Reasoning)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |