Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,763 members, 7,820,664 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 07:01 PM

Pastor And Super Story - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pastor And Super Story (1090 Views)

Pastor And His Interpreter, Nwobodo / The Story of A Pastor and A Police Man / Pastor And His Congregation (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Pastor And Super Story by kamsy(f): 12:49pm On Jun 02, 2006
i invite one guy called bro lagbaja come my church one sunday.after the message na him my pastor say "if u want to give ur life to christ pls come out" this guy came out whole heartedly & gave his life to christ.you know all this pastors dem wey dey look 4 members now.the next sunday as we come church na him my pastor say bro lagbaja come and lead us in praise and worship.bro lagbaja come dey confuse.as he hold the microphone na him my pastor say bro lagbaja i know u can do better than this.bro lagbaja come say yes pastor.me i come surprise because i never see uncle lala as we dey call am sing gospel music b4.pastor come find trouble say start with any song. o boyyy! na im uncle lala start oo,hmmmmmmm , u know song wey him sing "THIS IS SUPER STORYYYYYYYYYYYYY A LIFE OF , " shocked abeg una fit help me complete am. as if that one no do, my pastor come say ok take another worship song uncle lala come sing "THIS NA TEMPTAaaaaaaaaaTION WITH A LITTLE CONFUSION, "
Re: Pastor And Super Story by oxsam88(m): 5:22pm On Jun 02, 2006
HAHA, NA WA O, FUNNY LOL. THE TITLE SHOULD HAVE BEEN "SUPER STORY AND P SQUARE" LOL,
Re: Pastor And Super Story by spikelord(m): 8:14pm On Jun 02, 2006
Oxsam, I wonder why u keep laughing at every joke you come across!
Re: Pastor And Super Story by ami89(f): 11:05pm On Jun 02, 2006
i wonder why u spikelord take d tym 2 critic every joke and every body here wats up witchu
Re: Pastor And Super Story by spikelord(m): 12:20am On Jun 03, 2006
I followed DM's steps

lol

Don't blame me!

(1) (Reply)

Enjoy / Imagine What Is Happening In Church These Days / Why I'd Rather Be A (man) In My Next Life!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.