Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,747 members, 7,809,857 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 04:05 PM

The Lord's Prayer In Pidgin - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The Lord's Prayer In Pidgin (8288 Views)

Hilarious: The Lord's Prayer / Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike / David's Prayer In Pidgin English (2) (3) (4)

(1) (Reply)

The Lord's Prayer In Pidgin by Olaryeankarh(m): 11:23am On Sep 19, 2013
In case the grammar in the english version of the Lord's prayer is a little big for comprehension, here's the pidgin equivalent:

Our pale wey arrange for heaven, we dey hail your name. Make your package dey co-operate for earth as e dey arrange for heaven.
Give us today, our dele bread as you dey do am before.
Abeg forgive us anyway wey we fall your hand so that we go fit forgive the people wey fall we hand too.
No let us fall for inside gobe wey we no fit carry but deliver us from bad market.
Na you get the kingdom, the ogbonge power and the glory wey berekete till eternity wey we never see. AMEN!

More funny stuffs @ Naija Talkative

(1) (Reply)

Barcelona --- Chelsea * See Something* How True Is It? / If I Was President / See This Hilarious Chat Between Two Friends About Xmas

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.