Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,087 members, 7,811,049 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 09:38 PM

Ituen The Bushman - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ituen The Bushman (2798 Views)

Why Is Sam Milla This Wicked? See What He Did To Ituen. / Ituen's Adventurous Dining / Ituen Went To Hell (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Ituen The Bushman by ituen(m): 8:59am On Jul 16, 2008
NOooooo

The boy get 3 eyelids
Re: Ituen The Bushman by clemcykul(f): 9:57am On Jul 16, 2008
as par abnormal
Re: Ituen The Bushman by Kays1(m): 10:39am On Jul 16, 2008
**hiss**
Re: Ituen The Bushman by naijastyle: 11:22pm On Jul 16, 2008
snake boi
Re: Ituen The Bushman by Kays1(m): 11:39pm On Jul 16, 2008
This niger delta boy wetin be ur problem , abi u think say na oil dem dey fight for here ?Umm no rebel oo
Re: Ituen The Bushman by clemcykul(f): 9:15am On Jul 17, 2008
militant
Re: Ituen The Bushman by Kays1(m): 10:03am On Jul 17, 2008
Clemcy wetin dey happen ?How u dey now , show me your street credibility by talking sence into some small boys brain for here **hiss** cooly ko kuli kuli nii
Re: Ituen The Bushman by coolykdat(m): 10:34am On Jul 17, 2008
Kay or what do you call urself, don't antagonoze me o!

If u don't want to end up like Tufu or is it tufiakwa.

@ clemcy shey na u him see wey hin dey develop eagle wings so, the two both of u no fit withstand me o! so make una dey fery, fery carefree

OR ELSE!

angry
Re: Ituen The Bushman by Kays1(m): 10:42am On Jul 17, 2008
Change is a constant phenomenon in life, accept it! So accept to End your reign if you point your finger at me Kay The don , Warning for this mad dog wey no won hear whistle ** hiss**
Re: Ituen The Bushman by coolykdat(m): 11:02am On Jul 17, 2008
Hah ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ah ha ha ha ha ha ha ha ha ha!

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh!

Eh eh eh eh eh eh eh he eh eh eh eh heh eh eh eh he he he eh eh eh eh he he he he eh eh eh he he eh eh eh eh

Hilarious!
Kay The Don ko! Kay The wannabe ni!

get original bro ur always hiding in sum1s shadow! Ode!
cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Ituen The Bushman by Kays1(m): 11:10am On Jul 17, 2008
Shatap with that horrible mouth of yours mumu grin
Re: Ituen The Bushman by clemcykul(f): 12:27pm On Jul 17, 2008
so coolydat mouth dey horrible?
Re: Ituen The Bushman by tufe(m): 12:48pm On Jul 17, 2008
na u ask, now u answer
Re: Ituen The Bushman by Kays1(m): 12:50pm On Jul 17, 2008
How that one take concern you , sola
Re: Ituen The Bushman by tufe(m): 1:24pm On Jul 17, 2008
who da hell spoke to this idiota !!!
Re: Ituen The Bushman by clemcykul(f): 2:06pm On Jul 17, 2008
e no go pass fellow idiota na grin
Re: Ituen The Bushman by coolykdat(m): 2:25pm On Jul 17, 2008
All the idiotas in tha house please raise ur hands

**tufe, Kays$, Clemcy and Ituen raise their hands**

Oya all of u kneel down, Hands up, Close ur eyes and open ur mouths

All
Hmmmmmmmmmmm!
**Covers nose cos Horrible smell takes over NLD**

Chei make una close those toilets wey una dey call mouth quick quick before people die of aphyxiation.

grin shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked grin

cool
Re: Ituen The Bushman by saucekid(m): 3:14pm On Jul 17, 2008
see mumu
Re: Ituen The Bushman by Abbygyal(f): 3:22pm On Jul 17, 2008
hmmmn
Re: Ituen The Bushman by saucekid(m): 3:24pm On Jul 17, 2008
e tire you too abi?
Re: Ituen The Bushman by Abbygyal(f): 3:25pm On Jul 17, 2008
yess ooo
Re: Ituen The Bushman by coolykdat(m): 3:27pm On Jul 17, 2008
saucekid:

see mumu

Where
**looks around and spots saucekid**

Ahh there u are

all welcome the chief mumu of Nld
Re: Ituen The Bushman by Abbygyal(f): 3:29pm On Jul 17, 2008
uhm
Re: Ituen The Bushman by saucekid(m): 3:32pm On Jul 17, 2008
@ kolidat
i no wan fight u?but if u try me too much,u go enter bannables award for here
Re: Ituen The Bushman by MrInfo1(m): 3:33pm On Jul 17, 2008
coolykdat:

Where
**looks around and spots saucekid**

Ahh there u are

all welcome the chief mumu of Nld


true talk
Re: Ituen The Bushman by coolykdat(m): 3:39pm On Jul 17, 2008
saucekid:

@ kolidat
i no wan fight u?but if u try me too much,u go enter bannables award for here

Men I was born ready for the lyks of u "second rate at everything wannabes" okay

So take ya best shot.
angry grin angry grin

I ain't scared of ya.
Re: Ituen The Bushman by saucekid(m): 3:44pm On Jul 17, 2008
i've heard the likes of u talk,the basic thing is,they eventually die out
pocket ur idiotic bravado and keep moving
Re: Ituen The Bushman by coolykdat(m): 3:53pm On Jul 17, 2008
saucekid:

i've heard the likes of u talk,the basic thing is,they eventually die out
pocket your idiotic bravado and keep moving

Bro u r all talk and no action,

Quit yapping with ur mouth and start tapping with ur fingers if u got the balls.

oh sorry I forgot Ibkaye has ur balls, sorry bro
shocked grin cool
Re: Ituen The Bushman by tufe(m): 4:05pm On Jul 17, 2008
sauce, wetin u think, some people don dey grow wings when them never even grow beards
Re: Ituen The Bushman by coolykdat(m): 4:12pm On Jul 17, 2008
@ tufe

Been there done that
Ol boy u still de? de thrashing wey u recieve b4 neva do u.

At least I don grow everythin else but u r yet t grow a d**k and some balls.

shocked
cool
Re: Ituen The Bushman by Kays1(m): 5:02pm On Jul 17, 2008
Yepa , 1-0
Re: Ituen The Bushman by princesa(f): 7:21pm On Jul 17, 2008
wow coolydat
u really ate lots of liver
abusing all the big shots here


continues watching the drama

(1) (2) (3) (4) (Reply)

The Moment You Realize Your Mama Gave Birth In Nigeria / Nigerian Breweries Drinking Competition / Abeg Help Me Check Wether This Human Being Na Boy Or Girl?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.