Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,460 members, 7,819,678 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 08:39 PM

A Nice Touching Song For Those Affected By ASUU Strike - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / A Nice Touching Song For Those Affected By ASUU Strike (765 Views)

Mtn's Text Message On ASUU Strike: Read And Laugh. / Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike / ASUU Strike Call Off (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

A Nice Touching Song For Those Affected By ASUU Strike by Nobody: 9:52pm On Nov 18, 2013
,,,,,,,,,Please join me and sing this
song...
Title: ASUU vs indomie advert song
rmx... ASUU do gud oo..e do
gud,
ASUU wey giv us strike...e do gud,
wey say make we stay home...e do
gud,
dey chop mama thank u o...e do
gud,
dis strike dey sweet well well...e do
gud, sum
pple join yahoo...e do gud,
sum don dey do ashawo...e do gud,
sum don dey do gateman...e do
gud,
wia some dey look 4 husband...e do
gud,
me don dey sing nonsense...e do
gud, u com
dey read nonsense...e do
gud,
me and u who get sense?...e do
gud,
u dey dance as I dey sing...e do gud,
abeg who knw wen strike go end
o?...e
do gud, me don even ask google...e
do gud,
even Goodluck no knw...e do gud,
e cum be google go knw??...e do
gud,!!
No strike go b like ASUU e do gud
nd no
holiday go long pass dis 1.e do
gud...i nid a producer shap shap e
do gud

1 Like

Re: A Nice Touching Song For Those Affected By ASUU Strike by Itzurgalvivian(f): 10:26pm On Nov 18, 2013
Adikam! What is this e?!
Re: A Nice Touching Song For Those Affected By ASUU Strike by JustWahlay: 11:24pm On Nov 18, 2013
;Dlaff don make run outside wit pant ;Dlaff don make run outside wit pant
Re: A Nice Touching Song For Those Affected By ASUU Strike by Nobody: 6:46am On Nov 19, 2013
Itzurgalvivian: Adikam! What is this e?!
na music

Re: A Nice Touching Song For Those Affected By ASUU Strike by Nobody: 6:48am On Nov 19, 2013
.
Re: A Nice Touching Song For Those Affected By ASUU Strike by icebebe(f): 5:16pm On Nov 19, 2013
grin grin grin guy sorry na yaba left tinz buh i kinda lik sha

(1) (Reply)

Funny 2013 US 'Black Friday' Fights And Madness / Wall Of Jericho / The Most Useless Topic/thread On Nairaland

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.