Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,678 members, 7,955,505 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 07:46 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Mama Jokes (2606 Views)
Who's Up For Some Yo Mama Jokes!!! Let's Start. / Yo Mama Jokes: Bring It On: / Strictly Yo Mama Jokes! (2) (3) (4)
Re: Mama Jokes by dyabman(m): 3:05am On Feb 03, 2009 |
your mama is soooo stupid that she serve her in-laws her pee to drink |
Re: Mama Jokes by izeek(m): 9:14am On Feb 03, 2009 |
all of una mama mumu don dey scale fence. |
Re: Mama Jokes by clemcykul(f): 9:38am On Feb 03, 2009 |
i rebuke all of una dis early mornin., how una go open una smelly mouth dey yab una precious mama may amadioha fire all of una ynash |
Re: Mama Jokes by D1KeleVra(m): 10:01am On Feb 03, 2009 |
Moboy: hehehe! nice! |
Re: Mama Jokes by clemcykul(f): 10:11am On Feb 03, 2009 |
Dickele |
Re: Mama Jokes by D1KeleVra(m): 10:30am On Feb 03, 2009 |
What? |
Re: Mama Jokes by dyabman(m): 9:33am On Feb 04, 2009 |
nobody is going to say anything about their mama ni, oga ooooo wan ti seke! lol |
Re: Mama Jokes by clemcykul(f): 2:47pm On Feb 04, 2009 |
D1KeleVra:you go vex tire dickele *if u vex finish try smoke small knock out u hear?* |
Re: Mama Jokes by D1KeleVra(m): 2:54pm On Feb 04, 2009 |
i no dey vex. i just dey wonder wetin enter ur body, wey u go shout my mispronounced name. |
Re: Mama Jokes by romsky: 5:51pm On Feb 04, 2009 |
abi o tan |
Re: Mama Jokes by emmyjojo(m): 7:10pm On Feb 04, 2009 |
your mama mess, akpu fly gate your mama tutun-bele like hallelujah band your mama so mumu i mess she take torch de find am |
Re: Mama Jokes by clemcykul(f): 8:32am On Feb 05, 2009 |
ol boi u local no be small |
Re: Mama Jokes by romsky: 1:40pm On Feb 05, 2009 |
dat was a dirty mama |
Re: Mama Jokes by clemcykul(f): 10:50am On Feb 06, 2009 |
aww how dirty?? |
Re: Mama Jokes by D1KeleVra(m): 11:31am On Feb 06, 2009 |
your mama mess, akpu fly gate lol. raaaaaz 'chide', raaaaaz 'pikin'. |
Re: Mama Jokes by sylve11: 4:43pm On Feb 06, 2009 |
clemcykul: oboi no kill me with laugh o, |
Re: Mama Jokes by OLAMIND1(m): 10:47pm On Feb 06, 2009 |
your mama's got a very red pussy_she lit the whole room with it(probably when there is an increase in fuel price) |
Re: Mama Jokes by clemcykul(f): 12:50pm On Feb 10, 2009 |
err well i think u love hanging around wen she light's da room wid her pussie |
Re: Mama Jokes by romsky: 1:15pm On Feb 10, 2009 |
correct |
Re: Mama Jokes by coolguyz(m): 5:37pm On Feb 12, 2009 |
kai, i no laaaff ooooo |
See What Happen When A Horse Carried Overload #here / News Alert Power Goes Off Nationwide Tomorrow / Say Sth Abt These Pictures
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |