Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,151 members, 7,818,467 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:28 PM

Hi - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Hi (5557 Views)

How To Pay Back Your Over Sabi Maths Hi School Maths Teacher.. / Hi / hi u any hottest bee (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Hi by MrInfo1(m): 2:05pm On Sep 04, 2008
Y u come spoil our mood na angry
Re: Hi by tytylayor: 2:25pm On Sep 04, 2008
no mind am, aprokko,

oya tell me jare, who tell u
Re: Hi by MrInfo1(m): 2:39pm On Sep 04, 2008
Tell jeovy make he stop to dey watch us
Re: Hi by tytylayor: 3:56pm On Sep 04, 2008
leave am, na our bodyguard
Re: Hi by clemcykul(f): 3:59pm On Sep 04, 2008
*flys into thread and catches dem red handed*

wetin una dey do alone 4 hia

tyty u don dey show small children the oranges wey i dey protect 4 u abi??
Re: Hi by MrInfo1(m): 4:04pm On Sep 04, 2008
@ tyty

I know na, but i no just gbadu to dey see him pimples face around wer i dey
Re: Hi by tytylayor: 4:07pm On Sep 04, 2008
@clem
i only dey protect their own banana as u tot me nw wink

@info

now Jeovy, vamoose
Re: Hi by ademiller(f): 4:11pm On Sep 04, 2008
INFOBABA UR BCOMING HAY WIRE O lipsrsealed
Re: Hi by MrInfo1(m): 4:17pm On Sep 04, 2008
@ Clem,
Ur own don dey too much 4 dis house. Abeg go marry. leave titi's oranges alone. Go mind ur own garden egg
Re: Hi by tammyswits(f): 4:19pm On Sep 04, 2008
Hi
Re: Hi by ademiller(f): 4:27pm On Sep 04, 2008
TYTYLAYOR LIKE KOBOKO shocked
Re: Hi by MrInfo1(m): 4:27pm On Sep 04, 2008
Abeg henceforth, this thread is out of bond to all except tyty kiss
Re: Hi by tytylayor: 4:30pm On Sep 04, 2008
tammyswits hope say u no miss road dis tym?
Re: Hi by Gabry(f): 5:01am On Sep 08, 2008
Bla Bla Bla grin
Re: Hi by MrInfo1(m): 10:09am On Sep 08, 2008
Y u dey try me ? angry
Re: Hi by clemcykul(f): 10:18am On Sep 08, 2008
ANNOUNCEMENT!!

*bla is strictly out of bound for children*
Re: Hi by tytylayor: 1:50pm On Sep 08, 2008
e.g gab wink
Re: Hi by Gabry(f): 3:47pm On Sep 08, 2008
I be pikin? grin
Re: Hi by tytylayor: 4:00pm On Sep 08, 2008
u be mummy?

abi u be mama johnny? grin
Re: Hi by Gabry(f): 4:02pm On Sep 08, 2008
So now I'm a pikin or mummy or mummy Johnny ?
Re: Hi by clemcykul(f): 4:08pm On Sep 08, 2008
you must posses the undeniable qualities of bla bla bla
Re: Hi by Gabry(f): 4:09pm On Sep 08, 2008
Proud of it babe grin
Re: Hi by tammyswits(f): 7:29pm On Sep 09, 2008
@tyty: why do you hate me so much, eh, is it because i refused to give you that job as my gatekeeper!
Re: Hi by Gabry(f): 5:33am On Sep 10, 2008
shocked grin
Re: Hi by clemcykul(f): 8:00am On Sep 10, 2008
i cant fit shouted grin
Re: Hi by tammyswits(f): 10:44am On Sep 10, 2008
cry
Re: Hi by tytylayor: 12:31pm On Sep 10, 2008
tammyswits:

@tyty: why do you hate me so much, eh, is it because i refused to give you that job as my gatekeeper!

u get house at all?

abi under bridge dey get gate?

tammyswits:

cry

now, who beat u?
Re: Hi by clemcykul(f): 12:44pm On Sep 10, 2008
e no go pass bla bla bla

dats why i say its stirictly out of bound for small small kokolets grin
Re: Hi by showbobo(m): 1:00pm On Sep 10, 2008
Yes.Its for Grandmalets like you Clem and Greatgrandmalet Gabry grin grin
Re: Hi by Gabry(f): 3:38pm On Sep 10, 2008
Wetin? I be groundnut seller and now I be Grandmalet? shocked
Re: Hi by tammyswits(f): 7:36am On Sep 11, 2008
@tyty am buying you a ticket to s.a durban, come to ma crib n c 4 urself, sometimes i hav 2 be reminded it aint a 7 star hotel, yet its ma haus, so wanna come? Let me know so we can hide the golden spöons n more, i hate to brag, but when push turns to shove i gotta do it!
Re: Hi by clemcykul(f): 7:42am On Sep 11, 2008
hmmmm

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Do You Need A Free Eye Test? / Very Funny And Shocking Photo Of Trees Having Sex. / But She Said No

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.