₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,054 members, 8,420,073 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 10:49 AM

Toggle theme

Complete The Proverbs - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcComplete The Proverbs (1048 Views)

1 Reply (Go Down)

Complete The Proverbs by Amanijuls(op): 3:22pm On Sep 15, 2008
He who lives in a glass house, Na im pepe rest

A stitch in time, dey prevent further tear tear.

Birds of the same feather, na the same mama born dem.

One good turn, na correct power steering be that.

A bird in hand, wetin e wan be again if no be barbeque.

Half bread, is better than buns.

Journey of a thousand miles, Ol'boy carry your car go o

He who laughs last, na mumu. Why im no catch the joke the first time and laugh when others dey laugh?

The patient dog, Na hunger go kill am.

All work and no play, Na banker be dat

All play and no work, Abeg na real life be dat. afterall u no see
as u dey happy wen dem declare holiday.

e make sense abihuhhuhhuh?

Re: Complete The Proverbs by newdeal(m): 4:32pm On Sep 15, 2008
nice one,
but come-o! you dey sell flowers? grin
Re: Complete The Proverbs by romsky: 4:38pm On Sep 15, 2008
pls ask him again
Re: Complete The Proverbs by chioya(f): 4:41pm On Sep 15, 2008
so na u thief my grand mama flower,i no believe say na nairaland we go c am, angry

*runs to call my gandmother*
Re: Complete The Proverbs by lilpearl(f): 10:23pm On Sep 15, 2008
@ poster
u try

@ chioya
lol
Re: Complete The Proverbs by showbobo(m): 10:41pm On Sep 15, 2008
check mine out:

Half loaf is better than puff-puff cheesy grin
Re: Complete The Proverbs by Amanijuls(op): 12:37pm On Sep 16, 2008
That flower na remix of ur grand mama own o!
Re: Complete The Proverbs by clemcykul(f): 1:04pm On Sep 16, 2008
@post
lol
Re: Complete The Proverbs by Amanijuls(op): 9:34am On Sep 18, 2008
kul 4 clemcy!
Wats up?
Re: Complete The Proverbs by clemcykul(f): 10:33am On Sep 18, 2008
am sweethrt kiss kiss kiss kiss kiss

howz ur day sailing? wink
Re: Complete The Proverbs by Jeovy(m): 10:40am On Sep 18, 2008
clems na kiss be that or na bite
Re: Complete The Proverbs by MrInfo1(m): 7:59pm On Sep 18, 2008
@ Amanijuls

u bera press F1 for if u need help grin
1 Reply

Some Funny Nollywood Proverbs..Warri Talks/ ProverbsIn Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following:234

Laugh It OuttttttttttttttStupid JokesTiger Woods Undergoes Plastic Surgery