... - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › ... (19406 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 12 Reply (Go Down)
| Re: ... by lonzo2214: 11:09am On Aug 02, 2014 |
BoiledCorn: Do you know how many pms I received from you ladies until I had to remove my picture. Also for the fear of "jamming" a nairalander I have offended in public.na only you carry mat come here? Na woman go kill you. Look at the following list no single male i fear 4 you oooo. |
| Re: ... by eppysold(m): 11:10am On Aug 02, 2014 |
.
|
| Re: ... by 299: 11:10am On Aug 02, 2014 |
Pinkytracy: How do you ladies cope, my e-mail keep beeping with msgs from nairalandUgly girl feeling hot ![]() |
| Re: ... by Nobody: 11:10am On Aug 02, 2014 |
Abeg make una no lemme laff na church I dey, me wey dey receive 20pms per day or my oga temigracie wey dey receive 50 we neva open thread. Anyway na ur time |
| Re: ... by Nobody: 11:11am On Aug 02, 2014 |
And she had to open a thread for this OK.... See as she expose people moniker. Thank God I no kukuma dey send anybody PM without permission oooo ![]() |
| Re: ... by missterious(f): 11:12am On Aug 02, 2014 |
Chanchit: I'm sure your house must be very dirty, common NL account you can't manage. 60 likes, 29 mentions, 182 following, 8 followers and about 8pm's. Na wa to you o...Lmao!! |
| Re: ... by Nobody: 11:13am On Aug 02, 2014 |
Codedrock: I do believe guys chasing girls around online are just small boys.. Immaturity at its peak!hmmm |
| Re: ... by lirusehn(m): 11:13am On Aug 02, 2014 |
kids of now adayz tho. |
| Re: ... by mencade5(m): 11:14am On Aug 02, 2014 |
i have never pm any nairaland chic before. ![]() |
| Re: ... by Nobody: 11:14am On Aug 02, 2014 |
chidyhels: Dnt be silly gal,its a private msg.you see am now? When I went haywire on the other thread, some people felt I was being rude. Mzmariah, shey u see another one now? |
| Re: ... by lirusehn(m): 11:15am On Aug 02, 2014 |
rozzay: Abeg make una no lemme laff na church I dey, me wey dey receive 20pms per day or my oga temigracie wey dey receive 50 we neva open thread. Anyway na ur time |
| Re: ... by BoiledCorn: 11:16am On Aug 02, 2014 |
lonzo2214: na only you carry mat come here? Na woman go kill you. Look at the following list no single male i fear 4 you oooo.oya make I follow you. |
| Re: ... by Nobody: 11:17am On Aug 02, 2014 |
Pinkytracy: How do you ladies cope, my e-mail keep beeping with msgs from nairaland
|
| Re: ... by BoiledCorn: 11:18am On Aug 02, 2014 |
rozzay: Abeg make una no lemme laff na church I dey, me wey dey receive 20pms per day or my oga temigracie wey dey receive 50 we neva open thread. Anyway na ur timeyou wey put ur mail on display. Abeg wetin u dey sell? Why u no go get mails. |
| Re: ... by lirusehn(m): 11:18am On Aug 02, 2014 |
mencade5: i have never pm any nairaland chic before. NL get chick ni?? *curious |
| Re: ... by jsunex(m): 11:19am On Aug 02, 2014 |
For ur mind now, u dey feel lik Beyonce abi, y u no post the content of the pm too, useless ashawo, I don't know y seun allowed all ds kin mumu,ugly small girls dey use NL. |
| Re: ... by tintingz(m): 11:23am On Aug 02, 2014*. Modified: 6:41pm On Aug 02, 2014 |
Op your immaturity is uncalled for. what are you feeling like? miss world? I don't blame you it is because some random guys PM you, maybe this is the first time you are invited for a silly date. miss tramp. |
| Re: ... by Nobody: 11:29am On Aug 02, 2014 |
I don't know what is wrong with some gals, not even ladies, look here young lady, I bet u, if anywhere you are u don't receive attention, be it PMs on social networks, followers, likes and mentions or those kind tins on platform like dis, u will be so worried and frustrated....imagine where no guy ever tried to seek ur attention, my sista, osukosu go kill u....u go ask ur friends and mama if u no fine, mirror will be ur best comforter... Bleep all these tins, I believe u enjoy the attention, if u don't I don't think u will open a thread asking pple to welcome u as a new member on this forum, welcome u as in how? Queen? First lady? Wtf!!! You are a lady, guys will disturb u everywhere and anytime, know how to manage the issue and stop seeking for more attention in the guise of complaining. No be only u dem dey disturb, others never complain.. Chin up and stop this, very childish. Nawa oo. U get attention u complain, if u don't get now, ur joy will be half empty. |
| Re: ... by Nobody: 11:32am On Aug 02, 2014 |
jsunex: For ur mind now, u dey feel lik Beyonce abi, y u no post the content of the pm too, useless ashawo, I don't know y seun allowed all ds kin mumu,ugly small girls dey use NL.Ok
|
| Re: ... by Les: 11:33am On Aug 02, 2014 |
Op, you are too beautiful that some guys receive more PM than you do. |
| Re: ... by IAMBREEZY: 11:34am On Aug 02, 2014 |
Op must be a Learner. |
| Re: ... by Nobody: 11:35am On Aug 02, 2014 |
Chai, see casting. That's why you don't pm without a solid green light.2sexy1, wey you come take care of bidness! |
| Re: ... by SpaceGoat: 11:35am On Aug 02, 2014 |
Pinkytracy: How do you ladies cope, my e-mail keep beeping with msgs from nairalandremoving you from my crush list. this is the outmost turn of !! ![]() |
| Re: ... by BoiledCorn: 11:36am On Aug 02, 2014 |
Normality: imagine where no guy ever tried to seek ur attention, my sista,[size=15pt]osukosu[/size] go kill u....u go ask ur friends and mama if u no fine, mirror will be ur best comforter... I don piss for body ![]() |
| Re: ... by Nobody: 11:37am On Aug 02, 2014 |
Get it over your head and stop feeling important. I do not see anything special in you from your pix . Maybe they have finally heard that you are a cheerful giver . See as u cast people handle because u wan by prove say u fine. Girls wen dey receive hundreds of PM never talk na u wan talk, hian ![]() |
| Re: ... by Nobody: 11:37am On Aug 02, 2014 |
rozzay: Abeg make una no lemme laff na church I dey, me wey dey receive 20pms per day or my oga temigracie wey dey receive 50 we neva open thread. Anyway na ur time...my dear,d ministry s moving forward.....we r goin to d permament site soon |
| Re: ... by Nobody: 11:39am On Aug 02, 2014 |
SpaceGoat: removing you from my crush list. this is the outmost turn of !!..haba,spacegoat.....love unconditionally.... |
| Re: ... by jsunex(m): 11:41am On Aug 02, 2014 |
OliverPin: OkTank God u jus showed me wat u are... he goat. Bt dere are more animals u can u to describe urself... lik a cow.. |
| Re: ... by Nobody: 11:42am On Aug 02, 2014 |
Omg........ lmao! . |
| Re: ... by BoiledCorn: 11:42am On Aug 02, 2014 |
SpaceGoat: removing you from my crush list. this is the outmost turn of !!OP even spacegoat that crush anything with (f) hate you now. ![]() |
| Re: ... by BoiledCorn: 11:44am On Aug 02, 2014 |
temigracie: ..haba,spacegoat.....love unconditionally....so you are supporting evils ![]() |
This Gal Want 2 Kill Me Ooo Help Pls • She Wants To Kill Me With Her Love!!! • Will She Kill Me If I Dont Marry Her? 9yrs No Be Beans O! • 2 • 3 • 4
Tears Of A Bleeding Heart....a Must Read • I Got The Shock Of My Life After Visiting My Boyfriend's House To Surprise Him . • Five Things Virgins Should Know Before Wedding, Which Their Mama Won't Tell Them


Chai, see casting. That's why you don't pm without a solid green light.
. Maybe they have finally heard that you are a cheerful giver