Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,156 members, 7,815,027 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 05:28 AM

Naija English! - Forum Games (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21387 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by jaybaby(f): 12:52pm On Mar 02, 2007
Jus naw ?
Re: Naija English! by dblock(m): 12:56pm On Mar 02, 2007
i aint down with this now
catch you later now
Re: Naija English! by jaybaby(f): 1:01pm On Mar 02, 2007
Ok naw
later naw
Re: Naija English! by mukina2: 9:08pm On Mar 02, 2007
wetin dey happen grin
Re: Naija English! by OmoEko1(f): 9:09pm On Mar 02, 2007
how far na
Re: Naija English! by debosky(m): 9:11pm On Mar 02, 2007
alfa dey for mosque cheesy
Re: Naija English! by mukina2: 9:13pm On Mar 02, 2007
wetin una dey yarn sef . .
aw far o
Re: Naija English! by debosky(m): 9:13pm On Mar 02, 2007
nothing dey shele
Re: Naija English! by OmoEko1(f): 9:14pm On Mar 02, 2007
u dey mad
abi are u okay sha
Re: Naija English! by debosky(m): 9:15pm On Mar 02, 2007
abi you chop winch
Re: Naija English! by mukina2: 9:16pm On Mar 02, 2007
omo walahi i nor understand you sef .  grin
debo no na winch chop am grin grin grin
Re: Naija English! by OmoEko1(f): 9:17pm On Mar 02, 2007
weting be ur problem self
Re: Naija English! by OmoEko1(f): 9:19pm On Mar 02, 2007
God punish ur mama
Re: Naija English! by mukina2: 9:20pm On Mar 02, 2007
shocked shocked
omo is that a joke?
my mama is no more .her memory is still fresh so i beg pls modify that statement
Re: Naija English! by OmoEko1(f): 9:21pm On Mar 02, 2007
mukina2:

shocked shocked
omo is that a joke?
my mama is no more .her memory is still fresh so i beg please modify that statement
chill i was joking . cheesy cheesy cheesy
Re: Naija English! by debosky(m): 9:22pm On Mar 02, 2007
thunder fire your yansh
Re: Naija English! by mukina2: 9:29pm On Mar 02, 2007
ok omo because i suppose fire you with my gunner's arsenal grin cheesy
Re: Naija English! by jaybaby(f): 1:43pm On Mar 03, 2007
U suppose no say na joke naw!
Re: Naija English! by Radiant(f): 4:04pm On Mar 03, 2007
make una easy with the joke now smiley
Re: Naija English! by 9ja4eva: 9:30pm On Mar 05, 2007
What now?
Re: Naija English! by mukina2: 9:34pm On Mar 05, 2007
you dey ask me sef
Re: Naija English! by 9ja4eva: 5:13am On Mar 06, 2007
I no call your name.
Re: Naija English! by uspry1(f): 5:45am On Mar 06, 2007
now? Don't tell me what to do! I read this thread now! grin
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:18am On Mar 06, 2007
Why u come dey spray?
Re: Naija English! by jaybaby(f): 10:05am On Mar 06, 2007
wHICH KIAN sPRAY NAW?
Re: Naija English! by samsick: 10:08am On Mar 06, 2007
why u dey behave like that now?
Re: Naija English! by jaybaby(f): 10:19am On Mar 06, 2007
aBURO HOPE SAY U DON TAKE UR DRUGZ NA
Re: Naija English! by samsick: 10:21am On Mar 06, 2007
EGBON hope say u neva shack na
Re: Naija English! by jaybaby(f): 10:39am On Mar 06, 2007
Jus na na--Haba jus go take ya drugs cheesy cheesy
Re: Naija English! by lalaboi(m): 10:41am On Mar 06, 2007
schweeps!!! so u sef dy shack
Re: Naija English! by jaybaby(f): 12:24pm On Mar 06, 2007
See Me see Trouble-- Ki lo Man sia gan?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 11:35pm On Mar 06, 2007
Why you dey tell us na?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (28) (Reply)

What Makes You Happy Today? / - Will You Be Game - / Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.