Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,304 members, 7,836,326 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 04:52 AM

Naija English! - Forum Games (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21507 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 4:57pm On Apr 02, 2007
which one be no lele?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:59pm On Apr 02, 2007
notin dey par!!
u be alaijasi ni?
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 5:03pm On Apr 02, 2007
Na who bi alaijasi? shocked :

NA play mate? lol
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:05pm On Apr 02, 2007
c tis gal! u be real alaijasi!
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 5:12pm On Apr 02, 2007
Vem ! Luta Comigo!!!

you wel?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:14pm On Apr 02, 2007
alaijasi!

u com dey behave lik donjasi
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 5:16pm On Apr 02, 2007
Wetin bi ALAIJASI?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:19pm On Apr 02, 2007
i no fit shout!! ask odas!
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 5:21pm On Apr 02, 2007
Odas na person name? lol.

I'm off!have fun kiss kiss kiss,
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:26pm On Apr 02, 2007
sha bahbye!!
Re: Naija English! by jaybaby(f): 5:35pm On Apr 02, 2007
Y U dey call am Alajasi?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:36pm On Apr 02, 2007
why u dey ask?

tse she look lik donjasi ni?
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 5:37pm On Apr 02, 2007
You dey mind am!

why she no go ask
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:38pm On Apr 02, 2007
wy u com bak again!?
biko! dey go jo!
else i go do u smtn 4 hia!
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 5:41pm On Apr 02, 2007
Se Ibadan ni? see him mouth! cheesy cheesy
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:42pm On Apr 02, 2007
so u jasi sm smal smal yooba abi!

mind u! i no be ibadan man!
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 5:44pm On Apr 02, 2007
Ok o ! again ME gone

Cioakiss kiss
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:45pm On Apr 02, 2007
bahbye! kiss


hmmm! enu e run! gbenu soun enu e run!
Re: Naija English! by jaybaby(f): 6:32pm On Apr 02, 2007
Which Kian tin b diz?
Re: Naija English! by kateflow(f): 6:36pm On Apr 02, 2007
wetin dey happen
Re: Naija English! by lalaboi(m): 9:24pm On Apr 02, 2007
notin dey par!! 4 area wey i dey! oh ah!
Re: Naija English! by 9ja4eva: 7:57am On Apr 03, 2007
Omo i don tire die.
Re: Naija English! by osegwu(m): 8:01am On Apr 03, 2007
abeg result don commot?
Re: Naija English! by jaybaby(f): 10:28am On Apr 03, 2007
Result 4 wetin? U go H.I.V test? grin grin grin grin
Re: Naija English! by 9ja4eva: 10:28am On Apr 03, 2007
Which one be ur pase?
Re: Naija English! by jaybaby(f): 10:31am On Apr 03, 2007
Y u dey Jasi abi U b DONJazi?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:22am On Apr 03, 2007
na alaijasi claiming to be a donjasi!
Re: Naija English! by kateflow(f): 3:12pm On Apr 03, 2007
na u sabi
Re: Naija English! by lalaboi(m): 6:29pm On Apr 03, 2007
b4 nko?
Re: Naija English! by kateflow(f): 6:31pm On Apr 03, 2007
abeg waka far
Re: Naija English! by lalaboi(m): 6:34pm On Apr 03, 2007
wetn dey do u? olurundown!
Re: Naija English! by jaybaby(f): 7:16pm On Apr 03, 2007
Ta lo fe Rundwn?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (28) (Reply)

- Will You Be Game - / Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / What Makes You Happy Today?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.