Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,268 members, 7,815,448 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 12:38 PM

Naija English! - Forum Games (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21392 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by kanmosyl(m): 6:13pm On Mar 13, 2007
Cus he wants u guys to know the koko now.
Re: Naija English! by 9ja4eva: 4:37am On Mar 14, 2007
Yarn better abeg
Re: Naija English! by crazyjay1(m): 4:10pm On Mar 16, 2007
O BOY HE WANTS TO KOLO (KOLOMENTAL) shocked shocked
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:56pm On Mar 16, 2007
Fashi abeg
Re: Naija English! by shens2006(m): 9:23pm On Mar 18, 2007
i was the one that break the bottle
Re: Naija English! by jaybaby(f): 9:27pm On Mar 18, 2007
Wetin dey haa?
Re: Naija English! by Belinice(f): 9:32pm On Mar 18, 2007
nothing dey pa
Re: Naija English! by shens2006(m): 9:33pm On Mar 18, 2007
jaybaby, which level now
Re: Naija English! by jaybaby(f): 9:34pm On Mar 18, 2007
O Boy 4 wetin naw? clear me abeg!
Re: Naija English! by shens2006(m): 9:45pm On Mar 18, 2007
omo which one u dey now
Re: Naija English! by jaybaby(f): 4:30pm On Mar 19, 2007
wHICH 1 I DEY 4 WHICH LEVEL--CLEAR ME I BEG U
Re: Naija English! by 9ja4eva: 4:41am On Mar 21, 2007
Shey u want minerals? grin
Re: Naija English! by jaybaby(f): 6:50pm On Mar 21, 2007
I tell U say jedijedi dey hungry me?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 9:21pm On Mar 21, 2007
Purchase agbo na.
Re: Naija English! by jaybaby(f): 11:54am On Mar 22, 2007
Abeg Bros Use am when u finish u come yarn me wink
Re: Naija English! by nikynike(f): 1:03pm On Mar 22, 2007
U wan try me with aother one cheesy
Re: Naija English! by lalaboi(m): 3:17pm On Mar 22, 2007
wat is it gan?

u 1 kill me ni
Re: Naija English! by jaybaby(f): 3:27pm On Mar 22, 2007
U don already die ni cheesy cheesy cheesy
Re: Naija English! by lalaboi(m): 3:32pm On Mar 22, 2007
tse na u kill me ni
Re: Naija English! by minute(f): 7:15pm On Mar 22, 2007
sounds gross but i use shey u understand/grab,abi o the most. lol unimportant.

@topic-get up now.
Re: Naija English! by jaybaby(f): 7:18pm On Mar 22, 2007
Ki lon so?

Wetin dey do U gan?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 3:59am On Mar 23, 2007
Make una yarn d rights.
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:49pm On Mar 23, 2007
wot of d lefts?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 4:13am On Mar 24, 2007
Which way u dey yarn sef?
Re: Naija English! by Radiant(f): 4:23am On Mar 24, 2007
what are you guys talking about sef?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 5:11am On Mar 24, 2007
I don weak gan.
Re: Naija English! by Nobody: 6:30am On Mar 24, 2007
carry Alabunkun na
Re: Naija English! by 9ja4eva: 9:33am On Mar 24, 2007
Na beans?
Re: Naija English! by Nobody: 9:41am On Mar 24, 2007
he fit be

Wetin he dey do person?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 10:56am On Mar 24, 2007
Ah you know,
Re: Naija English! by lalaboi(m): 2:58pm On Mar 24, 2007
alaijasi ni o
Re: Naija English! by Nobody: 3:02pm On Mar 24, 2007
no o , he don jasi

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (28) (Reply)

What Makes You Happy Today? / - Will You Be Game - / Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.