Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,225 members, 7,822,152 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 07:25 AM

. Abeg Oooo Make Una Leave Election And Focus On Matters That Concern Us - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / . Abeg Oooo Make Una Leave Election And Focus On Matters That Concern Us (562 Views)

Why PDP lost 2015 election and the necessity for an Online Directorate / Leave Jonathan Alone And Focus On The Task Ahead, Alkali Tells APC / Leave Election Alone And Focus On Reality. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

. Abeg Oooo Make Una Leave Election And Focus On Matters That Concern Us by kingmzee(m): 8:22pm On Mar 29, 2015
mtcheeeeewwwww . Everybody is busy
talking
about election
nd
campaign, but nobody seems to notice
nd understand dat d
thickness of VIJU milk is geting lighter
........
Tin Tomato no dey full again.....
Mtn 10mb no dey reach 24hrs again...
Fish no dey inside geisha again ooo... Okro no dey draw again....
CloseUp toothpaste no dey full again...
Raid no dey kill mosquito again ........
Abeg
oooo make una leave election
and focus on matters that concern us
Re: . Abeg Oooo Make Una Leave Election And Focus On Matters That Concern Us by ammyluv2002(f): 8:28pm On Mar 29, 2015
Very funny grin cheesy grin cheesy grin cheesy grin cheesy
Re: . Abeg Oooo Make Una Leave Election And Focus On Matters That Concern Us by Nobody: 8:53pm On Mar 29, 2015
cheesy cheesy grin cheesy cheesy cheesy
Re: . Abeg Oooo Make Una Leave Election And Focus On Matters That Concern Us by redvektor(m): 9:01pm On Mar 29, 2015
Boss na that one u day talk even indomie self spicey no day follow am come again
Re: . Abeg Oooo Make Una Leave Election And Focus On Matters That Concern Us by moneybag100: 9:16pm On Mar 29, 2015
kingmzee:
mtcheeeeewwwww . Everybody is busy
talking
about election
nd
campaign, but nobody seems to notice
nd understand dat d
thickness of VIJU milk is geting lighter
........
Tin Tomato no dey full again.....
Mtn 10mb no dey reach 24hrs again...
Fish no dey inside geisha again ooo... Okro no dey draw again....
CloseUp toothpaste no dey full again...
Raid no dey kill mosquito again ........
Abeg
oooo make una leave election
and focus on matters that concern us
We are aware of this...that's why we are working on CHANGE. Everything will be back to normal when GMB sworn in.

1 Like

(1) (Reply)

Police Teargas Women Protesters In Port Harcourt / INEC To Continue Tomorrow After Releasing The Results Of The 18 States So Far / Inec Results (final Round) Live From Abuja

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.