Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,696 members, 7,816,843 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 06:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... (2536 Views)
Hilarious(pics) See What Happen After Tampering With Bag Of Rice / She Ran Away After I Spent N6k On Her- Guy Rants On Facebook / Her Reply After I Asked For Zobo!!lol (2) (3) (4)
See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... by Nobody: 3:08pm On May 01, 2015 |
Ok I yansh Happiness on Thursday last 2wks,she really bring Happiness to my life.....I chop bet Saturday, Sunday (2ticket) and Monday. Blessing from Happiness toto Tuesday I con yansh Amina, chai Amina na witch ooh...... so Saturday come I say make I stake,I stake 10k from my gain (I really harmer sha with Happiness Obo) all my game cast choi 10k just go like that ...... Sunday come I say make I recover so I stake 3k to chop 13k yet e turn red,since then I never chop and I don go back to school Shey make I share money to Happiness? Shey make I dey only yansh Happiness? Shey make I tell Amina about her badluck Obo? But how na? Abeg make una help me table this mara |
Re: See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... by Basildvalour(m): 3:11pm On May 01, 2015 |
I guess the sun is hot over there and on your head. U need to calm down and have a rethink of your life...BTW, what are those words you used on your thread Obo Yansh, et. Al Thank You 1 Like |
Re: See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... by IamOdin: 3:15pm On May 01, 2015 |
Bros,u frm psychia komot??
|
Re: See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... by ghost1718(m): 3:21pm On May 01, 2015 |
ghetto44:the kind slap were go hit u still dey gym |
Re: See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... by izuch(m): 3:35pm On May 01, 2015 |
Bros you need to see a psychiatrist ASAP!! Na mad you don dey mad so oh. I bet you could not even understand what you posted your fingers were just moving. |
Re: See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... by rman: 4:48pm On May 01, 2015 |
I read posts made by mad people everyday on nairaland, they just don't know they are mad. 3 Likes |
Re: See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... by Emodeee: 4:49pm On May 01, 2015 |
op, u r too raw. |
Re: See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... by kathykathy(f): 5:45pm On May 01, 2015 |
E na nwu omo,,,gerrawt |
Re: See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... by Mishae: 7:56pm On May 01, 2015 |
ghetto44: seems you have no respect for others,and you can't keep to yourself, |
Re: See Weitin Happen After I Sex Two Different Babes... by Menendez: 11:54pm On May 01, 2015 |
Another concequence of unprotected sex. |
(1) (Reply)
He Got Out Three Times To Pee / Equlibrium Strikes Again(iteun, Milla And Ibkaye). . . / Mumu Girl
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |