Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,856 members, 7,862,803 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 07:00 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Funny Experience With Forming Course Mate (880 Views)
show / Dating My Course Mate, Is It Advisable? / My Funny Experience With Black Girls In Uk Club (2) (3) (4)
My Funny Experience With Forming Course Mate by sirwealth(m): 5:59pm On Jul 09, 2015 |
Why some ladies too dey form? As dem dey form reach, nah so some Smellos guyz go dey trip for dem. This happened to me:- E get one Lady for my department wey dey claim ajebo. One day for skul dat kind 7:30 am we were having early morning lecture, eventually She started feeling feverish and waz about throwing up wen I decided to accompany her outside. my broda wen we comot outside I waz expecting her to at least vomit somtin like tea and bread bcoz of whom She normally claim to be and for the fact say na early morning, but to my suprise She waz busy vomiting garri and groundnut. wetin com pain me pass be say She still dey dia dey talk “ah ah dis can’t be ” I said wot do u mean, She said “dis is not wot i ate dis morning b4 coming to skul na”# Vex don catch me, I just leave am for there make she Vomit her Intestine.. Share your own Experience about Ladies who form alot. 1 Like |
Re: My Funny Experience With Forming Course Mate by demmy0325(m): 6:00pm On Jul 09, 2015 |
So thats the girl abi.. .. |
Re: My Funny Experience With Forming Course Mate by Deexxy: 6:01pm On Jul 09, 2015 |
we've seen this before. 1 Like |
Re: My Funny Experience With Forming Course Mate by raziboi(m): 6:11pm On Jul 09, 2015 |
I laughed Buh not louder |
Re: My Funny Experience With Forming Course Mate by Starships4u(m): 6:21pm On Jul 09, 2015 |
Guy you for tell am make she kukuma vomit wetn she chop.... Girls too de form oh... But not all tho... |
Re: My Funny Experience With Forming Course Mate by Afrok(m): 6:39pm On Jul 09, 2015 |
The one wey happen for my school na eba (swallow) she chop, me dey chop am too so i no dey surprised even though she dey form. Since d two experiences are garri inclined, guess na dsame girl dey ur school and my school. Lol... |
Re: My Funny Experience With Forming Course Mate by Johnnoah1st: 7:58pm On Jul 09, 2015 |
girls forming is part of life, but you should have react to it in a mature way. |
(1) (Reply)
Somebody Needs To Hear This Right Now... / Nagging Girls Never Make A Good Wife / Can You Eat This Kind Of Cake
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |