Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,584 members, 7,837,204 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 06:55 PM

11 Stupid,annoying Question Nigerians Ask . - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / 11 Stupid,annoying Question Nigerians Ask . (440 Views)

10 Stupid Questions You Seriously Need To Stop Asking / Six Most Annoying Things the so-called "Big Boys" Do. / Have You Ever Being Asked An Annoying Question? Share It... (2) (3) (4)

(1) (Reply)

11 Stupid,annoying Question Nigerians Ask . by HolyHero: 8:44am On Jul 24, 2015
11 STUPID QUESTION PEOPLE ASK# 1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix...lol 2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that? No oh, Na Holy Ghost fire! Lol! 3. You see person dey vomit, you still dey ask a 'you no well'? Em well, e juz dey practice how to vomit... 4.You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I chop for dream.. 5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for Olx... 6.You greet person "good morning ma" ! She ask, my pickin you don wake? no ohhhh, I dey sleep walk... 7.My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" I go uproot cassava... *Lmfao* 8.My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman... 9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey watch? No naa... I dey discuss with Osuofia... 10.U see me dey chop indomie come dey ask me, 11. add yours O boy, na indomie u dey chop so? No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread.. As it stands now, abeg i need to ask u one question ... abeg shey na nairaland be this?
CC. lalasticala, stadd, ishilove, seun

(1) (Reply)

Cartoon Of The Day.. Mou Patience Run Out. / Please Help. He is confused. / The Fern And The Bamboo!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.