Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,486 members, 7,836,896 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 02:13 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2242) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3403899 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2239) (2240) (2241) (2242) (2243) (2244) (2245) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07am On Apr 19, 2016
DTOBS:

Well fYI you've been the only one I've always shown much affection for this way. And what is wrong in helping out a lady stranded on the highway.

At this junction; I think I will take to the advice of my brother fraiser!

*so painful*
*see you again by Charles putt ft wiz khalifs playing underground*.


Fraiser: I think am done...
yea nice one bro, though its not easy bur u av to take d bull by d horn and act lyk a man... Its always kul wen luv nd attention is reciprocal... Fine babes full every wia for gc wey dey wait ur attention sef... Infact block me for town dis eveni... Mo fe shaye fun e
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Armynu(m): 9:07am On Apr 19, 2016
Fraiser:
Armynu my very personal I mean personal person, na u b dis, e don tey o, hw ur syd na? I don miss u plenty... You re welcom G

A Yo!!!!! Oga, na me o!!!! I don over tey I swear... A month plus fa!!! I miss you too *no homo* thanks bro. Wattagwan? How prep?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:08am On Apr 19, 2016
wittyemi:
Why Rukkyola no go forget to name d babies when she and her husband go dey quarrel 4 backstage say Rukkyola don dry him account,n na borrowed money sef,na y d guy rush comot for stage say him chinko phone ring. Oti clear.
lolz... U ehn... U can observe for Africa o.... Hw comes i no see you for the parry naa... Abi you sef dey back stage dey do Oti clear?.. Btw gud morning, hw was ur night?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:08am On Apr 19, 2016
wittyemi:
Why Rukkyola no go forget to name d babies when she and her husband go dey quarrel 4 backstage say Rukkyola don dry him account,n na borrowed money sef,na y d guy rush comot for stage say him chinko phone ring. Oti clear.
lolz... U ehn... U can observe for Africa o.... Hw comes i no see you for the parry naa... Abi you sef dey back stage dey do Oti clear?.. Btw gudmorin hw was your night
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by fowosh: 9:08am On Apr 19, 2016
Abbeyunique2:

thomas joshua
no b my fault nau...nysc hasn't given us reason to believe in them..
they can do and undo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:08am On Apr 19, 2016
Abbeyunique2:

chai, Darksailor rum early in the morning
iwo gan gbose yen wo... Na wetin fit do am dis morni b dat o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 9:09am On Apr 19, 2016
iamdynamite:
lol babe am not looking for any babe just asking niiiiiii...........you are my love and nothing i mean nothing can come between us.........my wifey of life



Don't mind me,it's d time of d month wen I get all clingy and jealous.



Nothing can come in between us!
You are my sun and stars
Mera chandni
Mera zendiki
Cherish
Sugarm
Hot chocolate
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:10am On Apr 19, 2016
hardie14:

you no see me abi. no worry na today i go comot that ur eagle eye and give you batvision. yeye child**in jenifa's voice**

na traffic cause am no vex,i no even see myself,my eagle eye is untouchable joor,good mawnin dear,aw was ur nyt?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Armynu(m): 9:10am On Apr 19, 2016
Abbeyunique2:
Chai, see as hangover hook me for body, GC guys and correct ladies dey ball. turn down for what? we will keep turning up. make I wash my mouth this morning with this Andre.armynu and fraih i see una
Good morning GC

Hope say the mouth don wash by now....I see you too.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 9:10am On Apr 19, 2016
Fraiser:
yea nice one bro, though its not easy bur u av to take d bull by d horn and act lyk a man... Its always kul wen luv nd attention is reciprocal... Fine babes full every wia for gc wey dey wait ur attention sef... Infact block me for town dis eveni... Mo fe shaye fun e


Oga mentor

No bi only block you, jam u fa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:11am On Apr 19, 2016
Chommieblaq:




And what if she bleeping new huh?

So I go dey fend of admirer, u dey fin ppl wey new n Wey no new abi.

Iambibi come see as your Twinny wan take disgrace me ooo, he no fit defend mi since morning wey DTOBS dey bug me na to come see new pesin,now DTOBS go dey laff me ooo.

Oko mi, if u want I go dey new everyday ooo.
Lolzzz...am not that kind of person nah! "Laff you me" no time for child's play jawe. At least few moment we both shared together, you should know am not that kind of person.
Well, am no hater; kindly get that straight as well... Enjoy your moment as I've slide the matter tete...

*abulesowo by Olamide playing underground*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:12am On Apr 19, 2016
Fraiser:
yea nice one bro, though its not easy bur u av to take d bull by d horn and act lyk a man... Its always kul wen luv nd attention is reciprocal... Fine babes full every wia for gc wey dey wait ur attention sef... Infact block me for town dis eveni... Mo fe shaye fun e
undecided...Fraiser gud morning, hw was your night, this wan wey you just wake up, the first tin wey dey your mind na to hook pesin husby up with babes.. La wa ooundecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:13am On Apr 19, 2016
Cynnny:

My love o vex o, na d handiwork of sleep be dat, pls forgive me. Oya stop frowning and start smiling my dear *gives him a very passionate kiss *
Smiles...no too sleep next time oh!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 9:13am On Apr 19, 2016
Chommieblaq:
my sugar ............you making me blush already.........iyawo mi ololufe mi oremi alayo mi i will love you forever.............



Don't mind me,it's d time of d month wen I get all clingy and jealous.



Nothing can come in between us!
You are my sun and stars
Mera chandni
Mera zendiki
Cherish
Sugarm
Hot chocolate
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:14am On Apr 19, 2016
Qutyjoice:



Chao pressy.....Shalom!

#OneLove
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:14am On Apr 19, 2016
wittyemi:
Baba I dey Regular stand dey feel ur Ajasa on stage jare,you are mouthed. That iambibi girl na just ur perfect stage partner,u teach her work wella..
baba u too gbaski... Iambibi na dope gal o, d babe too make sense... Infact we go carry dis collabo MC comot gc com naija so dat we go dey do am bigtym... Hw far ur nyt na

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Armynu(m): 9:14am On Apr 19, 2016
In other news "NYSC to raise corps members’ allowances" I saw this and just thought I share it hear. But, on a second thought, we have heard this same news for how long now? Not paying it much attention sha. No one should ask for my "SOURCE" o.... Cause I will just give you "SAUCE"
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:14am On Apr 19, 2016
Oyehomie:

Me nd ma wife dey follow self
Babe we don try...make we dey go

Nice one bro.. Your wife did a good job
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:14am On Apr 19, 2016
Eni ba ma bi ibeta
A se gudugudu meje,
A se yaaya mefa.
Omo lebi, eni mon iboji omo oh.
Akole mole.
Range rover, ferrari, bugatti, chevrolet, ford, bentley,
4matic benze, ati beebee lo ninu ile yin.
Aye o ni pa omo fun yin oh.
Emi agbere to wa loju rukky o di oun igbagbe.
Emi isansa laye sent4rina o dopin.
E ma yo ki e si maa bi si.
E ku orire IBETA.
A ba yin kale oh.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:14am On Apr 19, 2016
Fraiser:
yea nice one bro, though its not easy bur u av to take d bull by d horn and act lyk a man... Its always kul wen luv nd attention is reciprocal... Fine babes full every wia for gc wey dey wait ur attention sef... Infact block me for town dis eveni... Mo fe shaye fun e
My padi, u too make sense jawe...

Infact as I was going home yesterday to go and prepare for that talkative girl naming ceremony, na im I see chisophia for road walking all alone in the scorching sun, you cant believe it that she is as well cool and fun to be with and won't mind knowing her the more.

Your take my personal person
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:15am On Apr 19, 2016
wittyemi:
Why Rukkyola no go forget to name d babies when she and her husband go dey quarrel 4 backstage say Rukkyola don dry him account,n na borrowed money sef,na y d guy rush comot for stage say him chinko phone ring. Oti clear.

Bad belle no gud 4 ur body..

We have named our children in the afternoon abegi.
Buh wait o... Na mid-night dem dey do naming 4 ur village(i wonda o)?.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:15am On Apr 19, 2016
Fraiser:
eagle padimi ki lo n worsorpin, hw ur dey na... Me just comot traffic enter d city since ni o

me just fit enta dis morning o,d traffic too much.but we gats prepare against tomorrow o,the traffic will b unprecedented,we gats fortify this city against invasion and screen out anybody
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:15am On Apr 19, 2016
Armynu:
In other news "NYSC to raise corps members’ allowances" I saw this and just thought I share it hear. But, on a second thought, we have heard this same news for how long now? Not paying it much attention sha. No one should ask for my "SOURCE" o.... Cause I will just give you "SAUCE"

Lol. it's in the news by vanguard.

We saw it yesterday.

They deliberately twisted the headline to make it catchy. Nothing in the article showed that the allowance is going to be increased
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 9:16am On Apr 19, 2016
chaiii.....you know what baby......am taking you home to mama kiss
Chommieblaq:




God don save, jealously been wan kee mi ooo, am fun Ma love na just DTOBS wey no wan allow me rest, and iambibi has been taking good care of me.

I love you fiercely and God will continue to bless you for me, make haters enter lagoon.



When you say u love me
Know I love you more....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:17am On Apr 19, 2016
Chommieblaq:




And what if she bleeping new huh?

So I go dey fend of admirer, u dey fin ppl wey new n Wey no new abi.

Iambibi come see as your Twinny wan take disgrace me ooo, he no fit defend mi since morning wey DTOBS dey bug me na to come see new pesin,now DTOBS go dey laff me ooo.

Oko mi, if u want I go dey new everyday ooo.
kai see jealous wife o, husband no fit greet person again, DTOBS na God save u o, na dis woman for poison u one day if no b sey u don run...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:18am On Apr 19, 2016
Rukkyola:

Ur excellency, come back here sir. I thought u said I wud b suprised by d gifts u & ur high class men will give 2 me @ d party. Now where are d gifts? U just enjoy my free ticket com dey disappear ba?

BTW, my sent4rina was around at d party. Just dat he has little dysentery, so na shit he just dey shit upandan since morning. Da waz y u didn't c much of him.

Well, i actually have it in my mind that when you are well okay, you and your kids will be sponsored by the FG on a visit to any country of your choice to cool off and enjoy yourself.

Then, Up to the age of 3, the 3 kids will be taken care of by the presidency. Whatever they want, the presidency will provide.. cheesy wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:18am On Apr 19, 2016
iamdynamite:
chaiii.....you know what baby......am taking you home to mama kiss
so you've not taken her to see mama, shocked.. This my twinnie will not kill me, undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Emmyviva: 9:18am On Apr 19, 2016
goodmawn dear Tumi, hw ws ur nigt?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:18am On Apr 19, 2016
Iambibi wetin concern ur own with fraiser!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cynnny(f): 9:19am On Apr 19, 2016
deeDANIEL16:

Daniel
UNIBEN
French
2015
Enugu,Cross river,Benue and Kaduna
you are most welcome, I was like u too, following them as a guest since January but then decided to join nairaland to actually be part of them. BTW we have Enugu and Kaduna in common. Welcome and feel at home
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:19am On Apr 19, 2016
wittyemi:
Why Rukkyola no go forget to name d babies when she and her husband go dey quarrel 4 backstage say Rukkyola don dry him account,n na borrowed money sef,na y d guy rush comot for stage say him chinko phone ring. Oti clear.
lol... Enh enh o ti yemi, infact i hear sey na d triplet den take do collateral for bank wia den collect loan do d namin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:19am On Apr 19, 2016
iambibi:
so you've not taken her to see mama, shocked.. This my twinnie will not kill me, undecided

Hehehehehehe.."olorun ni kan lo mo iyawo oju ona"

(1) (2) (3) ... (2239) (2240) (2241) (2242) (2243) (2244) (2245) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.