Stats: 3,165,917 members, 7,863,216 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 01:12 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade Pls Come Back (10573 Views)
When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (see Photo) / When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (photo) / Somebody Tell this girl to Come Back For Her Belongings! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (18) (Reply) (Go Down)
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 10:33am On Apr 08, 2009 |
mayb we ask from her |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 10:37am On Apr 08, 2009 |
ask well o cus she sabi spit 4 person body |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 10:38am On Apr 08, 2009 |
wetin be that? she get epilepsy? i don clear be that |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 10:39am On Apr 08, 2009 |
na u talk dat one join |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 10:45am On Apr 08, 2009 |
no be wetin u talk i dey retrace |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:21pm On Apr 08, 2009 |
but na u misinterprete |
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 12:27pm On Apr 08, 2009 |
that's his habit for 6 months now. ![]() |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:31pm On Apr 08, 2009 |
the sympton don persist for ova 6 months & u neva report to d nearest doc una wicked |
Re: Romade Pls Come Back by D1KeleVra(m): 1:26pm On Apr 08, 2009 |
Na Ben talk say hin go better. ![]() |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 1:27pm On Apr 08, 2009 |
and how it come dey do you now? |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:28pm On Apr 08, 2009 |
ben counsel na fake, unbranded & has no reg or nafdac no |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 1:30pm On Apr 08, 2009 |
E F C C is coming after ben be that |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:34pm On Apr 08, 2009 |
no i want IRS to follow him |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 1:35pm On Apr 08, 2009 |
that na nothing less than 25years imprisonment |
Re: Romade Pls Come Back by sylve11: 1:38pm On Apr 08, 2009 |
na kirikiri maximum go then be him eparadise ![]() |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 1:39pm On Apr 08, 2009 |
thats where him mate dey now |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:45pm On Apr 08, 2009 |
aww poor benjy ow i wish he can see his enemies at work |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 1:50pm On Apr 08, 2009 |
you can help him now tatafo.com |
Re: Romade Pls Come Back by D1KeleVra(m): 2:17pm On Apr 08, 2009 |
I am Ben's friend. I will protect his interest when he is in jail. That him wife too fine. ![]() |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 2:43pm On Apr 08, 2009 |
u go still take care of him wife too for night na real friend u be |
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 2:45pm On Apr 08, 2009 |
now, I know all my enemies ![]() dickele male, after all I did for you ![]() romade: sharap! you started it ![]() |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 2:46pm On Apr 08, 2009 |
thats good |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 2:56pm On Apr 08, 2009 |
see me see ben wahala sho |
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 2:59pm On Apr 08, 2009 |
can u handle dis ursef? |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:01pm On Apr 08, 2009 |
tatafo i mention u join |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 3:02pm On Apr 08, 2009 |
@lolabbey why not i can handle it now |
Re: Romade Pls Come Back by sylve11: 3:48pm On Apr 08, 2009 |
shola how far na? ![]() |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:50pm On Apr 08, 2009 |
na as maiduguri far from lagos |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 3:51pm On Apr 08, 2009 |
as delta far from Niger republic |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:53pm On Apr 08, 2009 |
dat one no tu far jare |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 3:54pm On Apr 08, 2009 |
as north africa to south africa |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:59pm On Apr 08, 2009 |
u try but na bicycle u take do d journey abi |
(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (18) (Reply)
An Arab Man Got Interviewed At Us Embassy Consulate / And They Said Naija Guys Dont Have Swagga / Please Who Can Help Translate This Yoruba To Proper English
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |