Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,916 members, 7,863,201 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 12:59 PM

Romade Pls Come Back - Jokes Etc (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade Pls Come Back (10572 Views)

When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (see Photo) / When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (photo) / Somebody Tell this girl to Come Back For Her Belongings! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (18) (Reply) (Go Down)

Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 12:23pm On Apr 15, 2009
na that we dey call one leg up
Re: Romade Pls Come Back by sylve11: 12:49pm On Apr 15, 2009
romade:

yeah na d same girl wey u no fit waka 4 street with bcus she get 1 k-leg & 1 bow - leg

that babe gather features no be small cool
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 12:55pm On Apr 15, 2009
incredible features at dat cheesy
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 1:00pm On Apr 15, 2009
he go still manage her like that
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 4:53pm On Apr 15, 2009
make una comot eye from dat girl body b4 d legs change feature
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 5:08pm On Apr 15, 2009
u no wish am well
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 5:17pm On Apr 15, 2009
i resemble winch 4 ya drims
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 9:32am On Apr 22, 2009
no be only for her drims but for life
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 9:39am On Apr 22, 2009
same 2 u
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 9:40am On Apr 22, 2009
after u
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 9:44am On Apr 22, 2009
bene wen u bcome fotocoping machine
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 9:47am On Apr 22, 2009
since i started attending ur class

u knw u are the captain anytime
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 9:49am On Apr 22, 2009
hmm e bano
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 9:51am On Apr 22, 2009
hot cake
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 9:54am On Apr 22, 2009
ordia
Re: Romade Pls Come Back by clemcykul(f): 9:56am On Apr 22, 2009
hmmm
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 10:06am On Apr 22, 2009
wetin do u mouth, okoro?
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 10:12am On Apr 22, 2009
chai bene don mature to dey insult
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 10:22am On Apr 22, 2009
evidence of growth
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 10:27am On Apr 22, 2009
evidence of lack of respect 4 elders
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 10:30am On Apr 22, 2009
tatafo
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 11:17am On Apr 22, 2009
wetin i don tok nah?
Re: Romade Pls Come Back by PERFECTLUV(m): 11:23am On Apr 22, 2009
which kind rule be dis?
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 11:29am On Apr 22, 2009
i wonder ooo
Re: Romade Pls Come Back by PERFECTLUV(m): 11:31am On Apr 22, 2009
how person go do d fly wey jump enter em drink? shocked grin undecided
Re: Romade Pls Come Back by PERFECTLUV(m): 11:33am On Apr 22, 2009
Lolabbey, ur name resemble song.
u be song? grin tongue cool cheesy smiley
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 11:34am On Apr 22, 2009
dat na serious issue. . . . . , abeg i no lie as u take xpose dose teeth of urs
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 11:36am On Apr 22, 2009
wanderers are talking
Re: Romade Pls Come Back by PERFECTLUV(m): 11:42am On Apr 22, 2009
I get toot ach na em mek dem shut out lyk dat oooo, //////////
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 11:44am On Apr 22, 2009
den see a dentist
Re: Romade Pls Come Back by PERFECTLUV(m): 11:46am On Apr 22, 2009
beeeneee, na so my grand mama dey cal dat name.
how una dey?
I beg I need help, my girl friend dey colonize me too much. Abi I be colony?
Re: Romade Pls Come Back by PERFECTLUV(m): 11:49am On Apr 22, 2009
I no need dentist, na u I need, maybe one smul kiss fit solve d problem grin cheesy

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (18) (Reply)

An Arab Man Got Interviewed At Us Embassy Consulate / And They Said Naija Guys Dont Have Swagga / Please Who Can Help Translate This Yoruba To Proper English

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.