Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,947 members, 7,863,354 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 04:07 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade Pls Come Back (10575 Views)
When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (see Photo) / When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (photo) / Somebody Tell this girl to Come Back For Her Belongings! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (18) (Reply) (Go Down)
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 4:03pm On Apr 08, 2009 |
na trekking |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 4:06pm On Apr 08, 2009 |
na serious matter o |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 4:14pm On Apr 08, 2009 |
that no too serious now |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 4:21pm On Apr 08, 2009 |
if u say so |
Re: Romade Pls Come Back by D1KeleVra(m): 6:37pm On Apr 08, 2009 |
i said nuffink! don't lie on me or my brother |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 10:25am On Apr 09, 2009 |
if dem call liars na u suppose dey front |
Re: Romade Pls Come Back by clemcykul(f): 10:27am On Apr 09, 2009 |
gbam |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 10:32am On Apr 09, 2009 |
abeg drop d hammer well |
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 10:33am On Apr 09, 2009 |
op it doesnt land on ur head |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 11:57am On Apr 09, 2009 |
ur oga dey call u |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 11:11am On Apr 10, 2009 |
and u no dey answer d call again |
Re: Romade Pls Come Back by sylve11: 11:25am On Apr 10, 2009 |
and u go soon get fired |
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 1:43pm On Apr 10, 2009 |
U mean, fire dey their office |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 11:48am On Apr 11, 2009 |
wetin inglish go cause, grammar no go fit carry |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 1:32pm On Apr 11, 2009 |
we go arrest grammar for english |
Re: Romade Pls Come Back by jmkbond(f): 10:04pm On Apr 12, 2009 |
yyyyy |
Re: Romade Pls Come Back by D1KeleVra(m): 12:12pm On Apr 13, 2009 |
. . . yyyyiu whatever the heck that meanest |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 1:53pm On Apr 13, 2009 |
abeg all of una dey disturb me |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 8:51am On Apr 14, 2009 |
wia ya do not disturb sign ? |
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 9:01am On Apr 14, 2009 |
banke,dem don pardon u |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 9:36am On Apr 14, 2009 |
lola upgrade yaself if not u dey go xtinct way |
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 10:32am On Apr 14, 2009 |
wetin dey wory u sef |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 10:33am On Apr 14, 2009 |
its persisting for 2 days now |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 11:39am On Apr 14, 2009 |
not that too long |
Re: Romade Pls Come Back by sylve11: 11:44am On Apr 14, 2009 |
captain, lullaby and shola-ama how una dey? |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 11:54am On Apr 14, 2009 |
syl hope u don use d extra on top d panadol wey lola give u |
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 12:01pm On Apr 14, 2009 |
@sylve how ur easter now i come ur house dem talk say na since friday wey u don comot wit SIKIRATU OLOGI na yesterday u just come back home |
Re: Romade Pls Come Back by sylve11: 12:08pm On Apr 14, 2009 |
romade: but u can see, how u take know self? sholabanke: SIKIRATU OLOGI what a name? |
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 4:49pm On Apr 14, 2009 |
very todaful name |
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 4:54pm On Apr 14, 2009 |
that name sound familiar. |
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 5:11pm On Apr 14, 2009 |
yeah na d same girl wey u no fit waka 4 street with bcus she get 1 k-leg & 1 bow - leg |
Re: Romade Pls Come Back by D1KeleVra(m): 12:18pm On Apr 15, 2009 |
hehehe! What a sight that'd be |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (18) (Reply)
An Arab Man Got Interviewed At Us Embassy Consulate / And They Said Naija Guys Dont Have Swagga / Please Who Can Help Translate This Yoruba To Proper English
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |