Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,945 members, 7,863,342 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 03:53 PM

Romade Pls Come Back - Jokes Etc (15) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade Pls Come Back (10574 Views)

When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (see Photo) / When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (photo) / Somebody Tell this girl to Come Back For Her Belongings! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (Reply) (Go Down)

Re: Romade Pls Come Back by clemcykul(f): 11:01am On Apr 24, 2009
n ur drimz
Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 11:04am On Apr 24, 2009
clemcy wetin u warn yarn sef u suppose to yarn the truth after wat i brought for from london the other day, haba u no try
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 11:04am On Apr 24, 2009
gerrout
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 11:56am On Apr 24, 2009
gerrin
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 12:03pm On Apr 24, 2009
and do what?
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:05pm On Apr 24, 2009
cover moi cus its cold
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 12:54pm On Apr 24, 2009
i resemleur "fiipa" dem?
Re: Romade Pls Come Back by D1KeleVra(m): 2:43pm On Apr 24, 2009
Romade Pls Stay Away
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 4:44pm On Apr 24, 2009
so she is now contagious
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 5:02pm On Apr 24, 2009
if u say so
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 5:18pm On Apr 24, 2009
i no say so jor
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 5:29pm On Apr 24, 2009
okay
re-reverse
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:36pm On Jun 16, 2009
wia omo iya banke disappear to self sad
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 8:43am On Jun 17, 2009
him run go Somalia
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:36pm On Jun 17, 2009
i kinda miss him sha
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 12:44pm On Jun 17, 2009
me too
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 12:46pm On Jun 17, 2009
u boat go and meet him there
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:56pm On Jun 17, 2009
once i go to texas i go branch so lola carry d tyn wey u wan give am come
tink he said suntyn about aving a long break soon
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 1:18pm On Jun 17, 2009
sowwy about that
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:33pm On Jun 17, 2009
same to u
so na garri abi bread u wan send?
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 2:10pm On Jun 17, 2009
wink
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 2:32pm On Jun 17, 2009
winking winker
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:23pm On Jun 17, 2009
dats viruslola
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:37pm On Jun 17, 2009
teasher oloyinbo
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:39pm On Jun 17, 2009
studenting bene
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:46pm On Jun 17, 2009
abgaya like u
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:54pm On Jun 17, 2009
pikin lyk u
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 4:07pm On Jun 17, 2009
dat small pikin no get resket
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 4:09pm On Jun 17, 2009
at all
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 4:19pm On Jun 17, 2009
make I helep u warn am
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 4:46pm On Jun 17, 2009
ask lola
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 4:51pm On Jun 17, 2009
na she be ur spokesman?

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (Reply)

An Arab Man Got Interviewed At Us Embassy Consulate / And They Said Naija Guys Dont Have Swagga / Please Who Can Help Translate This Yoruba To Proper English

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.