Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,129 members, 7,821,866 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 08:25 PM

You Mess, Apple Fly Gate! - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / You Mess, Apple Fly Gate! (9365 Views)

When You Mess Up With The Wrong N*gga / LAFF Untill You Mess.........pu Pu Pu / Post Your Own You Mess Wording Here - Just Fun!!! School Things Then. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply) (Go Down)

Re: You Mess, Apple Fly Gate! by WafiJoe(m): 10:32am On May 01, 2009
D1KeleVra:

the nurse is a LovePeddler, but not a virgin.

d1kelevra wen i tell u to take ur drugs u dey ask why, ok look de kain yeye question wen u dey ask, e make sense. and two which kain yeye name u dey bear.

No offense Etended
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by dyabman(m): 10:48am On May 01, 2009
all of una mess , you look like beans wey don spoil since 1908 tongue
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by WafiJoe(m): 10:58am On May 01, 2009
@ dyabman
which kain reasoning you get
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by larayat(f): 11:07am On May 01, 2009
ur type.
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by WafiJoe(m): 11:10am On May 01, 2009
an old woman like you is not to be participating
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by larayat(f): 11:13am On May 01, 2009
ban me if u can,
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by WafiJoe(m): 11:24am On May 01, 2009
i noh get ur time land rat
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by larayat(f): 11:27am On May 01, 2009
help ooooooooooooo wetin dey do dis wafy tin.
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by studio43(m): 11:37am On May 01, 2009
make una nor fight o grin
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by WafiJoe(m): 12:19pm On May 01, 2009
wafy wetin u call me
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by studio43(m): 12:20pm On May 01, 2009
wafy naw, wetin u wan do
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by WafiJoe(m): 12:42pm On May 01, 2009
na seun i dey lookoh, make e noh bi like se i too do angry
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by larayat(f): 6:42pm On May 01, 2009
mouthful
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by dyabman(m): 3:47am On May 02, 2009
WafiJoe:

@ dyabman
which kain reasoning you get

sey u don dey mad ni or wetin dey do u
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by Ben13: 9:40am On May 02, 2009
help me ask am again
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by D1KeleVra(m): 10:17am On May 02, 2009
D1KeleVra:

the nurse is a LovePeddler, but not a virgin.

WafiJoe:

d1kelevra wen i tell u to take ur drugs u dey ask why, ok look de kain yeye question wen u dey ask, e make sense. and two which kain yeye name u dey bear.

No offense Etended

intended? well. . . Na u suppose take the drugs wey u dey distribute. I was only telling Studio that the nurse was not a virgin.
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by WafiJoe(m): 11:24am On May 02, 2009
@layrat, dyabman,ben1900, D1KeleVra

wetin i do all of una angry angry angry
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by studio43(m): 11:36am On May 02, 2009
Na only for YABA LEFT u fit get the right answer.
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by WafiJoe(m): 12:38pm On May 02, 2009
lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by larayat(f): 11:11pm On May 02, 2009
yeah,rite
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by dyabman(m): 5:51am On May 03, 2009
@Wafiejoe

You no do me anything but dey watch the kain post wey u go dey reply for hia , especially my own , ehen , if not ,
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by studio43(m): 9:17pm On May 03, 2009
dyabman
nor dey make mouth when im not around. if not,
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by dyabman(m): 9:32am On May 04, 2009
iwo oni fe te , oni fe ra celtel sim , shey make we start lipsrsealed
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by Gabry(f): 9:35am On May 04, 2009
Tyty You mess, pastor confess.

Clem Ur hairstyle always dey remind me of sahara desert.

Sylve Ur face like las two years

Studio Thx for joining, you suppose put pishure make dem no start think say na EFCC u dey fear

Romade With your tear tear shirt like ashewo pillow case.

Benjamin With your scatter scatter teeth like roasted corn when them take set rabbit trap.

Dani With ur scatter scatter teeth like Mafoluku Railway

CrazyKid You say you be pastor, you wan lead prayer you say "Everybody close your head and bow your eyes

gabrywyl Teacher say make u name country outside Africa, U say "Abroad". Teesha that no be country, try again, U say "Away"

arramyjay I hear say na garri water and egusi soup dem dey put for your junior broda feeding bottro (bottle)

SholaBanke You wowo sotey, mosquito bite you catch malaria

Lolabbey you waw waw sotay admin no gree make u add pishure

Y-HU§TL£R Make a sentence with pink, green & yellow: As I was at home, the phone ring "green", I "pinked" it up & said "yellow" can i help you.

LuC!A dis ur pishure wey resemble mamiwata so.

sexyLeamon wit ur fake picture like 419 passport

spenchuks Because of groundnut you follow rat enter hole.

blissieng I mess, my own sound "kpro", you you mess your own start to sound "papakipa, papakipa buguru tuo tuo!

KeleVra I mess, 3 pawpaw burst

LMAO!!! grin
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by D1KeleVra(m): 11:17am On May 04, 2009
dyabman:

@Wafiejoe

You no do me anything but dey watch the kain post wey u go dey reply for hia , especially my own , ehen , if not ,

. . .if not. . . what? ?? You go mess? tongue

@Gab
No mind me smiley
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by dyabman(m): 11:22am On May 04, 2009
Yes mess on ur shrinked face
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by clemcykul(f): 11:30am On May 04, 2009
ur face looks like his, are you twins?
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by D1KeleVra(m): 1:00pm On May 04, 2009
Heys!!! I twin with no one!!! Watch ur post angry
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by Lolabbey: 1:04pm On May 04, 2009
:d
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by clemcykul(f): 1:05pm On May 04, 2009
@DI
I wunt,
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by D1KeleVra(m): 1:20pm On May 04, 2009
Im warning u ooo! Watch ur post! I go vex throw u stone o!
Re: You Mess, Apple Fly Gate! by clemcykul(f): 2:07pm On May 04, 2009
*fires his head wid catapault*

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply)

Funny Quotes About Drinking & Drugs / Funniest Picture Jokes Ever / Naija Fire Service

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.