Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,707 members, 7,820,474 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 03:33 PM

nokia su-33w tv receiver update - Phones (42) - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / nokia su-33w tv receiver update (171615 Views)

Nokia Su-33w Tv Receiver Update - Part 2 / Re: Nokia Su-33w Tv Receiver Update / Nokia Tv Receiver Device, Nokia 3110c And Blackberry 7290 For Sale (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (39) (40) (41) (42) (43) (44) (45) ... (107) (Go Down)

Re: nokia su-33w tv receiver update by Kaybaba5(m): 12:37pm On Jul 20, 2010
ceejay, take ti easy with them, abeg to get money no be small wahala oh
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 1:17pm On Jul 20, 2010
Kay-baba:

ceejay, take ti easy with them, abeg to get money no be small wahala oh
kay, seriouslyits annoying, wetin i start this thread na 4 dem to read and understand, but some of them go just read the title after dem go dey send me rubbish email about the dstv software, which i know say i don put the download link for this thread already,i go do agidi send am to them again, dem go reply me say e dey ask 4 bluetooth,when i tell them about the tv receiver and the price which came down from 25k to 12k,dem go wan make i give am to dem for free,some no even believe say na the receiver dey make the thing work, if u no want stress please go buy 5330,n96,n77 ,n92,samsung p910, sagem my mobile tv ,sagem my mobile tv2,they all have the inbuilt dvb-h, and all na java except for n96 and n77,n92
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 1:34pm On Jul 20, 2010
@kaybaba u say to get money no dey easy? me wey dey buy am ,na sand i dey give dem?,because i don get new n79, some people dey price my 6220classic wey neat like say i collect am for 1chance,haba na money i take buy am
mennn i am going crazy

Re: nokia su-33w tv receiver update by Kaybaba5(m): 3:28pm On Jul 20, 2010
ceejay80s:

@kaybaba u say to get money no dey easy? me wey dey buy am ,na sand i dey give dem?,because i don get new n79, some people dey price my 6220classic wey neat like say i collect am for 1chance,haba na money i take buy am
mennn i am going crazy
NA WAH OH, I THINK YOU ARE RIGHT BESIDES IF WE WANT TO PRIZE PRODUCTS WE NEED TO PRIZE IT WISELY NOT TO THE EXTENT THAT THE OWNER WILL BE ANNOYED.
CEEJAY CAN YOU GIVE ME YOUR NUMBER PLS
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 3:43pm On Jul 20, 2010
08028789799, 07032659200
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 3:43pm On Jul 20, 2010
08028789799, 07032659200
Re: nokia su-33w tv receiver update by Kaybaba5(m): 3:57pm On Jul 20, 2010
thanks
Re: nokia su-33w tv receiver update by malikalhaj: 4:40pm On Jul 20, 2010
quick question though. . . does this stuff work with any BB?
Re: nokia su-33w tv receiver update by Dclique(m): 8:44pm On Jul 20, 2010
BB's dnt support TV receivers
Re: nokia su-33w tv receiver update by malikalhaj: 10:24pm On Jul 20, 2010
anoda reason 2 bash the BB
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 9:39am On Jul 21, 2010
malikalhaj:

quick question though. . . does this stuff work with any BB?

u don see cow wey born dog b4?
Re: nokia su-33w tv receiver update by malikalhaj: 10:14am On Jul 21, 2010
no but i don see monkey wen born lion

1 Like

Re: nokia su-33w tv receiver update by aieromon(m): 3:05pm On Jul 21, 2010
ceejay80s:

u don see cow wey born dog b4?

malikalhaj:

no but i don see monkey wen born lion

All this for crapberry shocked
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 5:52pm On Jul 21, 2010
If ur phone has a tv out connectivity. And u hv a tv out cable, plug it in ur phone,and play a 3gp video,u will discover that video on ur phone is going in slow motion that is hw it works on mobile tv.u dnt need a tv to test,just plug ur tv out cable and choose tv out from the list of option on ur phone,if ur mobile tv start going in slow motion, it means it can be viewed on ur tv but if u plug ur tv cable to ur phone and its going normal,it means it wont show. So i am trying to figure out what makes the mobile tv video go slow motion on phone
Re: nokia su-33w tv receiver update by Kaybaba5(m): 7:13pm On Jul 21, 2010
another theory from ceejay80s hypothesis
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 1:10pm On Jul 23, 2010
I hear say dstv don win priemership, that mean we fit dey watch am 4 phone too. Abi?
Re: nokia su-33w tv receiver update by malikalhaj: 6:50pm On Jul 23, 2010
ceejay. . . where u 4 hear your gist? just comot ya mynd 4 there. . . na hitv get premiership ryts @ least for the next 1 yr
Re: nokia su-33w tv receiver update by aieromon(m): 8:44pm On Jul 23, 2010
malikalhaj:

ceejay. . . where u 4 hear your gist? just comot ya mynd 4 there. . . na hitv get premiership ryts @ least for the next 1 yr
You dead wrong!
Anybody willin' to sell a dstv smart card?Anybody usin' CTL or some funny stuff to view EPL fta?I need it asap.Mehn,we need to make this shyt work on TV cos i cant suffer my eyes after the WC.
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 1:23pm On Jul 25, 2010
Our super eaglets won,i enjoyed mine on my phone,although the referee do ojoro, dem supose use those girls for super eagles
Re: nokia su-33w tv receiver update by user32(m): 1:43pm On Jul 25, 2010
thank God we won!! after 6 years of trial. up super falonet! although i watch all action in the church with my mobile.
Re: nokia su-33w tv receiver update by user32(m): 6:35pm On Jul 25, 2010
first guy bow out of bba 5!!!

Re: nokia su-33w tv receiver update by user32(m): 6:44pm On Jul 25, 2010
2nd victim

Re: nokia su-33w tv receiver update by user32(m): 6:47pm On Jul 25, 2010
uti and munya was pretty lucky.
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 8:47pm On Jul 25, 2010
@user32 e be like say ur phone dey show black and white, both of dem are back inside da house,i knew biggy was upto something
Re: nokia su-33w tv receiver update by user32(m): 7:01am On Jul 26, 2010
na waa so i see . bba5 they are really playing pranks! my vote is useless afterall angry
Re: nokia su-33w tv receiver update by puskin: 8:30am On Jul 27, 2010
user32:

na waa so i see . bba5 they are really playing pranks! my vote is useless afterall angry

Dis niggi get time and money to dey waste on voting.
Re: nokia su-33w tv receiver update by festus(m): 3:10pm On Jul 27, 2010
Oga cj na how much you go sell the receiver 4 we wey we get compatible phone but no plenty doe 4 pocket i beg. Pls now dat premiership don land 4 dstv. Pls $ pls .My friends are also interested.
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 4:06pm On Jul 27, 2010
@festus call my phone 08028789799, 07032659200
Re: nokia su-33w tv receiver update by aieromon(m): 5:21pm On Jul 28, 2010
I have a feeling DSTV will not allow its Nigerian mobile TV users to watch 100% EPL games free of charge for 9 months.They didnt pay all that money for nothin',you know.
Re: nokia su-33w tv receiver update by ceejay80s(m): 10:57am On Jul 29, 2010
@aieromon u too like awoof,u know hw many millions dem spend?
Re: nokia su-33w tv receiver update by olaremint(m): 3:29pm On Jul 29, 2010
I have a feeling DSTV will not allow its Nigerian mobile TV users to watch 100% EPL games free of charge for 9 months.They didnt pay all that money for nothin',you know.
@aieromon u too like awoof,u know hw many millions dem spend?

Get a grip and get over your feeling, if u want to buy the phone, do so quickly.Promo for the phone ends by july 31st, new price like 45k, from Dstv reliable source, now most of the matches are being advertised with the time on the mobile
Re: nokia su-33w tv receiver update by talk2medo(m): 3:43pm On Jul 29, 2010
@ceejay I dey feel your swagger here jare!!! Men My eyes don see. TV mobile I no go leave you alone o!!!

(1) (2) (3) ... (39) (40) (41) (42) (43) (44) (45) ... (107)

How To Install And Download PES 2015 Apk + Data For Android Free. / Infinix Hot S Official Discussion Thread (leaked Pictures X521) / My Infinix X600 Note 2 Jst Arrivd From Jumia.hands On Review Follws immdiatly

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.