Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,078 members, 7,818,232 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 10:49 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Oh My! (7689 Views)
Fresh . Funny . Hilarious . Chei! Oh My God! A Must Read / Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) / Oh My God! Am Coming (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)
Re: Oh My! by Lolabbey: 11:07am On Apr 28, 2009 |
so whts gonna happen? |
Re: Oh My! by romsky: 11:14am On Apr 28, 2009 |
still deliberating on d date |
Re: Oh My! by Ben13: 11:28am On Apr 28, 2009 |
let's not make the party becos of sister Ngozi. or is she trying to be the host |
Re: Oh My! by Lolabbey: 11:31am On Apr 28, 2009 |
brb |
Re: Oh My! by romsky: 11:33am On Apr 28, 2009 |
hostess my massive yansh |
Re: Oh My! by Ben13: 11:38am On Apr 28, 2009 |
I knew it you've got a massive yansh |
Re: Oh My! by Bbeee: 11:39am On Apr 28, 2009 |
hmmmm, |
Re: Oh My! by romsky: 11:43am On Apr 28, 2009 |
B receive the gift of speaking bemjy wen b say u dey peep person 4 baffroom oya comot ya glasses |
Re: Oh My! by Ben13: 11:49am On Apr 28, 2009 |
why you sef go dey baff for this kind time. |
Re: Oh My! by romsky: 11:53am On Apr 28, 2009 |
my yansh was scratching me veronically |
Re: Oh My! by Ben13: 11:59am On Apr 28, 2009 |
as a result of bla bla.huh |
Re: Oh My! by romsky: 12:01pm On Apr 28, 2009 |
no an okada bumped into moi from da back |
Re: Oh My! by clemcykul(f): 1:03pm On Apr 28, 2009 |
sorry darling * u need immediate medical attention* |
Re: Oh My! by studio43(m): 1:06pm On Apr 28, 2009 |
u need my trailer? |
Re: Oh My! by Lolabbey: 1:12pm On Apr 28, 2009 |
ur trailer wont do, . . . . .na clumsy fit remedy d situation |
Re: Oh My! by studio43(m): 1:13pm On Apr 28, 2009 |
lolabey u dey talk like clumsy sometimes |
Re: Oh My! by clemcykul(f): 1:41pm On Apr 28, 2009 |
wat da f****ck! |
Re: Oh My! by romsky: 1:43pm On Apr 28, 2009 |
means clumsy & lola na same person tank gudness my name don free |
Re: Oh My! by Lolabbey: 2:22pm On Apr 28, 2009 |
abeg u dey shout jorh |
Re: Oh My! by romsky: 2:24pm On Apr 28, 2009 |
jo'o |
Re: Oh My! by Ben13: 2:36pm On Apr 28, 2009 |
na your native name be dat? |
Re: Oh My! by romsky: 2:38pm On Apr 28, 2009 |
no my street name |
Re: Oh My! by Ben13: 2:43pm On Apr 28, 2009 |
dat your street wey no get street lite |
Re: Oh My! by sylve11: 2:53pm On Apr 28, 2009 |
but we lite kokoro lite evry where, making the street glo with pride |
Re: Oh My! by romsky: 2:55pm On Apr 28, 2009 |
cowwectly cowwect |
Re: Oh My! by clemcykul(f): 5:11pm On Apr 28, 2009 |
wrong! |
Re: Oh My! by cbase: 8:49pm On Apr 28, 2009 |
Right! |
Re: Oh My! by D1KeleVra(m): 9:06pm On Apr 28, 2009 |
wetin? |
Re: Oh My! by jmkbond(f): 9:40pm On Apr 28, 2009 |
nothing |
Re: Oh My! by cbase: 9:35am On Apr 29, 2009 |
and ur life is meant to be brillant |
Re: Oh My! by clemcykul(f): 9:37am On Apr 29, 2009 |
chei see slams |
Re: Oh My! by blissieng(f): 10:31am On Apr 29, 2009 |
Ok - where do I begin? @Lola Another party thread because the point of the party was bypassed in the one opened by Roma. @Roma, I didnt come up with that date, I simply suggested - as is the whole idea, everyone suggest and ppl in authority will decide. @Ben Na u get ya mouth If you like no come, to whose detriment will that be? certainly not me. @ALL You guys fail to see why I'm pushing this thing - no be because party dey hungry me go as there are many party that we can attend---- I just happen to think it'll be amazing for us to get together and just have fun, put a face to names, knowing ppl in the community where we escape to -- to escape the world of stress etc, at the end of the day, this was suggested b4 and didnt happen - I wonder why, maybe because of all the negativity and pessimistic attitude etc, To make this happen NLders must work together. or it will never ever happen. BTW: I say 18 dec. because its when I'll be financially stable enough to visit Naija again - Its a lot of money involved. what with Hotel, car rental amongst other stuffs, If you no like am suggest another date |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)
The Guy Who Died *SOLVED* / Funny Fotos By Equlibrium / School Life Memes.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |