Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,154 members, 7,818,492 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 05:15 PM

Oh My! - Jokes Etc (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Oh My! (7693 Views)

Fresh . Funny . Hilarious . Chei! Oh My God! A Must Read / Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) / Oh My God! Am Coming (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)

Re: Oh My! by blissieng(f): 3:41pm On Apr 29, 2009
Roma

Take it like a ----

Na fact I yarn o, just fact.
Re: Oh My! by Lolabbey: 3:45pm On Apr 29, 2009
wetin be dis nah
Re: Oh My! by romsky: 3:46pm On Apr 29, 2009
i tire 4 bliss d headmistress
Re: Oh My! by blissieng(f): 3:48pm On Apr 29, 2009
n olet mi answer u o!

I just dey remember how u treat me 4 naija --- makes me wonder!
Re: Oh My! by studio43(m): 3:53pm On Apr 29, 2009
who and who treat u LIKE THAT FOR 9IJA SEF? grin
Re: Oh My! by blissieng(f): 3:54pm On Apr 29, 2009
u really want me to talk?

Be careful what u ask for o!
Re: Oh My! by studio43(m): 3:58pm On Apr 29, 2009
i had better reserve my comments before u BLOW grin
Re: Oh My! by Lolabbey: 4:01pm On Apr 29, 2009
hmmmmmm
Re: Oh My! by blissieng(f): 4:08pm On Apr 29, 2009
I cant blieve u find it funny.

wetin u do na one of the things wey I hate for my life - absolutely detest it.
Re: Oh My! by studio43(m): 4:12pm On Apr 29, 2009
i promise never to do it again, were i dey as of that time too tyte and the spirit was very high grin

i nor fit shout, and i promise never to try it again wink

kiss kiss from the bottom of my heart.
Re: Oh My! by blissieng(f): 4:14pm On Apr 29, 2009
wo'EVER.

I've come to realise that guys are all TALK. unfortunately, action speaks louder!
Re: Oh My! by studio43(m): 4:15pm On Apr 29, 2009
for your mind abi, undecided
Re: Oh My! by romsky: 4:21pm On Apr 29, 2009
studio na wah 4 u
Re: Oh My! by blissieng(f): 4:23pm On Apr 29, 2009
Roma, the lady(ies) wey dey pick my call no tell u say I call? abi na u just tell them make dem pick am?

haba! no talk abt studio o, u sef no pure!
Re: Oh My! by studio43(m): 4:27pm On Apr 29, 2009
oh so romade side nor pure sef, the guy man just siddon there dey talk as if an him holy pass
Re: Oh My! by romsky: 4:36pm On Apr 29, 2009
i cant shout o
bliss i will send u an offlyn
Re: Oh My! by sylve11: 4:39pm On Apr 29, 2009
oya fast fast cool
Re: Oh My! by studio43(m): 4:40pm On Apr 29, 2009
u and this ya yeye glass sef
Re: Oh My! by sylve11: 4:45pm On Apr 29, 2009
u like am ba? cool
Re: Oh My! by romsky: 4:47pm On Apr 29, 2009
not really cool
Re: Oh My! by studio43(m): 4:50pm On Apr 29, 2009
thankx romeo
Re: Oh My! by blissieng(f): 4:53pm On Apr 29, 2009
@Roma,

Make it good o,

because I had expectations, me sef no fit shout.
Re: Oh My! by romsky: 4:54pm On Apr 29, 2009
abeg my throat small pass whale own
Re: Oh My! by sholabanke(m): 5:22pm On Apr 29, 2009
open it make we see
Re: Oh My! by cbase: 5:27pm On Apr 29, 2009
for hia? undecided, you think say na for only mexico dat swine flu dey exist? wink
Re: Oh My! by D1KeleVra(m): 5:59pm On Apr 29, 2009
You wan carry am come Naija shey? Smuggler! tongue
Re: Oh My! by sholabanke(m): 6:01pm On Apr 29, 2009
abeg
i no dey among ooooo
Re: Oh My! by D1KeleVra(m): 6:38pm On Apr 29, 2009
Chicken! After you don bring ur bird flu come naija.
Re: Oh My! by sholabanke(m): 6:52pm On Apr 29, 2009
no be u dey spread am
Re: Oh My! by sylve11: 6:54pm On Apr 29, 2009
flu de bird (french version) cool
Re: Oh My! by sholabanke(m): 6:56pm On Apr 29, 2009
Kooli(yoruba version)
Re: Oh My! by cbase: 7:39pm On Apr 29, 2009
mminwu (Igbo Version) grin

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply)

Funny Fotos By Equlibrium / School Life Memes. / Am A Fruit Wit 5 Letters. Remove My First Letter, It's A A Crime In Nigeria, Rem

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.