Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,199 members, 7,818,665 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 09:15 PM

Give Me $20 - Jokes Etc (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Give Me $20 (7315 Views)

Oil & Gas Business Made Easy (Make $10 - $20,000 dollars per month ) / Make Me Laff Today And Win $20 / $20 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Give Me $20 by Ben13: 4:37pm On May 11, 2009
see them again
Re: Give Me $20 by sylve11: 4:49pm On May 11, 2009
them don come again cool
Re: Give Me $20 by studio43(m): 9:10pm On May 11, 2009
sylve11:

studio studio cool


Lolabbey:

y u dey hail d guy?abi na him giv sweetlier belle ni?

Ben20001:

belle distributor like studio. tseeeeew


Lolabbey:

e don dash ur gurl too?


make una nor vex sey i just dey give una girl friends Belle anyhow this days,

Na one of the burden wey fine boyz like us dey carry around. cool

Naija Babes too like fine boiz and dem too dey tempt us to touch.

i cant shout!
Re: Give Me $20 by tytylayor: 11:23am On May 13, 2009
bawo lo shen she e (hw e dey do u)
Re: Give Me $20 by Lolabbey: 2:16pm On May 13, 2009
e dey do me yori yori
Re: Give Me $20 by sylve11: 2:57pm On May 13, 2009
u know the meaning of yori yori? cool
Re: Give Me $20 by tytylayor: 3:41pm On May 13, 2009
yes if i dey with my lovy lovy
Re: Give Me $20 by Ben13: 10:52am On Jun 03, 2009
see Bracket fans sha
Re: Give Me $20 by tytylayor: 11:07am On Jun 03, 2009
u mean bracket as in ( * )
Re: Give Me $20 by Ben13: 11:13am On Jun 03, 2009
i mean those boiz u see on TV wiff bracketed legs
Re: Give Me $20 by romsky: 11:17am On Jun 03, 2009
use bodmas to solve dem
Re: Give Me $20 by tytylayor: 12:54pm On Jun 03, 2009
lol
Re: Give Me $20 by romsky: 1:04pm On Jun 03, 2009
lola returns
Re: Give Me $20 by tytylayor: 3:57pm On Jun 03, 2009
welkum bak lol
Re: Give Me $20 by Ben13: 4:00pm On Jun 03, 2009
where she dey?
Re: Give Me $20 by romsky: 4:16pm On Jun 03, 2009
upstairs
Re: Give Me $20 by clemcykul(f): 4:51pm On Jun 03, 2009
its time for dinner
Re: Give Me $20 by tytylayor: 4:54pm On Jun 03, 2009
romade:

upstairs

discussing sperm issues wit d bean cookerosewa lipsrsealed
Re: Give Me $20 by Ben13: 4:56pm On Jun 03, 2009
Olomi it's like you like this "sperm" of a thing very much cheesy
Re: Give Me $20 by v3: 5:03pm On Jun 03, 2009
@tyty

omo jati jati. . . O ti baje gon
Re: Give Me $20 by tytylayor: 5:21pm On Jun 03, 2009
ha ha, wat r u guys sayin, she was ban coz of spam, n she's gat to discus dis issue wit the olorioko
Re: Give Me $20 by clemcykul(f): 4:44pm On Jun 05, 2009
*rings bell* its time for dinner
Re: Give Me $20 by Lolabbey: 11:49am On Jun 08, 2009
house mistress
Re: Give Me $20 by tytylayor: 12:04pm On Jun 08, 2009
heheheheh
Re: Give Me $20 by v3: 12:07pm On Jun 08, 2009
c'mon go n answer d lipsrsealed lipsrsealed call jare. . .time for some lipsrsealed
Re: Give Me $20 by sylve11: 12:24pm On Jun 08, 2009
Vsomething dpn't talk to my ololumi like dat cool
Re: Give Me $20 by v3: 12:38pm On Jun 08, 2009
@kirive. . .

Na tyty be d "ololumi". . .She get luck to mawwy "pam-wyne tapper" o
Re: Give Me $20 by sylve11: 1:32pm On Jun 08, 2009
tyty na my ololumi, but d rest of wetin u dey yan na rubbish cool
Re: Give Me $20 by romsky: 1:38pm On Jun 08, 2009
oko iyawo
Re: Give Me $20 by v3: 1:41pm On Jun 08, 2009
@sorry gwanny. . .kirive

Ok pikin. . .remember say na e-roff
Re: Give Me $20 by tytylayor: 1:44pm On Jun 08, 2009
isi gini?
Re: Give Me $20 by v3: 1:48pm On Jun 08, 2009
Isi a diigi nma?. . .e bu onyi igbo??

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

You Know You Are Nigerian When.. / Man Hangs Himself In Farm. Very Graphic - Viewer's Discretion / The Perfect Husband

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.