Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,421 members, 7,958,262 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 11:29 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21735 Views)
Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (29) (Reply) (Go Down)
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 11:40am On Aug 03, 2009 |
*uses horsewhip to flog the living witches out of slyve's body* |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 11:49am On Aug 03, 2009 |
hu no no u, small witch |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:56am On Aug 03, 2009 |
see them |
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 12:24pm On Aug 03, 2009 |
tyty na u be the witch wey i wan comot |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 12:40pm On Aug 03, 2009 |
witch dey pursue witch? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 2:04pm On Aug 03, 2009 |
yes na |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 5:18pm On Aug 03, 2009 |
which person winch big pass? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 9:56pm On Aug 03, 2009 |
clem |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 7:46am On Aug 04, 2009 |
she do u wicked? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 8:39am On Aug 04, 2009 |
Wicked she do you |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 9:18am On Aug 04, 2009 |
Ololumi how r u? Big sist. how was ur nite? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 9:22am On Aug 04, 2009 |
Agbaya sylve I didnt train like this , anyway na ur go pain u with all those kisses kpewwwwwwwwww hiss jare |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 9:37am On Aug 04, 2009 |
sharap 4 once na |
Re: See Wat Recession Dey Cause by chasy16(f): 9:41am On Aug 04, 2009 |
lol, u mean the guy is a talkative? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:44am On Aug 04, 2009 |
Which guy? You mean cbase? He's not |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 9:47am On Aug 04, 2009 |
@chasy Pejee is a parrot |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 10:04am On Aug 04, 2009 |
caused be recession |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 10:52am On Aug 04, 2009 |
i nor knw wetin u dey talk, all i know sey the guy na parrot |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 10:57am On Aug 04, 2009 |
my keyboard too dey disgrace me nowadays |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 11:06am On Aug 04, 2009 |
throway am na |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:23am On Aug 04, 2009 |
you think say money easy bah? keyboard these days are expensive o |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 3:53pm On Aug 04, 2009 |
no worry i go send u one |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 9:43pm On Aug 04, 2009 |
lair! |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 7:18am On Aug 05, 2009 |
stop dat |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:59am On Aug 05, 2009 |
stop what? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 9:18am On Aug 05, 2009 |
stop appearing at nights |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 9:29am On Aug 05, 2009 |
dis is a merekul dickele online dis morning? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 9:48am On Aug 05, 2009 |
;d |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 11:29am On Aug 05, 2009 |
ur miracle self don start |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 12:54pm On Aug 05, 2009 |
My keyboard is growing wicked by the post. |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 1:32pm On Aug 05, 2009 |
uhumm |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:48pm On Aug 05, 2009 |
Aham |
(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (29) (Reply)
Locked Car And Age Riddles: Can You Solve It? / Don't Read These Jokes! (Else You Break Your Ribs!!!) / Mermaid Found After Tsunami: Wow!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |