Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,836 members, 7,817,470 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 12:48 PM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21218 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 7:48am On May 24, 2009
sylve11:

huh with dickele as life saver, it's stamped and sealed dat u'll drown to death cool

Mheeeen! See biff with spinal cord o! Syvle why na? Me. . . ur personal person!!! sad

teissys:

And Dikele can also be my life saver cheesy cheesy cheesy

Don't worry babe! Wth me at the coast. . . no ones goin be drownin' wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 7:45am On May 25, 2009
Dis recession sha angry

Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 7:48am On May 25, 2009
D1KeleVra:


Don't worry babe! Wth me at the coast. . . no ones goin be drownin' wink

I trust you jor grin grin grin kiss
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 8:50am On May 25, 2009
If recession was a man I would kill him o

Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:57am On May 25, 2009
lol cheesy see how Sylve dey fear dog ooo! grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:52am On May 25, 2009
D1KeleVra:

lolĀ  cheesy see how Sylve dey fear dog ooo! grin

Eeeeek!!! I didn't recognize Sylve o, it's him grin grin grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 10:00am On May 25, 2009
Lol. tessy won't kill me wiff lafter grin

where did you get these pics
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 10:18am On May 25, 2009
Ben20001:

Lol. tessy won't kill me wiff lafter grin

where did you get these pics

You forgot the third foto? When you were crossing the foot bridge going to town from home? This your forgetfulness sha, one day you will forget me too grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 10:52am On May 25, 2009
D1KeleVra:

lol cheesy see how Sylve dey fear dog ooo! grin


teissys:

Eeeeek!!! I didn't recognize Sylve o, it's him grin grin grin


Na me una dey yab dis morrin? shocked shocked shocked shocked cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 11:16am On May 25, 2009
Teheheheehhe. . .
grin grin grin
Truth hurts
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 11:19am On May 25, 2009
yeah otito koro
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 11:26am On May 25, 2009
mom! i had point u to be da woman with da spilling bra lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 11:33am On May 25, 2009
ma comnt i reserv
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 4:32pm On May 25, 2009
syl hav no respect for momma angry
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 7:34pm On May 25, 2009
ololumi am sorry sad mom am sorry sad sad sad sad sad
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 8:48pm On May 25, 2009
Kenya people are in for it sad
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:16am On May 26, 2009
Look who dey talk cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 10:18am On May 26, 2009
Studiofrsc cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 1:22pm On May 26, 2009
wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:37pm On May 27, 2009
See wetin recession dey cause egein

Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 4:40pm On May 27, 2009
this must be tessy's village cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 4:56pm On May 27, 2009
i bin dey tink so too
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:59pm On May 27, 2009
Tehehehehehehe. . . Benji you saw your limo? I caught you offguard in the outskirts of Apapa and snap! went my camera. grin

Ok, my village you say? That's why I'm relocating to Naija, come next year. How's that? cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 5:00pm On May 27, 2009
Tyty w@t are you saying and it's you that is fetching water wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 5:25pm On May 27, 2009
omo to dun
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 5:29pm On May 27, 2009
the babe too make sense o jare. kiss

if only you'll let her be angry
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 10:15pm On May 27, 2009
Teissey I think ur cool and all. But the pictures? It's not really cool seeing stuff like that sad
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 7:47am On May 28, 2009
meaning?


teisystem, u r getting it wong, am not a guy tongue
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 7:53am On May 28, 2009
sharrrrap! I talk to u? angry tongue
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 9:02am On May 28, 2009
dynamokiev take time angry angry angry cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 9:06am On May 28, 2009
you get wrist watch to give am?
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 9:26am On May 28, 2009
wait, let me ask fashola that question cool

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (29) (Reply)

Funniest Pidgin Proverbs Ever / Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) / Nairalander/ Threads/ Posts That Made You Laugh Hard In 2015

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.