Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,181 members, 7,849,657 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 07:18 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ble Retires (21182 Views)
Ble Goes To Heaven (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (31) (32) (33) ... (35) (Reply) (Go Down)
Re: Ble Retires by teissys(f): 12:04pm On Jul 28, 2009 |
Really? Blame it on adolescence |
Re: Ble Retires by cbase: 12:58pm On Jul 28, 2009 |
e be iron wey dey lust |
Re: Ble Retires by teissys(f): 1:03pm On Jul 28, 2009 |
Ewwww. . . This is serious, I need to find that out from sylve himself |
Re: Ble Retires by sylve11: 1:19pm On Jul 28, 2009 |
Una dey try o, especially captain and Cbase |
Re: Ble Retires by cbase: 1:28pm On Jul 28, 2009 |
Wetin C-nwa do you |
Re: Ble Retires by teissys(f): 1:35pm On Jul 28, 2009 |
He stole my bra |
Re: Ble Retires by cbase: 1:58pm On Jul 28, 2009 |
U mean dat string?, i tot twas a catapult |
Re: Ble Retires by teissys(f): 2:08pm On Jul 28, 2009 |
I nor blame you, you are a cleptomaniac wiv only water in his head |
Re: Ble Retires by romsky: 2:24pm On Jul 28, 2009 |
hmmmm |
Re: Ble Retires by cbase: 2:34pm On Jul 28, 2009 |
imagine |
Re: Ble Retires by romsky: 2:58pm On Jul 28, 2009 |
imagine that |
Re: Ble Retires by teissys(f): 3:05pm On Jul 28, 2009 |
What are you two imagining?? |
Re: Ble Retires by cbase: 3:06pm On Jul 28, 2009 |
u and ur catapult bra |
Re: Ble Retires by teissys(f): 3:10pm On Jul 28, 2009 |
Oh, I see. Go on, peeping Tom |
Re: Ble Retires by romsky: 3:16pm On Jul 28, 2009 |
wen u self no sabi ow to cover up properly |
Re: Ble Retires by teissys(f): 3:20pm On Jul 28, 2009 |
E nor be my fault, blame it on d tailor |
Re: Ble Retires by romsky: 3:53pm On Jul 28, 2009 |
that is a carpenter my friend |
Re: Ble Retires by teissys(f): 3:59pm On Jul 28, 2009 |
Do I wear wood? |
Re: Ble Retires by romsky: 4:08pm On Jul 28, 2009 |
tailor wey no know him work na suwegbe eyhe na suwegbe tailor wey dey sow lyk carpenter na suwengbe |
Re: Ble Retires by cbase: 4:10pm On Jul 28, 2009 |
Yekpa |
Re: Ble Retires by romsky: 4:17pm On Jul 28, 2009 |
wetin do u basement |
Re: Ble Retires by cbase: 4:19pm On Jul 28, 2009 |
suwhugbe tailor, u no leave me |
Re: Ble Retires by romsky: 4:41pm On Jul 28, 2009 |
na subaru u go tell day one jor |
Re: Ble Retires by teissys(f): 4:45pm On Jul 28, 2009 |
I nor be subaru, I don graduate to limo |
Re: Ble Retires by romsky: 4:50pm On Jul 28, 2009 |
wow congrats wen be d passing out parade? |
Re: Ble Retires by blissieng(f): 4:58pm On Jul 28, 2009 |
nonsense! |
Re: Ble Retires by cbase: 5:02pm On Jul 28, 2009 |
dias a sense in every nonsense lady |
Re: Ble Retires by romsky: 5:03pm On Jul 28, 2009 |
na wa o ble still no wan retire |
Re: Ble Retires by teissys(f): 5:18pm On Jul 28, 2009 |
I wonder o |
Re: Ble Retires by romsky: 5:24pm On Jul 28, 2009 |
then we persue her with coup de'tat |
Re: Ble Retires by teissys(f): 5:29pm On Jul 28, 2009 |
Terrorist Send your application and a detailed cv to Osama, Al-Qaeda needs heroes like you |
Re: Ble Retires by Ben13: 5:41pm On Jul 28, 2009 |
do that advert special to dickele |
(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (31) (32) (33) ... (35) (Reply)
See Wat Recession Dey Cause / Funniest Pidgin Proverbs Ever / Nairalander/ Threads/ Posts That Made You Laugh Hard In 2015
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |